Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,890 members, 7,980,116 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 05:58 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5350897 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (603) (604) (605) (606) (607) (608) (609) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 8:49pm On Jul 25, 2020 |
Hazardfan1:Better leave that werey girl...she suppose say "if I touch android phone,make I die"... 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Coldfeets: 8:49pm On Jul 25, 2020 |
Zoroaster: Nwanne abeg vote your laycon make me dey vote my nengi. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 8:49pm On Jul 25, 2020 |
Damn! Nengi 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:49pm On Jul 25, 2020 |
nazablossom: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gboliwe: 8:49pm On Jul 25, 2020 |
Amya: Thought it was just me. DrakeBlend: He is too feminine 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by igasiboy98: 8:49pm On Jul 25, 2020 |
smellingKPEKUS:lol, party no dey produce fans o, tuoyo trended worldwide during party and didn't still go far. Tacha no dey dance for party sef and her fans dey her back still. So dead that narrative abeg. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:49pm On Jul 25, 2020 |
Venita: Those ones wey go use bronzer blind pesin |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zoroaster: 8:50pm On Jul 25, 2020 |
Coldfeets:Good Free my guy biko 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 8:50pm On Jul 25, 2020 |
DrakeBlend: Damn you! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:50pm On Jul 25, 2020 |
Neo dey shout Who chop my meat |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 8:50pm On Jul 25, 2020 |
Vianna:Una go kill Laycon this night 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 8:51pm On Jul 25, 2020 |
InSanety:Better than these boring faces that will wipe off after one track lol 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Prettypinkyy: 8:51pm On Jul 25, 2020 |
Neo Neo Neo is hot!!!!! Abeg wetin 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:52pm On Jul 25, 2020 |
Venita: 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hazardfan1: 8:52pm On Jul 25, 2020 |
doziefrank07: Lol, dt girl dey annoy me, but I no want make she go house yet, I go miss her foolishness |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 8:52pm On Jul 25, 2020 |
Vianna:What did the boy do to you guys? At least let him flaunt that he's a clean boy 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vanvick247(m): 8:52pm On Jul 25, 2020 |
ItsCookie: I tire ooo. They make it sound as if every girl with her kind of complexion is automatically Pretty..... Nengi na very fine girl who no gree make the person locate the nearest transformer. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 8:52pm On Jul 25, 2020 |
Venita:What is it? 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lashnikov: 8:52pm On Jul 25, 2020 |
Vee and Erica should not touch those Android phones they were shaming before |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:53pm On Jul 25, 2020 |
Rahkman: Exactly! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 8:54pm On Jul 25, 2020 |
An hour before party time? Isn't this suppose to start @ 9? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 8:54pm On Jul 25, 2020 |
One more hour. Omo! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 8:54pm On Jul 25, 2020 |
Na so I go take miss this party |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 8:55pm On Jul 25, 2020 |
2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aigmax(m): 8:56pm On Jul 25, 2020 |
aroundnaija: 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 8:56pm On Jul 25, 2020 |
Kaisha have a bad eating habit sha, eating like who dem swear for |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 8:57pm On Jul 25, 2020 |
Why is Kaisha rushing Her food though. Finish the one in your mouth first na |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by thatigboman: 8:57pm On Jul 25, 2020 |
Lashnikov:so u just included Erica to make yourself happy 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Onozboy(m): 8:57pm On Jul 25, 2020 |
nazablossom: Mad oo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 8:57pm On Jul 25, 2020 |
Prettypinkyy: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akorkor(f): 8:58pm On Jul 25, 2020 |
Coldfeets: Okay. What do you gain now? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by thatigboman: 8:58pm On Jul 25, 2020 |
nazablossom:dont miss it o, we will your gist |
(1) (2) (3) ... (603) (604) (605) (606) (607) (608) (609) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |