Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,874 members, 7,997,094 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 10:22 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (5244752 Views)
BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (169) (170) (171) (172) (173) (174) (175) ... (8321) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by MizzD: 6:37pm On Jul 04, 2019 |
My back come come back .. clown! 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Geezeem: 6:37pm On Jul 04, 2019 |
Yes Omoshola Jeff get politician body ! I don first see am 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Giel: 6:37pm On Jul 04, 2019 |
Omashola trying to remember mercy's name: Wetin be her name. The girl wey get better nyash. Ehen mercy Omashola is crazy. Lmfao 10 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Brownsun(f): 6:37pm On Jul 04, 2019 |
"d babe wey get beta yansh" 6 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 6:38pm On Jul 04, 2019 |
Smara: I've been a secret fan of him since day one. He cracks me up more than anyone in that house. Yesterday people were criticizing his dairy session with Thelma. I actually found it to be very hilarious and had a lot of loud laughs. 6 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sugahylz(f): 6:38pm On Jul 04, 2019 |
Omoshola: I like mike, even though I senior am with 10 years...e be like big brother 9 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 6:38pm On Jul 04, 2019 |
Somebody behaves like a fool Una dey celebrate am Nigerians, they will never disappoint 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by garfield1: 6:39pm On Jul 04, 2019 |
I really enjoyed shola's session.seems the diary room is where the real characters and virtues of housemates are displayed 6 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 6:39pm On Jul 04, 2019 |
Sugahylz:e get who no like Mike |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sugahylz(f): 6:39pm On Jul 04, 2019 |
iamJ: It’s not that serious 9 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by 100naira(m): 6:39pm On Jul 04, 2019 |
This guy need money to marry 3 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by chelseabmw(m): 6:40pm On Jul 04, 2019 |
Big brother, u still Dey there? ........ 2019/07/04 Omoshola 6 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Threebear(m): 6:40pm On Jul 04, 2019 |
Sugahylz: Omo omo wise intelligent guy 2 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by eksbabe(f): 6:40pm On Jul 04, 2019 |
Giel:Loool okay. Thank you |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 6:40pm On Jul 04, 2019 |
100naira:irresponsible guy |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Giel: 6:41pm On Jul 04, 2019 |
Omashola likes Mike. And joins everyone else in liking Jeff. 2 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 6:41pm On Jul 04, 2019 |
this guy will definitely corner an OAP job after BBN at the very least 5 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ezeego1(m): 6:41pm On Jul 04, 2019 |
Omaoshola asked biggie I hope he's aware about his predicament,,, that's he's looking for wife and he needs money 11 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by MumIbeji(f): 6:41pm On Jul 04, 2019 |
Omashola want to use big brother money for wedding ceremony He said "I wan block 2 streets, so Dem go know say person dey here (something like that) " This guy no well aswear 12 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by MamBi: 6:42pm On Jul 04, 2019 |
Damn, but Omatsola kan gbagaun sha. I feel sorry for anybody trying to report his diary session. There was something he said about"comport" and composed. He didn't remember Mercy's name and described her as that babe wey get better yansh.... Sweet diary session 4 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 6:42pm On Jul 04, 2019 |
MumIbeji:the guy foolish like kilode Can't he go and work A man close to 40 na luck money him dey find |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by akthedream2019: 6:43pm On Jul 04, 2019 |
OMASHOLA AFTER HE WAS RELEASED BY BIGGIE.... "OYAN KANYAN.. SMALL BREAST NO BE TANGERINE " HE SCREAMED WHILE SINGING.. WHICH KIND MAN BE THIS? 10 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 6:44pm On Jul 04, 2019 |
You know Omashola is interesting to watch when you take your eyes off the thriller between Nadal and Kyrgios to watch his diary session. 6 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Geezeem: 6:44pm On Jul 04, 2019 |
MamBi: Just wow ! In fact wowza !! You have it all pretty covered I like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 6:45pm On Jul 04, 2019 |
Omotshola na man Badt guy Oyocoyo Anywhere wey Belle face na front 12 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by styrese: 6:45pm On Jul 04, 2019 |
XML33:But Mike,frodd and Nelson are not dark skinned either. Look I think u should speak for urself , I know ladies that go bananas over light skinned guys. 3 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sugahylz(f): 6:45pm On Jul 04, 2019 |
akthedream2019: “anywhere belle dey na front” 6 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by MumIbeji(f): 6:45pm On Jul 04, 2019 |
iamJ:And to think he doesn't even have a good plan even if he wins the money. He wants to marry and have kids 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by akthedream2019: 6:46pm On Jul 04, 2019 |
MamBi:NA THERE I KNOW SAY NA CRAZY SOUL.. LOL 4 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Threebear(m): 6:46pm On Jul 04, 2019 |
Omashola: BIGGIE if you gimme coin I go collect pop, because for coin matter I oior I pick MIKE as my Big brother because he dey cool and he dey mature, and I sure say he go look like you, na why I pick am I'm appreciative of being the #BBNaija House, thank you BIGGIE . Omashola : I dey feel pain for body BIGGIE, I call you tire, you no gree answer me, na Nelson cure me with massage, as Nelson do work of pain killer, I give am my bet9ja coin The girl wey get yasnsh, wetin be her name, MERCY.. She get plenty coin. If JEFF dey fake oo, e FAKING PURE die, he dey selfless, if they give me HoH next week I go collect am oo, I just dey yarn sha. Everybody here dey cool, na the problem, BIGGIE, why you pick people wey dey cool, you suppose pick like 2 MAD people . Omoshola: I get better swimming trunk, I no go wear g-string, if na wetin you dey fear BIGGIE , abeg allow us make we swim for the Jacuzzi, the house too cold, I no like am Jeff dey cool, he head dey ground, e get politician body, e look mature, I senior am shaa 15 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Smara(f): 6:46pm On Jul 04, 2019 |
XML33: Hopefully he keeps it up! 2 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 6:47pm On Jul 04, 2019 |
iamJ: Some one who frequents in and out of Nigeria Na was oh 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (169) (170) (171) (172) (173) (174) (175) ... (8321) (Reply)
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |