Stats: 3,173,283 members, 7,887,830 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 02:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5162427 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (904) (905) (906) (907) (908) (909) (910) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ujay01: 11:29pm On Jul 27, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 11:29pm On Jul 27, 2020 |
nengi na bastard. wth he smelling muth |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 11:29pm On Jul 27, 2020 |
E be like these guys no dey ever call Ozo when dem dey do group meeting E get some kain coded things wey these guys dey do wey Ozo no dey aware of, dem just leave the guy to dey mumu himself with Nengi. When na Eric e go dey collect advice from, why e no go mumu? Eric sef no dey come meeting. Na wetin make two of them be house mugu 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JackHoff: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Laycon. ![]() ![]() 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Nengi did this to attack erica She knows he will go to erica ![]() 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 11:30pm On Jul 27, 2020 |
In this life ehn make sure say you fine ooo I repeat, make sure say you fine oooo 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Laycon don fall hand. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ericagolddigger: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Lhimeet:My Nengi! I wanna see her high always. Can't stand her low moments.. ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
Laycon don fûck up ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 11:30pm On Jul 27, 2020 |
lol..laycoon sabi respect himself 14 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ericagolddigger: 11:30pm On Jul 27, 2020 |
doziefrank07: How far with you? You fine?. ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by semid4lyfe(m): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Why are they picking on Laycon? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Laycon be real Mann You've got our support 9 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Nengi dares lekan to pick any girl and give her a French kiss Laycon drinks.. I’m proud of you. Better to respect oneself than trying and getting rejected 32 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Ericagolddigger:all join, may she pass the std to me sef. i prefer that to the smell of negi mouth and kpekus |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Laycon learnt from Lucy. Kwa kwa kwa The guy no want rejection. 22 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Blackhawk01: It's different when you ain't the one approaching for a discussion. It was the other way round entirely, he wanted a convo and you blanked him out completely. E make sense to you? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Pity votes for ozo From player to knight 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
ArchAngeI: laycoon get sense na.. he turned it down 12 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by carammel(f): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
homesteady:Let's hope we don't see bbn version of Obsessed the movie. ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
Laycon gbayii for taking a shot for that ![]() 14 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
homesteady: Make una protect una chief instigator o... ![]() ![]() ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 11:31pm On Jul 27, 2020 |
MizzD:Exactly! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by onyeomanono24(f): 11:31pm On Jul 27, 2020 |
aroundnaija:Lol.. you guys are fast on cruise. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sleekyshuga(f): 11:32pm On Jul 27, 2020 |
Laycon? Respekkkkk!! You did well by saving yourself from future embarrassment. 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 11:32pm On Jul 27, 2020 |
aisha get mental issues o 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 11:32pm On Jul 27, 2020 |
Ericagolddigger:good enough for me. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAngeI: 11:32pm On Jul 27, 2020 |
MMXX:thanks for clarifying |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 11:32pm On Jul 27, 2020 |
Laycon sense nor go kill you Iconi keep the votes coming 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:32pm On Jul 27, 2020 |
Laycon get better lyrics... 7 Likes |
(1) (2) (3) ... (904) (905) (906) (907) (908) (909) (910) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |