Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,604 members, 7,961,979 topics. Date: Sunday, 29 September 2024 at 06:37 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (5194487 Views)
BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1857) (1858) (1859) (1860) (1861) (1862) (1863) ... (8320) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ewoma45(f): 7:10pm On Jul 30, 2019 |
Omasola, na fool. The guy dey trip die. 2 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Lordjb: 7:10pm On Jul 30, 2019 |
Frodd don dey like her oh frodd the bhad guy |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn1: 7:10pm On Jul 30, 2019 |
Frodd Frodd, shoot your shot. Use your charms on the girl, my nigga. 4 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by iamJ(m): 7:10pm On Jul 30, 2019 |
for a guy that claims to be around 27 half naked women in his mansion i no get wetin i wan talk i swear 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by P0c0p0c0: 7:10pm On Jul 30, 2019 |
QuietHammer: Lol, I can swear I heard Venita say "Is this the ***** Tacha?" I didn't hear what she said before Tacha. 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Frodd mumu!! Always too fast. Don dey tell am make dem go gist for corner. This guy no get OT. 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Sirfeeking(m): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Khafi right now.... 2 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Valto(m): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
frodd wan collect omashola wife oo |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by creolehunt: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Is this the twist Or will there be a twist atop the twist? 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by oshe11: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Missed it
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by COOL10(m): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Frodd don't see babe oooooo. To hell with Esther mehn 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by freeman500: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Beorn1:Complex don dey worry am again 2 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
This babe look familiar, is she the one in AY comedian's video? 2 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Asabe4(f): 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Mercy |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Beorn1: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Lordjb: Frodd my nigga. If this chick can help him ignore Esther, then thank you biggie. 3 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Menance: 7:11pm On Jul 30, 2019 |
Drop your farewell messages for me I'll reply when I feel like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by seunmsg(m): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
fitzmayowa: Konji fit turn man to anything. 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by mbourie(m): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Ewoma45: You never can tell...Bassey came into the Big Brother house via same means....but was never a fake housemate.... 3 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by livelymatilda: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
dominique:We like it like that.. 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by oshe11: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Omashola too forward and shouting too much........... She no go reason am self 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by makydebbie(f): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
dominique: Oh I'm used to these things to be bothered, I actually laughed out so loud in the salon. No mind them. 4 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by apcmustwin(f): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
1950 biafra time? Benita don't be an olodo o |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by P0c0p0c0: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
fitzmayowa: Venita that is already popular in the entertainment scene. Chick already has a script in her head. 2 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Threebear(m): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Damn ....she's absolutely gorgeous What a girl 2 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Omalichabby(f): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Scantyhair: E don happen already na |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by fitzmayowa: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Neimar: Mercy go just kill Ike for that house, you think say all those I no dey do again reach her belle... 3 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by oshe11: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Wayne4uall:A new housemate |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by fergie001: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Frodd don remember HOH work......this boy is froddulent Esther will die today 2 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Northkendal(f): 7:12pm On Jul 30, 2019 |
So na only one person |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Papiikush: 7:12pm On Jul 30, 2019 |
Frodd don see new pussý. He has taken her to the corner. Guy, calm down... 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Vyolet(f): 7:13pm On Jul 30, 2019 |
Frodd is officially welcoming her.. Calm down sha o, guy. 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Rossycee(f): 7:13pm On Jul 30, 2019 |
Frodd has taken over, discussing with her, he said he wants to do his hoh duty 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1857) (1858) (1859) (1860) (1861) (1862) (1863) ... (8320) (Reply)
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 6 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |