Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,547 members, 7,948,111 topics. Date: Friday, 13 September 2024 at 02:12 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5293973 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (689) (690) (691) (692) (693) (694) (695) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Geezeem: 1:07am On Jul 26, 2020 |
tsquaure: I don dey study the babe well 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 1:07am On Jul 26, 2020 |
Amya:He will still play with your heart lass lass |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:07am On Jul 26, 2020 |
Froshloaded: They just did , but na dry kiss . |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 1:07am On Jul 26, 2020 |
InSanety: I just tire. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 1:07am On Jul 26, 2020 |
Dem don show us Liric, the most unsinkable ship |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:08am On Jul 26, 2020 |
Chiefheywhy:Yes I saw that |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegiri: 1:08am On Jul 26, 2020 |
stephleena: You're funny Sha especially when pained... 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 1:08am On Jul 26, 2020 |
Lilo is gone... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:08am On Jul 26, 2020 |
Lilo is drunk |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:08am On Jul 26, 2020 |
Gbegiri:Asin ehnn , I just dey laugh . 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 1:08am On Jul 26, 2020 |
Amya: Ozo na learner where Kiddwaya dey o 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 1:09am On Jul 26, 2020 |
Eric sha don peck Lilo bayii |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by geezprince(m): 1:09am On Jul 26, 2020 |
Gbegiri:yea! You can say that again � |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 1:09am On Jul 26, 2020 |
Lilo is gone . |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 1:09am On Jul 26, 2020 |
Froshloaded: She’s not. Na highlights she dey find |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 1:09am On Jul 26, 2020 |
Lilo don off |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 1:09am On Jul 26, 2020 |
This hyper Lilo is fun to watch |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 1:09am On Jul 26, 2020 |
Chiefheywhy: @ stephleena playa things... 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegiri: 1:09am On Jul 26, 2020 |
Psychedelia: Jesus!... This Nairaland people funny gan.. 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 1:09am On Jul 26, 2020 |
Just negodu this two anyhow people...
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 1:10am On Jul 26, 2020 |
Lazyyouth4u: U sure |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 1:10am On Jul 26, 2020 |
She still dey claims say she no high |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:10am On Jul 26, 2020 |
Make this husband n wife do their thing jare make we rest rubbish |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 1:10am On Jul 26, 2020 |
Lazyyouth4u:See u, na twitter abii nairaland u deh watch urs. kidd that said "that was good though" 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 1:10am On Jul 26, 2020 |
Lilo is fvcking high... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 1:10am On Jul 26, 2020 |
Lilo shouting she can't be high, when madam is indeed high... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 1:10am On Jul 26, 2020 |
See better shalaye for Eric this night Lilo done off |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 1:10am On Jul 26, 2020 |
Eric use hand scratch preek....still use that same hand cover Lilo mouth...love nwantinti |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iamsegzy25: 1:10am On Jul 26, 2020 |
mediocre: Exactly Just like your name (Mediocre) couple |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 1:10am On Jul 26, 2020 |
Lazyyouth4u: Someone that initiated the game wasnt happy. Someone that told people to brush and shave. Hahaha. If Wathoni was told to blow him, he'll happily take it. He's my boo o, but I know an ashewo when I see one 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dannzy30(m): 1:10am On Jul 26, 2020 |
Froshloaded:oya take 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by geezprince(m): 1:11am On Jul 26, 2020 |
MMXX:you dig! |
(1) (2) (3) ... (689) (690) (691) (692) (693) (694) (695) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |