Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,350 members, 7,974,466 topics. Date: Monday, 14 October 2024 at 04:56 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Proverbs From The Streets Of Warri (45225 Views)
Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Masquerade Unmasks Himself, Pleads For Money On The Streets Of Owerri / Lovely New Look Of Hope, Boy Said To Be A Witch & Left To Die On Streets Of Eket (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by bigiyaro(m): 5:34pm On Dec 21, 2019 |
nyash nor get teet but e dey cut shit. 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Ejjis(m): 5:34pm On Dec 21, 2019 |
MAKE ASK UNA QUESTION....NA ONLY WARRI DEY SPEAK PIGIN ENGLISH FOR NAIJA Goat wey plenty people get na hungry dey kill am...
|
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Funpeter: 5:39pm On Dec 21, 2019 |
Na has goat stand for market them dey price am 2 Likes |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Legendguru: 5:48pm On Dec 21, 2019 |
hmm |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by oluwaahmed: 5:49pm On Dec 21, 2019 |
Dem no dey use ginger kill mosquito wey hang for blockos. 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Felalucky8(m): 5:59pm On Dec 21, 2019 |
Anywhere belle face na front |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Engrtimuche(m): 6:22pm On Dec 21, 2019 |
you wan suck breast na him you no get teeth |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Equity15(m): 6:31pm On Dec 21, 2019 |
1. because goat na your friend no mean say e no go chop your yam.(bestie) 2. na fence wey fall nai him make Goat climb ontop take selfie. 3. if dog bite you once, the dog dey mad. if the dog bite you twice, you dey mad. 4. lion wey no know book, na monkey he dey ask answer for exam hall. 5. say person die for accident no mean say we no go drive motor again. 6. say music go end no mean say we no go play am(love). 7. fire wey burn goat bear bear, na him face be the target. 8. person wey get plenty choice, na the same with person wey no get choice. them plenty jawe...next time 3 Likes |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by noziz(m): 6:31pm On Dec 21, 2019 |
Wetin man sew na him e dey wear! No be who read pass dey get first class Ur belle big no mean sey u dey enjoy U belleful today no mean sey u no go hungry tomorrow. 2 Likes |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by nabegibeg: 6:33pm On Dec 21, 2019 |
Rapmoney: E dey clear pimples, e dey clear pimples na so bleaching take start 2 Likes |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by nabegibeg: 6:34pm On Dec 21, 2019 |
noziz: Who dey hold landlord rentage no dey fry stew wey curry dey. 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by nabegibeg: 6:38pm On Dec 21, 2019 |
Forget Trust If trust dey, Water nor for boil Fish. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by BankyGee(m): 7:01pm On Dec 21, 2019 |
Monkey smart, monkey smart. Na because tree near tree Toto water no plenty but e reach prick take baff |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Mcuzy(m): 7:02pm On Dec 21, 2019 |
blackfish56:na so he Just be 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Edojoma(m): 7:06pm On Dec 21, 2019 |
Village when e b say d only barber na lion make all d goats ready train afro...... Leg wen swell up nor b rainboot Okpolor nor b open eye The way jealousy dey mostly come na I'm happy for u na dem b DAT oo run |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Edojoma(m): 7:11pm On Dec 21, 2019 |
blackfish56: Na pocket wen money nor dey hand dey stay inside tey pass |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Sorrento: 7:11pm On Dec 21, 2019 |
tonbratom: |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Edojoma(m): 7:12pm On Dec 21, 2019 |
Equity15: Who don faint b4 nor b stranger to death |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by chocboi78(m): 7:14pm On Dec 21, 2019 |
Pikin way follow Im papa drag bald hair,na headache go kill am |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Edojoma(m): 7:14pm On Dec 21, 2019 |
oluwaahmed: Nor b by power dem take dey stand preek 2 Likes |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by OKorowanta: 7:26pm On Dec 21, 2019 |
Area! |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Ikembasunda1(m): 7:39pm On Dec 21, 2019 |
Person wey hit hand for chest saying e no go better for us go die of chest pain. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Christaks(m): 7:47pm On Dec 21, 2019 |
Sweetheart666: Dis is better than what the OP wrote.. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Sureman707: 7:49pm On Dec 21, 2019 |
I love this one,.,.., Dem say beauty is in the eyes of the beholder no mean say we go toast babe wey resemble monkey wey lick lime 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Ericharlse: 8:03pm On Dec 21, 2019 |
Person we use elephant set trap na only am sabi wetin em wan catch. 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by nairaman66(m): 8:07pm On Dec 21, 2019 |
SIR0: Warri guys, dem no dey make person hear words inside Hall for NYSC Camp. Dem go dey shout Warri,,,,Warri,,,,Warri,,,,, and their comedies dry pass desert Those guys are not from Warri! 3 Likes |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by gibsonwales(m): 8:12pm On Dec 21, 2019 |
Dem no deh use BLOKOSS (scrotum/epon) test cutlass medicine �� 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Okugbe1(m): 8:34pm On Dec 21, 2019 |
Some small small piking wey no know sabi say p**sy na money and source of wealth nah e dey share am any how for people wey no value am |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by tck2000(m): 8:44pm On Dec 21, 2019 |
paulsibility:Lol |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by tck2000(m): 8:45pm On Dec 21, 2019 |
Sweetheart666:lol |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by PlaysNigeria: 8:53pm On Dec 21, 2019 |
Pikin wey say hin mama no go sleep, him seff no go rest. Dem say Monkey no fine, but him mama like am. |
Photos Ooni Of Ife Before The Crown With His beautiful Daughter / Igbo Officially Recognized In Equatorial Guinea As An Ethnic Language / Ooni Ogunwusi's In Abuja For Tinubu's Birthday Event (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |