Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,861 members, 7,980,015 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 11:33 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5350026 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (676) (677) (678) (679) (680) (681) (682) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:22am On Jul 26, 2020 |
anybody wey say nengi fine pass erica is blind 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 12:22am On Jul 26, 2020 |
Na laycon dey bring embarassment upon himself most times. Don't force yourself on people or try too hard to be relevant. The way he was sharing kisses if to say one of the girls curve am now una for don dey shout say dem do am bad thing again 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:22am On Jul 26, 2020 |
That’s why she was crying last night .. the lonely bit . She felt she was having a strained relationship Eric and Nengi, the people she thought she was cool with. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:22am On Jul 26, 2020 |
Kayode Sha dey mad o Leave this girl show us people wey done high |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:22am On Jul 26, 2020 |
Erica is absolutely jealous of Eric and Lilo. Forget that yarns 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:22am On Jul 26, 2020 |
Munzy14: Yup yup yup |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:23am On Jul 26, 2020 |
topboss:All the HMs knew Kidd came from an affluent background. No be today matter. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 12:23am On Jul 26, 2020 |
Lol. It's fine they're making peace behtttttt... I no trust Nengi sha 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:23am On Jul 26, 2020 |
Broobembem: Possible o |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 12:23am On Jul 26, 2020 |
MizzD:Really wide and in the end, there can only be one winner. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:23am On Jul 26, 2020 |
Laycon is a good Yoruba demon Eric and Nengi don high Af 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stanisbaratheon: 12:23am On Jul 26, 2020 |
Alcohol is making these housemates bond. Rewind to last year, alcohol almost tore the housemates apart. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:23am On Jul 26, 2020 |
Ka3na looks like Waje to me with that make up on her face... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:23am On Jul 26, 2020 |
Wow Truth and dare loading |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Geezeem: 12:23am On Jul 26, 2020 |
Munzy14: their body languages were weird during the party..... Nengi was giving him negative vibe especially Right now.... roles have been reversed, Ozo is the chaser, Nengi the runner 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dayborah(f): 12:24am On Jul 26, 2020 |
I'm glad we had this conversation � so we're cool �.... Shut up jhoooor shayo is a bastard 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 12:24am On Jul 26, 2020 |
Truth or Dare game I ain't sleeping any time soon tonight |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:24am On Jul 26, 2020 |
MizzD: Makes sense and Oga Kiddwaya took advantage |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Beorn: 12:24am On Jul 26, 2020 |
kenddys: I dont know him. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:24am On Jul 26, 2020 |
Truth or dare with drunken mind!!! E go soon sup oo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 12:24am On Jul 26, 2020 |
TorD!!! Width is high! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 12:24am On Jul 26, 2020 |
I no know why I just hate this Erica... person wey Dey hold hand with Eric now come Dey talk say eww she no fit date am because him young because the guy no give amface 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 12:24am On Jul 26, 2020 |
Kidd is high as ffffucck |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:24am On Jul 26, 2020 |
Kiddwayya is asking for too much With this highness na so casting one sup |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 100naira(m): 12:24am On Jul 26, 2020 |
Kidd don high Truth and dare(not truth or dare) Off every every |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 12:24am On Jul 26, 2020 |
Wire Wire " Go and brush your teeth". Alcohol at work |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:24am On Jul 26, 2020 |
Rahkman: Na why I talk say she dey misyarn .. na mumu girl . 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:25am On Jul 26, 2020 |
Kidd has become serious because of game |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:25am On Jul 26, 2020 |
Kiddi don high!! See shalaye
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:25am On Jul 26, 2020 |
Kiddwaya the ginger lord He is giving the motivational speech for their Truth and dare game. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 12:25am On Jul 26, 2020 |
Beorn: Feminist coven, this is when we operate.
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by codedguy1(m): 12:25am On Jul 26, 2020 |
Truth and dare indeed! |
(1) (2) (3) ... (676) (677) (678) (679) (680) (681) (682) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |