Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,490 members, 7,961,524 topics. Date: Sunday, 29 September 2024 at 08:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5322034 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (662) (663) (664) (665) (666) (667) (668) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:51pm On Jul 25, 2020 |
vizkiz:de take your light? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 11:51pm On Jul 25, 2020 |
JhayJoe:Gbabeski 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 11:51pm On Jul 25, 2020 |
If Laycon die na wetin kill am.......Nengi yansh 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 11:51pm On Jul 25, 2020 |
Dora likes yansh |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Decrypter: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Nengi just dey give Laycon back to back. Use am pepper Ozo 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sunnycliff(m): 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Dora Don high, her breast Wan scatter the place |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Dora boobs is cracking me up! 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Viking007: I swear |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
100naira: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Timil: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Broobembem:Shayo na bastard oo. Laycon should better not be deceived and realise that most of the HMs especially the females do not like him. Na pity ass dem give am. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Laycon won't forget this night in a hurry. Dude might have been down before the party seeing them other dudes. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
carammel: Hes now with kaishha 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by wristbangle: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Dansuqi: I totally agree! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 11:52pm On Jul 25, 2020 |
yes ohh! DOROTHY THE REAL MISS ENDOWED! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by iKnee: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Doratitts this is your song (Mr endowed - d'banj) |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dennisworld1(m): 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Laycon taking 2 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Laycon eating good tonight If you no dey watch, you dey miss 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sunnycliff(m): 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Nengi weavom almost fell off |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
JhayJoe:Looooool 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
davodyguy:The moral be say never give up for party, no girl is un rockable |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 11:52pm On Jul 25, 2020 |
Na laycon kill tonight party aswear 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dennisworld1(m): 11:52pm On Jul 25, 2020 |
OBO |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:53pm On Jul 25, 2020 |
OBO - Dami duro |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 11:53pm On Jul 25, 2020 |
I tot prince asked nengi to be his date this night. They've been apart most of the time |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CallMeAthena(f): 11:53pm On Jul 25, 2020 |
I hope this ass bonding between nengi and laycon doesn't end at the dance floor.And to think nengi is actually the one looking for it... 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 11:53pm On Jul 25, 2020 |
kidwayya this is for you!! no be your fault, your papa be Baba olowu! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 11:53pm On Jul 25, 2020 |
Ozo oh.... I like when fine guys can’t dance too much... they become cute Damiduro on the grill... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 11:53pm On Jul 25, 2020 |
Praise rocking two babes at once |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 11:53pm On Jul 25, 2020 |
Laycon! Ooo soriire 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 11:53pm On Jul 25, 2020 |
Laycon ooooooooo 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:53pm On Jul 25, 2020 |
See as Laycon dey touch yansh anyhow ... 6 Likes |
(1) (2) (3) ... (662) (663) (664) (665) (666) (667) (668) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |