Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,186,145 members, 7,928,511 topics. Date: Thursday, 22 August 2024 at 03:27 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5265775 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (599) (600) (601) (602) (603) (604) (605) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:20pm On Jul 25, 2020 |
EdmundAlma: I think Dora likes him. Not sure he’s feeling her sha. Those guys in the house are not really feeling her. Maybe cos of her size. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:21pm On Jul 25, 2020 |
smellingKPEKUS: Thank God for them. The guys sef for don correct better knacks, so, wetin bad if the girls don Bleep before dem enter house? You think say babes no suppose like kpansh? The way wey you don dey beef these babes, you sure say you no dey collect from back? 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ItsCookie(f): 8:21pm On Jul 25, 2020 |
Y'all should leave Nengi alone! She is pretty and has a great skin, her complexion is part of her beauty, I dont understand this war on light skinned people, nah dem creat themselves? Haba! Nothing special about Nengi, she is not that beautiful, her complexion deh confuse people, yen yen yen, what's special about any of the other HMs in that house? When someone is pretty, say she is pretty, leave her complexion out of it, no be she do herself 17 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:21pm On Jul 25, 2020 |
iKnee:Debbie rise follow efe but him no give her eye... She come later port go Bassey.... Guyman still bone am... Him bin get babe outside |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 8:21pm On Jul 25, 2020 |
EdmundAlma:Prince no even send anybody 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 8:22pm On Jul 25, 2020 |
kid waya get too much sense, he don dey think how to high the girls |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:22pm On Jul 25, 2020 |
Lazyyouth4u: person talk say she be like letter P I don laugh tire |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WetSmoke: 8:22pm On Jul 25, 2020 |
Ka3na is so caring. Already making what they will be eating after the party. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tsquaure(f): 8:23pm On Jul 25, 2020 |
Kiddwaya is worried about the quality of the drinks they will get at the party |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:23pm On Jul 25, 2020 |
ItsCookie: 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Coldfeets: 8:23pm On Jul 25, 2020 |
Akorkor: Laycon is a useless and ugly goat. No girl in that house will ever accept him. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 8:24pm On Jul 25, 2020 |
EdmundAlma:for now they are after kidwaya and ozo. onc those are taken, they wil shift attention to others. for me most attractive should be 0z0, eric, kidwaya, prince and the rest |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:24pm On Jul 25, 2020 |
kendrick9: Toke will chew Ozo and spit him out so badly ehn. Even he no even attempt that kind waka. No way Toke can be tripping for him. Toke spec na big boys wey hold. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lajid: 8:24pm On Jul 25, 2020 |
Coldfeets: Ok, this is too much. Which one is goat, respect him abeg. 11 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 8:25pm On Jul 25, 2020 |
InSanety:omo from the begining of your post to the last makes no sense. guys use mney to get stuff done , girls use pussy |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:25pm On Jul 25, 2020 |
tsquaure: As a Moet & Chandon baby boy, that guy system fit no dey accept some kain low quality shayo 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 8:26pm On Jul 25, 2020 |
Coldfeets: Chai our guy don suffer for people hand o 6 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 8:26pm On Jul 25, 2020 |
Coldfeets:Chill na 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:26pm On Jul 25, 2020 |
ItsCookie:very necessary... 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:26pm On Jul 25, 2020 |
lajid: Don’t fall for it. Some of them are Laycon’s fanboys using alternative monikers to curse out at him then reply with main moniker to campaign for pity votes. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:26pm On Jul 25, 2020 |
smellingKPEKUS: Everything wey you don dey talk since you enter this thread no make sense, but we gats manage am like that. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:27pm On Jul 25, 2020 |
Coldfeets:na wa o 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:27pm On Jul 25, 2020 |
Erica don come meet the guys, she dey try set P for the guys, the way wey guys dey pick up girls for club She get am 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 8:28pm On Jul 25, 2020 |
Evangelist Bright looks like apostle on a second missionary journey |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 8:28pm On Jul 25, 2020 |
vizkiz:Obara chisos!!...so they do that also?? 1 Share
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:28pm On Jul 25, 2020 |
InSanety: Guy! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 8:28pm On Jul 25, 2020 |
WetSmoke: Yasss! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 8:28pm On Jul 25, 2020 |
Kayode Africa knows what cornflakes look like Mxm!!!!!! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by zicoraads: 8:28pm On Jul 25, 2020 |
gameboy727:...this one has been like a graveyard, compared to previous seasons. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lashnikov: 8:28pm On Jul 25, 2020 |
Eeghe:What does Mxm mean? 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:29pm On Jul 25, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Bennytwin: 8:29pm On Jul 25, 2020 |
RTSC: |
(1) (2) (3) ... (599) (600) (601) (602) (603) (604) (605) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |