Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,175,426 members, 7,894,786 topics. Date: Friday, 19 July 2024 at 03:34 PM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (733) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5192673 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (730) (731) (732) (733) (734) (735) (736) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 2:36pm On Jul 26, 2020
Neo is a handsome guy

6 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nexus25(f): 2:37pm On Jul 26, 2020
When is nomination please?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:37pm On Jul 26, 2020
Prince dey explain how vaccines dey work.

If una dey find who to call intelligent, na Prince, better all-rounder.

If I be babe for that house, na Prince I for follow.

9 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 2:39pm On Jul 26, 2020
lajid:
Why do I think Prince likes nengi undecided
he does, he is the one making ozo desperate

Ozo doesnt want to lose to him, if only he can see that nengi no even send the prince

She is using him to push ozo into a relationship

She told ozo that he has to date her before they can kiss, I think she wants something serious but she is too young, it's usually > 30 that behave like this but we watch, my own is if ozo leave her alone, she will look for him, just a little space will do wonders

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 2:40pm On Jul 26, 2020
InSanety:
Prince dey explain how vaccines dey work.

If una dey find who to call intelligent, na Prince, better all-rounder.

If I be babe for that house, na Prince I for follow.
He's got a good sense of style but that's all I see for now.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by humility101: 2:40pm On Jul 26, 2020
InSanety:
I like as Prince dey get mad hype on Twitter this morning

The guy deserve all the accolades, only am barb hair for guys, weave for ladies, fix for ladies, yet, nobody do him own hair.

Multi-talented and selfless, if na by talent, na him suppose dey trend pass; e dey sing, e dey dance, e dey make hair, e dey cook, e dey drop motivational lines, but this life no balance.

And the guy tall, fine, everything. So, all those people wey dey talk say na people wey tall, fine, det get plenty fans and some people dey looked down on, make dem dead the matter.

So biggie no bring barbers and hair stylists for them. No ningas also. E no make sense na.
D can sanitize and wear nose mask na

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 2:40pm On Jul 26, 2020
MMXX:
See as kiddy dey smile cos neo lap vee

Pervert lifestyle

That vee go make sense for the other room..She told neo to be smacking her azz....She really came for relationship...She is simple and attractive with nice body tone.

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 2:40pm On Jul 26, 2020
so no one wants a relatonship with lucy or ka3rina?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:41pm On Jul 26, 2020
Venita:

He's got a good sense of style but that's all I see for now.

That one dey
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 2:41pm On Jul 26, 2020
Highest likes for this thread so far.. shows say our beloved laycon get secret admirers.

#Icons

10 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 2:41pm On Jul 26, 2020
Munzy14:

That vee go make sense for the other room..She told neo to be smacking her azz....She really came for relationship...She is simple and attractive with nice body tone.
na my best girl be that
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:42pm On Jul 26, 2020
NewDelhi:
Highest likes for this thread so far.. shows say our beloved laycon get secret admirers.

#Icons

Hope say e get secret voters too

Na votes dey win, no be admirers

2 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:42pm On Jul 26, 2020
humility101:


So biggie no bring barbers and hair stylists for them. No ningas also. E no make sense na.
D can sanitize and wear nose mask na
e better make dem no try themselves.

No outside contact at all.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 2:42pm On Jul 26, 2020
yunafa:
I believe Prince would treat Nengi better... who's with me on this?
Aye!!

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 2:43pm On Jul 26, 2020
InSanety:


The babe no ugly.

She get eyes for billionaire baby boy
billionaira boy kee them there

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 2:43pm On Jul 26, 2020
NewDelhi:
Highest likes for this thread so far.. shows say our beloved laycon get secret admirers.

#Icons
there was this documentary that I watched

It said poor people always have a voice for stupid things but when it's real legislature that will make their country better they have no power

Continue celebrating nonsense, una go dey ok, likes mean nothing

1 Like 2 Shares

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tegax(m): 2:43pm On Jul 26, 2020
Rahkman:
Prince is so much in love with nengi grin grin see his eyes ehyaaaa love that can never be

Love or lust

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 2:44pm On Jul 26, 2020
Rahkman:
Prince is so much in love with nengi grin grin see his eyes ehyaaaa love that can never be
wicked..: D
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 2:46pm On Jul 26, 2020
ArchAngeI:
there was this documentary that I watched

It said poor people always have a voice for stupid things but when it's real legislature that will make their country better they have no power

Continue celebrating nonsense, una go dey ok, likes mean nothing
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 2:46pm On Jul 26, 2020
vee for the money. the gurl is not your average naija gurl

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 2:46pm On Jul 26, 2020
no guy in that house can handle katrina

smellingKPEKUS:
so no one wants a relatonship with lucy or ka3rina?

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 2:47pm On Jul 26, 2020
smellingKPEKUS:
na my best girl be that
Good brown girl.

She go deh very generous....If she like u
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vickydevoka(m): 2:47pm On Jul 26, 2020
InSanety:


Hot, na who dey sexually attractive.

Anybody wey guys JT dey stand for, the person hot.
O.k. thanks
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 2:48pm On Jul 26, 2020
Munzy14:

That vee go make sense for the other room..She told neo to be smacking her azz....She really came for relationship...She is simple and attractive with nice body tone.

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vickydevoka(m): 2:49pm On Jul 26, 2020
InSanety:


Hot, na who dey sexually attractive.

Anybody wey guys JT dey stand for, the person hot.
O.k. thanks.
As u said "sexually attractive", I got de message very well. All na to chop n move on, na en be dat kind gals
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 2:49pm On Jul 26, 2020
Eric likes deceiving himself about this weird muscular frame of his LOL... mumu boy

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 2:50pm On Jul 26, 2020
Munzy14:

Good brown girl.


She go deh very generous....If she like u
yeah. neo get luck to pick am.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 2:50pm On Jul 26, 2020
NewDelhi:
Highest likes for this thread so far.. shows say our beloved laycon get secret admirers.

#Icons
Na by likes grin

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by humility101: 2:50pm On Jul 26, 2020
InSanety:
e better make dem no try themselves.

No outside contact at all.

So will be barbing dem when Prince is evicted?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NewDelhi(m): 2:52pm On Jul 26, 2020
nazablossom:
Na by likes grin
Na by likes o.. person wey no like laycon no go like that vianna post

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by smellingKPEKUS: 2:52pm On Jul 26, 2020
eric for dey cover body then flash am once in a whle. girls for dey go gaga. too much of everything is rubbish. see as people just tire for dora breast suddenly

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 2:54pm On Jul 26, 2020
nazablossom:
cheesy Appreciating wonderful work of God.

(1) (2) (3) ... (730) (731) (732) (733) (734) (735) (736) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.