|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 4:59pm On May 30, 2020 |
Zyzxx10: A short story of Mr.Locust. Scene 1. Locust:Ah which kind life be this.I no do again.Everytime one game cut.Na like this I wan born get family.Alabi Bleep you.I no do again.I dey comot today today.Make I use my last card go drink beer chop better point and kill
Scene 2 Baba God with his angels and his sons with Devil after walking to and fro. God: Devil you see my son locust.He has finally decided to quit gambling.Now it's time to take him to the promised Land of crytocurrency for him to blow. Devil:Quit ke.Thats what they always say.Once better hunger hits them or they see a winning ticket they'll all come running back. God:No I trust locust.Im sure this time he won't go back. Devil:Oya gimme two days infact one sef lemme tempt him.Let us see if he will go back or jakpa for life. God:Ok you can but don't touch his future money. Devil:No p Baba God.
Scene 3: Devil contacts Alabi Devil: Alabi my boy you wan dey do pass me abi.Even me wey I be devil no wicked reach you.Every week punters go dey lament anyhow.Na only 10% average dey cash out and out of those ones 6% go still submit am back.Omo this your matter Taya me but I dey feel you. Alabi:Lol.No be my fault na.Its our work na Soft work.How man wan take chop come flex ontop if this one no dey. Devil:Oya na.No p.E get one thing wey I want make you do for me.See that guy wey Dem dey call locust.He talk say him wan comot.If he jakpa money wey he go use stake high for future.You no see am ooh. Alabi:Na true Sha. Devil:You know wetin go come sup.Nack 5k bonus funds for him account make him head scatter make he no run because me I no say you go still collect am as the bad guy wey you be.Omo me sef dey fear you ooh Alabi:Lol.No p na.I go nack am tomorrow make I first laugh people wey carry Dortmund bayern finish first.
Scene 4: Mr.Locust wakes up and goes to check his bet9ja account for the last time before deactivating it. Locust:Make I even delete this mumu account. He then sees 5k bonus funds to be rolled 3 times. Locust: Yeeeeeeeeeh.Wetin be this?5000 funds.Ah bet good die.I no comot again.Nigbo Alabi you too get mouth.I no dey go anywhere.In fact Alabi na my paddy for life.Omo see as everywhere sempe.Which kind devil dey tell me make I comot before sef.Omo make I go forecast my own come collect games from deltateam try turn this money to 1million.Correct.Make I chop fess.Ahn ahn see groove.Alabi I dey loyal
Scene 5: Two days later when the last 5k in locust bet9ja account turned to red due to his own games and deltateam's village sending predictions. Locust:Chai which kind life be this?Na how person wan blow marry come born children?Chai bet no good aswear.All my games wey I forecast na 1 game just dey cut am.Especially the one I use zoom play.The remaining one that murunpatunfa deltateam just dey give me nonsense prediction.How you go predict correct score of 2-0 .Them come beat home 0-7.Which kind nonsense be that.Aswear.I no do again.Alabi you no fit kill me.Alabi I say can't kill me.I don comot.Today is the last day.I cannot come and kill myself.Alabi Bleep you.Make I go use my small money chop suya abeg
Alabi laughing silently in the background.
END OF STORY.
Bros locust na joke ooh abeg all na play pls ooh.
.Wetin locust do you now? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:02pm On May 30, 2020 |
Disgusting |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:15pm On May 30, 2020 |
Okay....... Play and pay N1k after win to get tomorrows 200+ odds Lets do it. both games will play by 6pm today. Chat me on telegram @grindnode Have a nice day! |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Stephenmoka4(m): 5:24pm On May 30, 2020 |
dammywapes: WHat if Bayern lose today ? They won't don't worry |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:32pm On May 30, 2020 |
Zyzxx10: A short story of Mr.Locust. Scene 1. Locust:Ah which kind life be this.I no do again.Everytime one game cut.Na like this I wan born get family.Alabi Bleep you.I no do again.I dey comot today today.Make I use my last card go drink beer chop better point and kill
Scene 2 Baba God with his angels and his sons with Devil after walking to and fro. God: Devil you see my son locust.He has finally decided to quit gambling.Now it's time to take him to the promised Land of crytocurrency for him to blow. Devil:Quit ke.Thats what they always say.Once better hunger hits them or they see a winning ticket they'll all come running back. God:No I trust locust.Im sure this time he won't go back. Devil:Oya gimme two days infact one sef lemme tempt him.Let us see if he will go back or jakpa for life. God:Ok you can but don't touch his future money. Devil:No p Baba God.
Scene 3: Devil contacts Alabi Devil: Alabi my boy you wan dey do pass me abi.Even me wey I be devil no wicked reach you.Every week punters go dey lament anyhow.Na only 10% average dey cash out and out of those ones 6% go still submit am back.Omo this your matter Taya me but I dey feel you. Alabi:Lol.No be my fault na.Its our work na Soft work.How man wan take chop come flex ontop if this one no dey. Devil:Oya na.No p.E get one thing wey I want make you do for me.See that guy wey Dem dey call locust.He talk say him wan comot.If he jakpa money wey he go use stake high for future.You no see am ooh. Alabi:Na true Sha. Devil:You know wetin go come sup.Nack 5k bonus funds for him account make him head scatter make he no run because me I no say you go still collect am as the bad guy wey you be.Omo me sef dey fear you ooh Alabi:Lol.No p na.I go nack am tomorrow make I first laugh people wey carry Dortmund bayern finish first.
Scene 4: Mr.Locust wakes up and goes to check his bet9ja account for the last time before deactivating it. Locust:Make I even delete this mumu account. He then sees 5k bonus funds to be rolled 3 times. Locust: Yeeeeeeeeeh.Wetin be this?5000 funds.Ah bet good die.I no comot again.Nigbo Alabi you too get mouth.I no dey go anywhere.In fact Alabi na my paddy for life.Omo see as everywhere sempe.Which kind devil dey tell me make I comot before sef.Omo make I go forecast my own come collect games from deltateam try turn this money to 1million.Correct.Make I chop fess.Ahn ahn see groove.Alabi I dey loyal
Scene 5: Two days later when the last 5k in locust bet9ja account turned to red due to his own games and deltateam's village sending predictions. Locust:Chai which kind life be this?Na how person wan blow marry come born children?Chai bet no good aswear.All my games wey I forecast na 1 game just dey cut am.Especially the one I use zoom play.The remaining one that murunpatunfa deltateam just dey give me nonsense prediction.How you go predict correct score of 2-0 .Them come beat home 0-7.Which kind nonsense be that.Aswear.I no do again.Alabi you no fit kill me.Alabi I say can't kill me.I don comot.Today is the last day.I cannot come and kill myself.Alabi Bleep you.Make I go use my small money chop suya abeg
Alabi laughing silently in the background.
END OF STORY.
Bros locust na joke ooh abeg all na play pls ooh.
Why am I just seeing this Una don kee me for this thread. No cry when I do my own sha oo |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:26pm On May 30, 2020 |
ISRAEL: Ligat ha'Al
Beitar Jerusalem - H. Beer Sheva
HOME WIN |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:38pm On May 30, 2020 |
Intermilanfan: Lol. You forgot to add Genoa of Serie A not Genoa, but Torino |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 6:41pm On May 30, 2020 |
Mayday Mayday.Bayern currently raping Dusseldorf.This is alarming. |
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by OgwuEgo: 7:06pm On May 30, 2020 |
Make una dey drop games, whitelighter welldone. Make we gather Alabi money like this. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Ologogoro: 7:10pm On May 30, 2020 |
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mistercharles: 7:11pm On May 30, 2020 |
I won 4k on betkng...I know their minimum payout is 5k. Shay if I fund extra 1k I can jeje withdraw my 5k?? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by austino677(m): 7:11pm On May 30, 2020 |
Another lucky day.. Beginning of 2nd half was 3 odds 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by austino677(m): 7:13pm On May 30, 2020 |
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Yemike(m): 7:14pm On May 30, 2020 |
Fucklove: When did you apply? I reapplied early this month. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by WHITELIGHTER: 7:17pm On May 30, 2020 |
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:17pm On May 30, 2020 |
austino677: Another lucky day.. Beginning of 2nd half was 3 odds So what Make we lick your self-centered àss abi One of the problem of this wonderful thread..if it were season 8 you won't try this shit. 7 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by WHITELIGHTER: 7:17pm On May 30, 2020 |
|
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:21pm On May 30, 2020 |
austino677: Another lucky day.. Beginning of 2nd half was 3 odds Congrats Big man... E don tey i bet on my sporty acct.. ... Biko sir. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:25pm On May 30, 2020 |
austino677: Another lucky day.. Beginning of 2nd half was 3 odds .. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:25pm On May 30, 2020 |
Kelblaq: Congrats Big man...
E don tey i bet on my sporty acct..
07... Biko sir. shame no dey your face at all..na ur type dey make dah old man use una catch fun.. Hustle, make you no dey beg person wey no send u ohhhhh 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by WHITELIGHTER: 7:26pm On May 30, 2020 |
RealJohnny: you're a blessing to this thread may grace never depart from you..continue ur good work and be inducted into this great thread hall of fame Aww amen. Hope u were on it? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:28pm On May 30, 2020 |
Sleeklord:
Congrats chief.You try.Abeg help me with anything even if its 500.All my work has scattered due to this pandemic.My matter don over-red.I no send if them call me almajiri.Boss abeg. y u go send when your village people dey use u count scores..lazy almajiri. Hustle make you no dey call ur agemate chief because of 500naira ohhhh 6 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by mistercharles: 7:28pm On May 30, 2020 |
Fucklove: You can apply for the standard chartered bank Visa debit card. I applied on 27th, got a confirmation message and now the card is ready to be sent to me. Apply and get the powerful Visa card for your business I've not upgraded the account...can I still apply? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:31pm On May 30, 2020 |
WHITELIGHTER:
Aww amen. Hope u were on it? even doh I no partake as far as people gain from you no problem...u help people unknowingly and God no go comot face for ur matter, Amen. stay safe bro and continue d good work. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:37pm On May 30, 2020 |
Hmmmm |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 7:37pm On May 30, 2020 |
austino677: Another lucky day.. Beginning of 2nd half was 3 odds do giveaway Airtime or cash giveaway Make people smile If you want to oo 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 7:39pm On May 30, 2020 |
RealJohnny: shame no dey your face at all..na ur type dey make dah old man use una catch fun..
Hustle, make you no dey beg person wey no send u ohhhhh .JP you dey para gan. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 7:39pm On May 30, 2020 |
RealJohnny: shame no dey your face at all..na ur type dey make dah old man use una catch fun..
Hustle, make you no dey beg person wey no send u ohhhhh Keep your advice man, i don't need it. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Zyzxx10: 7:39pm On May 30, 2020 |
Corbin: do giveaway Airtime or cash giveaway Make people smile
If you want to oo
Don't be angry I'm not asslicking Austino but is it your money? |