Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,873 members, 7,994,011 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 02:24 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) (52399 Views)
Kidnapping: Emenike Advises Mikel To Buy His Parents House Outside Enugu / Fan Advises Mikel To Leave Olga Diyachenko & Come & Marry In Nigeria. She Reacts / Conor Mcgregor Set To Overtake Cristiano Ronaldo On Forbes Athlete Rich List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by HomeOfMe(f): 2:00pm On Jun 16, 2020 |
Yes. The early morning sun is very rich in vitamin D. What if I show you how to make Cartoon animations. *Whiteboard animation *3d explained videos * Animated logo design *Intro maker for your videos.. Contact me on 08098060969 to hoin our telegram group. 1 Like |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by Casemiro(m): 2:08pm On Jun 16, 2020 |
ghettokid1: guy you dey disturb o abeg knack that picture wey buhari dey look fat asss of girl in tight white dress |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by Starz825(m): 2:09pm On Jun 16, 2020 |
oluwamile:That's a great footballer for you...he is not thinking Abt his yesterday's failure...he had already moved on from that.... I love Ronaldo's Mindset... |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by kamossreal(m): 2:33pm On Jun 16, 2020 |
Vitamin D .......Vitamin D......You made The GOAT to loose a penalty |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by joshuaidibia(m): 2:39pm On Jun 16, 2020 |
ghettokid1: Next time if you be Messi fan do like for Messi share for Ronaldo. Likes always wins |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by kamossreal(m): 2:48pm On Jun 16, 2020 |
GBOKASINCHA: And una go dey settle am dey go GBOKASINCHA: And una go dey settle am dey go |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by AleagueEdu: 3:04pm On Jun 16, 2020 |
Both will forever be remembered in the football Hall of Fame. Check my signature to enjoy our online Ielts classes irrespective of your location. |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by Nobody: 3:09pm On Jun 16, 2020 |
oluwamile:This one u dey announce the name of ur goat.. be like na those smelling he goat when dey sweet for soup oo. You go release am make we take run ogbonor later?
|
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by tfash96(m): 3:41pm On Jun 16, 2020 |
JimmyfixDesigns:if hin easy y ur Penaldo no fit shine against Ajax virgins last season and Lyon virgins and Milan virgins |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by Osleez(m): 4:24pm On Jun 16, 2020 |
*You've been watching videos for over 3 hours without earning anything.* *Use this opportunity to earn money online it's free. You can earn at least $30.00 in just an hour, assuming you watch for 3 hours a day you earn $90.00. In one month it would be $2,700.00. Your time should fetch you money. Spend your time worthy. People are earning big and cashing out big from this site.* _Just click on this link, register and get started�https://owvideon.xyz/69384383969009/ *It's free. Happy viewing.* _Read the terms and condition from the site or hit me up if you have questions._ |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by SavageResponse(m): 6:09pm On Jun 16, 2020 |
ghettokid1: There is only one Messi! |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by meccuno: 6:19pm On Jun 16, 2020 |
ghettokid1:abeg make una pity ronaldo na |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by ghettokid1(m): 6:57pm On Jun 16, 2020 |
joshuaidibia:Thats what I did but they won, so I have to change it to the other way round |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by pquaver(m): 7:42pm On Jun 16, 2020 |
ghettokid1: That man that made that quote is the wisest man to ever walk the face of the earth.. And if anyone doesnt believe him and still argue his words the.. GOD HAS GIVEN UP ON SUCH A PERSON LONG TIME AGO.. |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by ghettokid1(m): 8:12pm On Jun 16, 2020 |
pquaver:I tell you bro 1 Like
|
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by ghettokid1(m): 8:14pm On Jun 16, 2020 |
fergie001:Kindly check the Final Result sir! 1 Like 1 Share |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by JimmyfixDesigns: 8:14pm On Jun 16, 2020 |
tfash96: Tell meshit to win 3 consecutive UCL |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by tfash96(m): 8:34pm On Jun 16, 2020 |
JimmyfixDesigns:Alaye no be only him do ham.. Na Madrid get am.. Se hin carry am go Juventus that 3 consecutive ucls |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by rildwanullahi(m): 9:02pm On Jun 16, 2020 |
ghettokid1:covid 19 aint over yet |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by JimmyfixDesigns: 10:12pm On Jun 16, 2020 |
tfash96: Ronaldo Vs ATM. Wetin happen for second leg? Na wetin meshit no go ever fit do be that. Shame go catch you now, you go mention psg |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by tfash96(m): 10:56pm On Jun 16, 2020 |
JimmyfixDesigns:u just dey talk about hin own achievement so so so Messi no get achievement at all abi.. Let Ronaldo go break 91 goals record in a calendar year now |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by GenghisAlexa1(m): 2:59am On Jun 17, 2020 |
ghettokid1: BUT , this Ronaldo no fine pass me naa.... |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by JimmyfixDesigns: 9:56am On Jun 17, 2020 |
tfash96: Goals wey no win any trophy? Tell meshit to at least with a trophy with his star studded national team. And advise him to stop faking retirements. |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by tfash96(m): 10:01am On Jun 17, 2020 |
JimmyfixDesigns:Baba win trophy or not let Ronaldo score 91 goals don't use trophy to bring him down ur Penaldo is not among 1st five players with highest number of trophies he just made it to 1st ten.. If it's about international trophy u judge who's GOAT then believe me Dani Alves is better than both Messi and Ronaldo combined together.. This life's not balance indeed o |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by Lekanas: 10:07am On Jun 17, 2020 |
[color=#990000][/color]rnald is just adisin |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by Millennialaku(m): 12:08pm On Jun 17, 2020 |
ghettokid1:i love messi but you do ojoro |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by fergie001: 12:13pm On Jun 17, 2020 |
Millennialaku:Na ojoro master nau @ghettokid1 |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by ghettokid1(m): 12:47pm On Jun 17, 2020 |
Millennialaku: fergie001: Millennialaku:I no do Ojoro o, the poll was Free & Fair. |
Re: Get Some Vitamin D - Cristiano Ronaldo Advises (Photo) by nonny400(m): 2:57pm On Jun 17, 2020 |
ghettokid1: You edited this post. This is really bad. |
What Is Wrong With This Zambian National Football Team Photo? / Nigeria Super Eagles Arrive In Benin For 2021 AFCON Qualifier (Photos, Video) / Nigeria Vs South Africa: U23 AFCON (0 - 0) Full Time
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |