Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,316 members, 7,991,950 topics. Date: Saturday, 02 November 2024 at 12:25 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) (5235713 Views)
BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Grand Finale And Winner Announcement (Live Updates) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6877) (6878) (6879) (6880) (6881) (6882) (6883) ... (8321) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:26pm On Dec 23, 2019 |
Una wey Dem recognise as fans, wetin una achieve with am? Only noise no substance, abeg shift! We full ground anytime. 5 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:27pm On Dec 23, 2019 |
These people go just dey lie. Which konl una know okay...... Ike dem go drag you ooo 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:27pm On Dec 23, 2019 |
Celebrities need fans that is how they stay relevant Odoyor 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:28pm On Dec 23, 2019 |
Their brains are twisted! 3 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:29pm On Dec 23, 2019 |
SiobhanMeadow: So why are you Wailing on mercenaries. Even if they are a conglomerate of trasha haters. Shey na still fans? That made you people cry today? Na wa o. Such fans! 3 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:30pm On Dec 23, 2019 |
Now I remember say mark be do meet and greet any update Abi mechanics for ghana nor turn up for am as instructed by agama or u a forget come trend Tacha birthday with us 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:31pm On Dec 23, 2019 |
The gbas gbos wey una dey find for mercenaries and Ike gang, una no go see. But una go wait Sha until.... 3 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:32pm On Dec 23, 2019 |
Where this one dey see tweet. Una don comot from trend list nor show us old news again It is#TitanscelebrateTacha No 1 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:34pm On Dec 23, 2019 |
The Benz o! 4 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:35pm On Dec 23, 2019 |
Our gift to Tacha. The latest car owner 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:36pm On Dec 23, 2019 |
Well put Couldn't have said it better! Ant it's not even our birthday! 3 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:36pm On Dec 23, 2019 |
Go and get your fave the private jet she asked of first 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:37pm On Dec 23, 2019 |
SiobhanMeadow: Chai! Tokunbo! Third hand used car. I laugh o. Una no reach 70m again? 4 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:41pm On Dec 23, 2019 |
We got it for our fave what have you given your fave. This benz is better than that innoson V boot 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:42pm On Dec 23, 2019 |
Hahahaha! Otondo said the third hand fairly used Benz better pass innoson brand new tear rubber jeep. Choi! No let envy make you prefer bicycle to Keke! 4 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:45pm On Dec 23, 2019 |
DSS custody. Besides he's just a fuuuckboy! He's a puuussy! Audio twinny! 5 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:47pm On Dec 23, 2019 |
Choi the fuuuckboy's mouth go just dey smell anyhow! 3 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:47pm On Dec 23, 2019 |
Tear rubber benz ool. Nor be second hand innoson v boot 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:49pm On Dec 23, 2019 |
Nadesh Don go sleep sef! Come and see the third hand Benz o. 4 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:50pm On Dec 23, 2019 |
Thank you
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:51pm On Dec 23, 2019 |
SiobhanMeadow: Well I don't blame you. You nefa drive brand new car before. Brand new keee u dia! 5 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:51pm On Dec 23, 2019 |
Mercedes gave us tear rubber. Quality made frlm obodo oyibo. 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:52pm On Dec 23, 2019 |
@lauryn41 titans can donate to you and get you a car. Amya how market. Beggar fc finallt paid off. Tear rubber car owner compared to innoson v boot 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:53pm On Dec 23, 2019 |
So Mercedes no Sabi spell again? You guys should try harder! How dumb can a fan base be? 3 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:55pm On Dec 23, 2019 |
Mercedes has said it themselves. Brand new tear rubber delivered to Tacha Our love nor be for mouth 1 Like
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 11:56pm On Dec 23, 2019 |
No worry, the truth go spill tomorrow! 3 Likes
|
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:56pm On Dec 23, 2019 |
Tell that to the mercedes handler it is on their page correct him or her we don't care. Stay pressed I am happy Tacha kept you all on alert. Ntoor 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:57pm On Dec 23, 2019 |
I keep saying it these odoryors can deceive themselves sha. Truth nor be lies. Na mercedes benz talk am na go their page. What is there to lie about. We don't do basics oo 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:59pm On Dec 23, 2019 |
Once again Haters ntoor 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 11:59pm On Dec 23, 2019 |
Love you Tacha 1 Like |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Gbegirisoup: 12:04am On Dec 24, 2019 |
I don check tire, I didn't see anything on Mercedes page. Audio brand new Mercedes! 3 Likes |
Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Nobody: 12:07am On Dec 24, 2019 |
And they were thinking it was Aba made.or from anambra innocent.. Car directly from the manufacturers only Titans can do this ooo 1 Like
|
(1) (2) (3) ... (6877) (6878) (6879) (6880) (6881) (6882) (6883) ... (8321) (Reply)
BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 8 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |