Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,765 members, 7,948,774 topics. Date: Saturday, 14 September 2024 at 10:16 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (3412970 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2259) (2260) (2261) (2262) (2263) (2264) (2265) ... (4810) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by MbyAntia7: 5:38am On Jul 05, 2019 |
MbyAntia7: 1 last game, interrupted due to bad weather! There's still hope, just 1more goal They even scored in 8mins lol |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by MbyAntia7: 5:39am On Jul 05, 2019 |
hhmmcj: Boss they have won o 2-0 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by hhmmcj: 5:48am On Jul 05, 2019 |
MbyAntia7:Yeah Man!! The big man just blessed me this early morning. I jumped on LA DNB @ 2.10 odds in the 2nd half. Abeg if you see the man, tell am say i sey him na MAN!!! I see say your ROLLER still dey sail...there will be no stormy weather IJN 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by TUNEX89(m): 5:55am On Jul 05, 2019 |
TUNEX89:pls I am yet to get a response on this |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by heed101(m): 6:02am On Jul 05, 2019 |
Z5HPY2CH |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by andycoal40(m): 6:04am On Jul 05, 2019 |
ovenbake: Walai..i cnt oo |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Oloniyan(m): 6:18am On Jul 05, 2019 |
MbyAntia7:i miss this 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Alvin007: 6:22am On Jul 05, 2019 |
Alvin007:1 goalless game spoilt this... You can reload, pick and play...we continue today. B932AEAZQTETTE-6930025 3 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by ovenbake: 6:37am On Jul 05, 2019 |
1.4 odds continues B952AEAREWAQPP-6751907 Good luck 2 Likes 1 Share |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Awedman: 6:41am On Jul 05, 2019 |
MbyAntia7:..........hope those where they play draw has not spoilt the game |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by hhmmcj: 6:49am On Jul 05, 2019 |
INPLAY Location: USA � Team name: COLARADO RAPIDS VS NEW ENGLAND � Bet: OVER 2.5 match goals w⚽️ 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by newgroom: 6:51am On Jul 05, 2019 |
TUNEX89: [url]old-mobile.bet9ja.com[/url] |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by yehmy(m): 6:52am On Jul 05, 2019 |
puskin:the room need cleansing 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by hhmmcj: 6:54am On Jul 05, 2019 |
hhmmcj: BOOOOOOOMMMMMMM!!!!!! WAKEEEY...WAAKEEEYYY!!!! 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by JesusBorn: 7:00am On Jul 05, 2019 |
hhmmcj: Those people wey dey write exam with expo dem they acknowledge the textbook dey copy? NO. Abeg you are good, you are good. Just dey chop your thing dey go. If person envy u envy am back, hate u hate am back, nobody dey sub ur data. 12 Likes 3 Shares |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by hhmmcj: 7:02am On Jul 05, 2019 |
JesusBorn:O boy, you dey dere? You don wake! Hope say na the B⚽⚽M wake you up sef. GOD pass them 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by sleeknaija(m): 7:06am On Jul 05, 2019 |
hhmmcj: Nice one bro.. I saw this late 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 7:08am On Jul 05, 2019 |
hhmmcj:nice one bro, abeg continue the good work o 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by JesusBorn: 7:10am On Jul 05, 2019 |
hhmmcj: I dey with u. Na d shout wake me up bro. Dey no reach. 3 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by hhmmcj: 7:11am On Jul 05, 2019 |
sleeknaija:Don't worry! More to come... Haterz will be like...."gedifok" 3 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 7:13am On Jul 05, 2019 |
Jagaban880: 2 Likes
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by hhmmcj: 7:19am On Jul 05, 2019 |
B⚽⚽⚽⚽M EVERYWHERE! !!! Some say I dey copy, copy...some say na invisible BOOM...Me I say all BOOM na B⚽⚽⚽M!!! WE JUST DEY "LIT" THE WHOLE PLACE UP! 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by samobaba4u(m): 7:25am On Jul 05, 2019 |
JesusBorn:This one make me remember some of us back in school wey be sey dem just dey pass exam u no go know how them dey pass. Make them teach u for exam hall them go dey still cover their booklet whereas na expo them they Cary enter na when them come catch them u go come dey surprise sey why them come dey enjoying the expo alone despite sey d thing no come from their brain but dey enjoy it alone. But we dey appreciate those ones wey dey share crumbs with us sha & at d end all of us dey happy. . If you dey enjoy something and refuse to share na your own worse pass. There is love in sharing. If u like abuse me, I no get your time so don't expect me to exchange words with u here until we meet in real world & see if u can face me one on one. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by samobaba4u(m): 7:27am On Jul 05, 2019 |
sleeknaija:So you still dey for here bro, I no dey see your edited version again óò àbí u never finish exam ni? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by bakayokoko: 7:28am On Jul 05, 2019 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by JesusBorn: 7:38am On Jul 05, 2019 |
samobaba4u:Hahahahaha, if they exchange word with u, shit on there head, don't flush it and waka Them go dey alright eventually. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by wrench: 7:52am On Jul 05, 2019 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:06am On Jul 05, 2019 |
Daniel304:On my journey I've successfully deactivated my debit verve card God help me this thing no be life |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by yehmy(m): 8:15am On Jul 05, 2019 |
You can play using the patent option (just like flexing) 1 Like
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:19am On Jul 05, 2019 |
I will be dropping some tips later. Anticipate! 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 8:22am On Jul 05, 2019 |
Daniel304:Next step: unfollow the thread, if you cant deactivate your bet account, drop the details (it will be block) goodluck 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by SaintHilary(m): 8:26am On Jul 05, 2019 |
Maybe..Jst maybe the sanity of this thread has been exchanged with that of the Ashawo thread smh hmmjc/ovenbake, ur acct balance might b 2k more Dan ours nw(most punters here had those glory days) most recent being dat tissuepaper guy (12 straight greeens in one day) but hey..he's more useless Dan his moniker today.. Stay humble as long as you're in this thread and keep up d good C/P work..some still benefit from it Morning everyone.. 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (2259) (2260) (2261) (2262) (2263) (2264) (2265) ... (4810)
Football (+Other Sports) Betting Season 10 / What To Do To Make Money Online? / Football (+Other Sports) Betting Season 11
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |