Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,011 members, 7,960,223 topics. Date: Friday, 27 September 2024 at 03:16 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5314947 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (670) (671) (672) (673) (674) (675) (676) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by braimeddy: 12:07am On Jul 26, 2020 |
Pastor don vex pull off e shirt o. The gbedu is getting more serious 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 12:07am On Jul 26, 2020 |
Laycon should not pull his shirt abeg!! 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by iammee(f): 12:07am On Jul 26, 2020 |
Pastor Bright mehn guy too dey feel among, good one 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:07am On Jul 26, 2020 |
Blackhawk01: That girl wan cause commotion tonight. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rossycee(f): 12:07am On Jul 26, 2020 |
Bright Don off shirt |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:07am On Jul 26, 2020 |
pastor wear shirt please. body odor |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 12:07am On Jul 26, 2020 |
Pastor don comot shirt daddy G.o must hear this 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by codedguy1(m): 12:07am On Jul 26, 2020 |
This ozo sef na only Nengi and Erica him dey dance with. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sunnycliff(m): 12:07am On Jul 26, 2020 |
Mehn show fit happen tonight ooo... Babes eyes Don dirty |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:07am On Jul 26, 2020 |
I noticing that erica doesn't want to dance with laycon. A few times he has gone to meet her 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:07am On Jul 26, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lolawilliams(f): 12:07am On Jul 26, 2020 |
Laycon is the MVP, it's not even up for discussion abeg 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sleekyshuga(f): 12:07am On Jul 26, 2020 |
Haaaahh!!! We underrated Apostle Bright oo Did he just pull his polo? 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 12:07am On Jul 26, 2020 |
Pastor Bright don pull shirt |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 12:07am On Jul 26, 2020 |
Laycon removing his shirt |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fergieboy: 12:07am On Jul 26, 2020 |
Lucy digging it alone |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 12:08am On Jul 26, 2020 |
Music is really good for the soul, see Lucy ooo, wey before the party dey do like person wey him mama just die 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:08am On Jul 26, 2020 |
Munzy14: That's Erica not nengi |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akorkor(f): 12:08am On Jul 26, 2020 |
I love how composed prince is though. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:08am On Jul 26, 2020 |
This set better pass last set for party 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:08am On Jul 26, 2020 |
Yas! Eveyone is wilding .. I laik it! It’s naizzzzzz! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:08am On Jul 26, 2020 |
codedguy1: Naturally, those are the type of girls he like. I think the real love triangle is with those two, not Dora. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 12:08am On Jul 26, 2020 |
Hmmmmmmmmm.... When will this party end? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 12:08am On Jul 26, 2020 |
carammel: Praise loosens his hair |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 12:08am On Jul 26, 2020 |
Laycon killed it tonight... 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 12:09am On Jul 26, 2020 |
Fight go dey this night. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by bibelo: 12:09am On Jul 26, 2020 |
bright o my guy don go shirtless........... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:09am On Jul 26, 2020 |
Laycon must have done something to their drinks!! Bright just confirmed it immediately he pulled his cloth 1 Like 1 Share
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:09am On Jul 26, 2020 |
Evangelist ooo... Ride on sir! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:09am On Jul 26, 2020 |
Laycon and praise doing dred competition 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:09am On Jul 26, 2020 |
braimeddy: Pastor how far?? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CallMeAthena(f): 12:09am On Jul 26, 2020 |
Beorn:Yeah!ka3na was so lost at that moment |
(1) (2) (3) ... (670) (671) (672) (673) (674) (675) (676) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |