Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,061 members, 7,980,771 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 03:08 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5353681 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (463) (464) (465) (466) (467) (468) (469) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by thatigboman: 6:22pm On Jul 24, 2020 |
I have officially added beautiful Wathoni to my list of favourites. Katrina is in it too, though 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CallMeAthena(f): 6:22pm On Jul 24, 2020 |
Wathoni pele oo. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 6:22pm On Jul 24, 2020 |
Erica dey laugh for one side, she come talk say na Prince face fine pass for house, because the structure na die 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 6:22pm On Jul 24, 2020 |
Someone called you.... You asked who called me The person answered.... Me That one come be problem This ka3na carry tacha script... See weyrey, who be your pikin 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by milann: 6:23pm On Jul 24, 2020 |
Katrina de do gragra. Make she go sidon 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tsquaure(f): 6:23pm On Jul 24, 2020 |
Lucy is the Chairlady of the "Alabosi people" 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 6:23pm On Jul 24, 2020 |
InSanety: Wathoni should have replied with a “heavens forbid” 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 6:23pm On Jul 24, 2020 |
Chai.... I'm always missing all the confrontations. Please who knows a page on IG that posts highlights abeg? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sashaberry: 6:24pm On Jul 24, 2020 |
You people asked for drama,now you have it una still dey complain...ah ah How pesin go satisfy una?? 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 6:24pm On Jul 24, 2020 |
Sashaberry: Na the only option she get be that. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by yunafa(f): 6:24pm On Jul 24, 2020 |
kenddys:my bad |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 6:24pm On Jul 24, 2020 |
She don bully Wathoni nao. I hate Bullies abeg. That one dey cry inside. Kenyan OT no enter BBN |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 6:24pm On Jul 24, 2020 |
Eyah, Wathoni dey room only her, e be kike she dey reason the quarrel with Ka3na. She no happy at all |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by thatigboman: 6:24pm On Jul 24, 2020 |
Katrina vs Wathoni fight is just child's play. The major fight of the season will be btween my best favourites, Erica Vs Nengi 9 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tsquaure(f): 6:24pm On Jul 24, 2020 |
I bet Wathoni is thinking "is because am Kenyan" |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 6:25pm On Jul 24, 2020 |
stephleena:T.Boss, CeeC and Tacha had strong and devoted fans to cover up their shiit!! Katrina no even no wetin dey sup outside, she think say Na to dey shout "Boss Lady" upandan! Any vilian without juicy fan base will end up like Thelma! 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 6:25pm On Jul 24, 2020 |
Watho watho ... small shaking, no go cry o...go and show madam diamond harvester how it is done... 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 6:25pm On Jul 24, 2020 |
Deputy HoH crying Not right at all 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 6:25pm On Jul 24, 2020 |
Sashaberry: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Coldfeets: 6:25pm On Jul 24, 2020 |
Munzy14: Yes na. Na so life be. Life is full of variety. One man's meat na anoda man poison. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by amehrada: 6:25pm On Jul 24, 2020 |
thatigboman:Lol, so you believe say if dem two size up now, Wathoni go take on Ka3na o? Dem go just use her whip wall anyhow. Mismatch
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by milann: 6:26pm On Jul 24, 2020 |
DamonSalvatore:katrina is a donkey |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 6:26pm On Jul 24, 2020 |
I laugh in Laycon is winning big brother. They think its all about twitter noise. The narrative is changing minute by minute. 2 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 6:26pm On Jul 24, 2020 |
InSanety:That's what happens when you use football age 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 6:27pm On Jul 24, 2020 |
wathoni is still crying. Prince is talking and consoling her. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 6:27pm On Jul 24, 2020 |
You can’t even evict Hefty Katrina...she must have left 5MN for voting Hei Ghod! Thank you Prince for consoling crying Wathoni (who I honestly don’t get why she should cry) 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gmajor(m): 6:27pm On Jul 24, 2020 |
Wathoni is crying in the room |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vanvick247(m): 6:27pm On Jul 24, 2020 |
InSanety: Ka3na when dey 27 years dey ask Wathoni when dey 29 years "Am I your mate?'' Nothing Musa no go see for gate oo 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 6:27pm On Jul 24, 2020 |
Ka3na wey no even pay people to trend her, dey carry quarrel. Maybe her oyibo husband go dey send dollars for her, if not, na one way ticket Prince don come meet Wathoni, siddin with her dey ask if she dey okay. Nice guy. E dey advise her make she no let anybody get to her, because the longer dem dey house, the more confrontation go dey. Nice guy 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Jeniluv(f): 6:28pm On Jul 24, 2020 |
Crazy Katrina!!!!oh my Wathoni |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 6:28pm On Jul 24, 2020 |
Munzy14: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DESAMSAMO: 6:29pm On Jul 24, 2020 |
this lockdown edition is my first experience watching BBN, I have been waiting to see their fights... today wey I for witness am, naim never see to go carry light... this life no balance! 1 Like |
(1) (2) (3) ... (463) (464) (465) (466) (467) (468) (469) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |