Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,880 members, 7,959,755 topics. Date: Friday, 27 September 2024 at 06:39 AM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (680) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5313709 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (677) (678) (679) (680) (681) (682) (683) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dansuqi: 12:25am On Jul 26, 2020
Kiddwaya is high,finally showing his true colour
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by QuietHammer(m): 12:25am On Jul 26, 2020
Nengi and Erica. Seems these girls knew each other before the house
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by genius43(m): 12:25am On Jul 26, 2020
NewDelhi:
Na laycon dey bring embarassment upon himself most times. Don't force yourself on people or try too hard to be relevant. The way he was sharing kisses if to say one of the girls curve am now una for don dey shout say dem do am bad thing again

You are here again?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 12:25am On Jul 26, 2020
Wire Wire don high no be small
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 12:25am On Jul 26, 2020
thank you drunk kidwayya.


truth or dare!!

if you must brush your mouth do so.

if you must bathe do so!
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 12:25am On Jul 26, 2020
Maybe biggy should be giving them alcohol everyday to bring this drama.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:25am On Jul 26, 2020
lucy mouth dey smell. kid doon high. fight fit dey today
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 12:25am On Jul 26, 2020
Truth or dare loading

If you wanna brush your teeth, go and do so.. says Kiddi �
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 12:25am On Jul 26, 2020
Kiddwaya: go and brush your teeth, if you must shave go and shave.


Damn I wanna see some head tonight, I'm high too cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lashnikov: 12:25am On Jul 26, 2020
Erica so you aren’t as humble as I thought ‘two hottest girls’ grin

7 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 12:25am On Jul 26, 2020
This my love Kiddwaya is the biggest ashewo sha. This truth or dare go bad gan.

No sleeping tonight!

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:25am On Jul 26, 2020
If Tochi na real g, he suppose carry Kiddwaya go sleep. It’s not looking too good for that guy tonight.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Geezeem: 12:26am On Jul 26, 2020
Shayo na bastard..... Kiddie cheesy

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stevebond007(m): 12:26am On Jul 26, 2020
stephleena:
thank you drunk kidwayya.


truth or dare!!


Lol!
Be like e don high
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:26am On Jul 26, 2020
Kiddwaya initiating the Truth or Dare we all deserve.

Hope say una full generator. Wild night coming up
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 12:26am On Jul 26, 2020
Kiddwaya on the beat... It's gonna be bloody truth or dare
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 12:26am On Jul 26, 2020
Lol, Kiddwaya, I fear this your truth or dare oh.. grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:26am On Jul 26, 2020
Rahkman:
I no know why I just hate this Erica... person wey Dey hold hand with Eric now come Dey talk say eww she no fit date am because him young because the guy no give amface


I tell dem yesterday, say Erica na go round type of girl.

She like to mingle, dem no get.


Nengi was running from her becos of Ozo.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:26am On Jul 26, 2020
wire Don high e wan come finish work with truth or dare
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lashnikov: 12:26am On Jul 26, 2020
Kiddwaya don high grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 12:26am On Jul 26, 2020
Froshloaded:
Laycon is a good Yoruba demon

Eric and Nengi don high Af


Haaaaaaaa!!! shocked

AbegggggX4 grin cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tsquaure(f): 12:26am On Jul 26, 2020
Venita:
I do not trust Nengi.. And this conversation is invalid.
My sister , I thought I was the only one . I don't trust Nengi

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:26am On Jul 26, 2020
Lashnikov:
Erica so you aren’t as humble as I thought ‘two hottest girls’ grin

Imagine shocked
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 12:27am On Jul 26, 2020
Kiddwaya is drunk, Alcohol messes up the brain.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:27am On Jul 26, 2020
I'm fully awake tonight!!

Infact, wey my drink and glass cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lashnikov: 12:27am On Jul 26, 2020
Lazyyouth4u:


Imagine shocked
Took away from her likability a bit cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:27am On Jul 26, 2020
The Waya waya side is coming out small small grin grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 12:27am On Jul 26, 2020
their real behaviour is coming out. kid is bosy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 12:27am On Jul 26, 2020
This thing will be freaky freaky with this state they are

All of them are high asf
Truth or Dare might turn to porn show as i dey see am so ooo

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:28am On Jul 26, 2020
grin
smellingKPEKUS:
lucy mouth dey smell. kid doon high. fight fit dey today
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by IfeMiLove: 12:28am On Jul 26, 2020
Praise be looking like daddy showkey. Alaye don high.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 12:28am On Jul 26, 2020
Lazyyouth4u:
If Tochi na real g, he suppose carry Kiddwaya go sleep. It’s not looking too good for that guy tonight.
I swear cheesy

1 Like

(1) (2) (3) ... (677) (678) (679) (680) (681) (682) (683) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.