Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,920 members, 7,959,895 topics. Date: Friday, 27 September 2024 at 09:39 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5314052 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (59) (60) (61) (62) (63) (64) (65) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 9:39pm On Jul 19, 2020 |
doziefrank07:Chai, my chest oh |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 9:39pm On Jul 19, 2020 |
My gee keeping it real, we dey your back.. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 9:40pm On Jul 19, 2020 |
aroundnaija:Then it's team Laycon already 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JayromWrites: 9:40pm On Jul 19, 2020 |
Nowenuse: Southern Kaduna is core north Oga Goan study geography 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by phelonrays: 9:41pm On Jul 19, 2020 |
Venita:You already started it na... But I like the guy, to say the truth.... He might turn out more popular than %76 of 'em housemate 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Oracle55: 9:41pm On Jul 19, 2020 |
Laycon i stand with u brotherly,,,street wins |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 9:41pm On Jul 19, 2020 |
If that fresh Warri boy play him card well him go Bleep that bayelsa olosho 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 9:41pm On Jul 19, 2020 |
2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanessa88(f): 9:42pm On Jul 19, 2020 |
This biggie voice no follow |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nexus25(f): 9:42pm On Jul 19, 2020 |
JayromWrites: Is core north defined by its geography or cultural orientation? 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 9:42pm On Jul 19, 2020 |
Gbegiri:She's also Mercy's girl. I think she wants to be the Mercy of this season. But unfortunately for her, there can only with one Mercy. 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 9:42pm On Jul 19, 2020 |
Nigerians no get chills at all 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 9:43pm On Jul 19, 2020 |
Oracle55: Street go take over this year's show brotherly, no relenting.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 9:43pm On Jul 19, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 9:43pm On Jul 19, 2020 |
With all i have seen Laycon i stan 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by phelonrays: 9:43pm On Jul 19, 2020 |
Samueltemi337:Laycon!!!! Way to go |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hatima: 9:43pm On Jul 19, 2020 |
Nexus25:still on dis? nawa o 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by pocohantas(f): 9:43pm On Jul 19, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:43pm On Jul 19, 2020 |
Vee don assume position for Praise lap....interesting |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 9:43pm On Jul 19, 2020 |
I just don’t like the how this ‘My Names Are’ guy sounds.. But he seems popular in the house |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SlyCharlie(m): 9:44pm On Jul 19, 2020 |
JayromWrites:Culture and Orientation is what defines a place as core. Southern Kaduna is not Core North 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by TheOpeyemiofIB(m): 9:44pm On Jul 19, 2020 |
be like say this season big brother na SHEYI AWO ... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by empress101(f): 9:44pm On Jul 19, 2020 |
Laycon my love..come out and talk na |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by phelonrays: 9:44pm On Jul 19, 2020 |
JhayJoe:Ya bro,, We solicit for Laycon..... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Neimar: 9:44pm On Jul 19, 2020 |
team nengi |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 9:44pm On Jul 19, 2020 |
Y'all should just remember CindyLudo before you form this pity party fanbase... 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by safarigirl(f): 9:44pm On Jul 19, 2020 |
Amya: She looks boring, na fine yellow girl privilege go help her for this show. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by iammee(f): 9:44pm On Jul 19, 2020 |
E no go better for Nepa 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by danie09(m): 9:45pm On Jul 19, 2020 |
Laycon no dey talk at all ? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nexus25(f): 9:45pm On Jul 19, 2020 |
Hatima: What's bad in trying to understand the cultural and demographic demarcation of the country? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chocodairy: 9:45pm On Jul 19, 2020 |
Laycon lekunse Mafo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 9:46pm On Jul 19, 2020 |
This Dorothy don already pack fans with her boobs already na to sabi use her boobs remain like diz so she go fit pack more fans. Babe just dey trend on Twitter is like we have one finalist already 4 more finalists to go. Boobs have don wonder for diswan |
(1) (2) (3) ... (59) (60) (61) (62) (63) (64) (65) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |