Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,206 members, 7,998,203 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 09:46 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / It Is Only With Ashawo You Experience.... (5993 Views)
Vagina As Teeth O! (my Experience With Ashawo Yesterday) / Who Needs A God-fearing Girlfriend With Ashawo Vibes- Lady Advertises Herself / Help With Ashawo Joints In Ilorin, Kwara State Abeg (2) (3) (4)
It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 5:56pm On Jun 28, 2020 |
1. Abeg cum make I wear cloth. 2. Oga do fast naa. 3. See dis osho free man, u like better toto u no wan pay money. 4. Make am 5k nah, I go Bleep u well. 5. U neva release? Haa!!! 6. Na only Bleep u pay for oo, no dey touch my breast. 7. Bros abeg do, make i go hustle. 8. Customer, customer hw far naa. 9. Add 1k make I suck your prick. 10. See your small prick (chuckles). 11. Wetin naa. Since you dey do dis tin u never cum.Toto dey pepper me abeg. 12. How much you give me wey you dey find doggy? 13. Come I will do you well today. 14. Abeg get up, e don do. Na so una go dey take tramadol. 15. Na your mama leg you wan carry up. Abeg respect yoursef 16. Wetin you drink come? 17. Oga do quick people dey wait outside, hurry up abeg. 18. No carry that condom comot here oo. No be me una go use do juju. 19. Na talk you wan talk abi na Bleep. 20. Hian!!! Abeg I no dey kiss abi na by force !! 21. Na on top 1,500 u wan change style? 22. No dey turn turn me like that biko. 23. Oga I swear if this condom burst you must bring money for medicine oo. 24. Oga Yellow, come Bleep better toto. 25. Fine boy come naa, I will do you from back. 26. Abeg I no dey suck prick for 2k. 27. Wait make I see that boil for your prick. Na so una go dey carry disease. 28. This one don pass short time oo. 29. Oga I beg use condom, abi u wan share goloria give me? 30. Touching body - 200, kissing mouth - 250, sucking breast - 300, short time - 500, skin to skin - 1000. Overnight - 2500. If you wan sucking prick you add 500 extra. 2 Likes 1 Share |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by blackboy(m): 6:21pm On Jun 28, 2020 |
Hilarious |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Kvng6464: 6:58pm On Jun 28, 2020 |
Lol |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Mrlucky81(m): 8:38pm On Jun 28, 2020 |
You be ashawo? |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Aboks(m): 9:52pm On Jun 28, 2020 |
Hahahahahahaha |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Sluvist(m): 10:01pm On Jun 28, 2020 |
Guy, you really get experience over the years you have been patronising ashawos. Please keep it up. 2 Likes |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by pakingzzzzz(m): 10:03pm On Jun 28, 2020 |
Ashawo no dey do skin to skin |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Aboks(m): 10:07pm On Jun 28, 2020 |
pakingzzzzz: Bro you na chairman |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 6:09pm On Jun 29, 2020 |
Mrlucky81:Nooo but........ |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 6:10pm On Jun 29, 2020 |
pakingzzzzz:Hmmmm |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 6:11pm On Jun 29, 2020 |
Sluvist:Thank you very much, may the gods of ashawo bless you |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by stare: 6:20pm On Jun 29, 2020 |
May my ancestors never allow me try ashawo transaction... 2 Likes |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by stare: 6:22pm On Jun 29, 2020 |
I go come chook prick inside d same place wey adamu and Mr Johnson don chook 2 minutes ago.. Tufia 2 Likes |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Hugo55(m): 6:27pm On Jun 29, 2020 |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 7:44pm On Jun 29, 2020 |
stare: Please it's very very good and sweet, a trial will convince you and your life will never remain the same again forever. |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 7:47pm On Jun 29, 2020 |
stare: They always dry clean the p...y after each customer usage, so don't fret or harbour any fear, you're safe and a trial will convince you |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Mrlucky81(m): 9:23pm On Jun 29, 2020 |
Osila2:Nooo but........ What? Alaye i cut cap for you 1 Like |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 7:50am On Jun 30, 2020 |
Mrlucky81:Please join me in the ashawo customer business |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Mrlucky81(m): 8:59am On Jun 30, 2020 |
Osila2:I rather become a Priest dr |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 6:34am On Jul 01, 2020 |
Mrlucky81:Hunn |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by walebizz(m): 5:17pm On Jul 11, 2020 |
Osila2:guy... you don dey for this kind transaction, e Don tey!! LMAO Osila2:guy... you don dey for this kind transaction, e Don tey!! LMAO |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by walebizz(m): 5:18pm On Jul 11, 2020 |
lol Osila2: |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 8:27am On Jul 12, 2020 |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by JordanMichael(m): 10:29am On Jul 12, 2020 |
Lolzz
Experience matters |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Nobody: 10:34am On Jul 12, 2020 |
One dey miss ** hang your cloth for that nail ** 1 Like |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Gentle0wavez: 11:00am On Jul 12, 2020 |
Number 15, 19, 21 and 22 dey funny die |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Gentle0wavez: 11:01am On Jul 12, 2020 |
illitrate:Haha haha, Ye. God will have mercy on us in this country. |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 7:13pm On Jul 14, 2020 |
customers are still waiting for |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 9:13pm On Jul 14, 2020 |
Any patronage for the ashawos ? |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Nobody: 10:48pm On Jul 14, 2020 |
guys wey dey patronise ashawo una dey try oo i heard some guys go queue up in front of ashawo door while the other nigga dey do the job inside.after that one don pour inside then wear trouser the ashawo go use toilet roll clean dere and shout next! get a clean babe and stop patronising ashis |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Osila2: 2:05pm On Jul 15, 2020 |
lefulefu: Nooo, they don't usually use toilet roll or tissue like that ooo but rather they always has a bowl of water under the bed. Immediately the kóstóma finish pouring, the ashawo pulls out the bowl, squat on it and wash her p...y including the pour into the water sharp sharp, use cloth to dry up and thereafter call in the next kóstóma. Patronise ashawo and your life will never remain the same again cos you'll enjoy the adventure. |
Re: It Is Only With Ashawo You Experience.... by Nobody: 2:34pm On Jul 15, 2020 |
Osila2:mad oo |
Should My Girl Assist Me Financially Or I Hustle On My Own / Edited / Pretty Lady Runs Mad, Dances Unclad After Visiting A Man In A Hotel
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |