Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,263 members, 7,981,478 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 06:10 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5355650 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (673) (674) (675) (676) (677) (678) (679) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 12:13am On Jul 26, 2020 |
Laycon just gave wathoni a peck Baba really dey in form 10 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:13am On Jul 26, 2020 |
Based on Nigerian trends at the end of the party, na una Top 2 rockers be this Anything else na after thought 5 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 12:13am On Jul 26, 2020 |
Praise and lucy |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sunnycliff(m): 12:13am On Jul 26, 2020 |
It's over |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:13am On Jul 26, 2020 |
Lucy don high |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Decrypter: 12:13am On Jul 26, 2020 |
SARZ is not your fucking mate!!!!! How SARZ go dey on the beat, you no go dance. Shey you see difference |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:14am On Jul 26, 2020 |
Carry pee ke ? Did they mean alcohol..? praise is suggesting that they play a game before going to sleep. He wants Lucy to send them into the room when they need to. The guys are tipsy. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ToyinDipo(m): 12:14am On Jul 26, 2020 |
MizzD:You have to mention Laycon thrice before any other name 13 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:14am On Jul 26, 2020 |
they will be rape allegation these season 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 12:14am On Jul 26, 2020 |
Aunty Lucy look good ooh |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:14am On Jul 26, 2020 |
Laycon is kissing everybody 10 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 12:14am On Jul 26, 2020 |
Lazyyouth4u:I don't like Nairamarley, lol. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by TheMainMan: 12:14am On Jul 26, 2020 |
dem don high |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 12:14am On Jul 26, 2020 |
Laycon giving all the girls a hug and a peck each Baba is on cloud 9 ooo Laycon Laycon our guy 14 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Decrypter: 12:14am On Jul 26, 2020 |
ChristoBam: Lol Laycon don rock yansh today o oo!! Yepa 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 12:14am On Jul 26, 2020 |
Confession time!!! These beauties wants to know why they don't talk to each other. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:14am On Jul 26, 2020 |
laycon kissing everyone oooooo 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 12:15am On Jul 26, 2020 |
Munzy14: Laycon time 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:15am On Jul 26, 2020 |
kenddys:Team Nobody. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rossycee(f): 12:15am On Jul 26, 2020 |
Erica and nengi having a convo 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:15am On Jul 26, 2020 |
Kidwaya babies de hash out their wahala |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:15am On Jul 26, 2020 |
Erica don go meet Nengi to ask wetin make she no dey follow her talk again Nengi say na because she dey always dey with Kidd and she no wan intrude. Erica say no be so As dem dey discuss, the culprit, Kidd come meet them. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 12:15am On Jul 26, 2020 |
So na Nengi erica been dey talk about say she dey act as if she no know am
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by apcmustwin(f): 12:15am On Jul 26, 2020 |
Thats very mature of erica. My girl. 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:15am On Jul 26, 2020 |
Decrypter:Biggie been wan end him promising career b4 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:15am On Jul 26, 2020 |
InSanety: Kidd get one line, my father is a Billionaire. If your papa na billionaire, is it u that made the billions? No be person be Davido 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:15am On Jul 26, 2020 |
Erica is good with Kiddwaya so game on. No shaking 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:15am On Jul 26, 2020 |
Drama time Y'all get your pop corn |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 12:15am On Jul 26, 2020 |
Laycon is high. Why is he sharing kisses? I really like him. Very nonsense boy. 18 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:16am On Jul 26, 2020 |
please lets kick lesbians out |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:16am On Jul 26, 2020 |
Pitakwa girl don high ooo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:16am On Jul 26, 2020 |
Finally, Erica and Nengi are ironing out the reason they weren't talking to each other despite knowing each other before the house. Ozo get out from there. Woman wrapper!! |
(1) (2) (3) ... (673) (674) (675) (676) (677) (678) (679) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |