Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,533 members, 7,961,680 topics. Date: Sunday, 29 September 2024 at 11:13 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5322342 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (931) (932) (933) (934) (935) (936) (937) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 1:46am On Jul 28, 2020 |
Please where did Tochi get this American accent Na wa ooo 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 1:46am On Jul 28, 2020 |
Amya:Not enough to conclude he’s cunning, was it a strategic move though? Yes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 1:47am On Jul 28, 2020 |
Maduawuchukwu:. You remember. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Maduawuchukwu(m): 1:48am On Jul 28, 2020 |
Amya: Very well sef. Dem been dey trend "man like mike" |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 1:48am On Jul 28, 2020 |
ChristoBam:. Remember Mike of last year. Was his hype not higher than this? What now happened? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 1:49am On Jul 28, 2020 |
Tochi sounds like this guy from Nollywood when he speaks 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ChristoBam: 1:51am On Jul 28, 2020 |
Chiefheywhy: That one job is to misinterpret situations and post them on nairaland. We supported the same housemate last season so I know what I'm saying. Anything small thing wey laycon do like this them go twist am. See how she's keying on the word 'bullying' cuz laycon is involved In the situation.. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lilEmir3(m): 1:51am On Jul 28, 2020 |
Amya:Dude may just be using one of the laws of power(work on the hearts and mind of others). we'll see how he'll react to kaisha's yarn 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 1:53am On Jul 28, 2020 |
Amya:And this request is what qualifiés him as cunny ? Thank God it's your opinion. I'm sure Kaisha meant something else, her words only betrayed her intention. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 1:58am On Jul 28, 2020 |
galaxyball: No dey spit on me You no dey reason? You don dey lose focus |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ChristoBam: 2:00am On Jul 28, 2020 |
Maduawuchukwu: Even if you don't go to twitter sef, you see people arguing about Laycon and you're still asking me what he trends for. If nairaland has trends Laycon will be top trending everyday. I don't know if you're an hater o or you've misjudged how things are but there are some haters here who wake up and start thinking of new ways to drag Laycon every day. I hope you're not one. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 2:02am On Jul 28, 2020 |
Dem don pursue Eric comot for bed |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Baba4kinatu(m): 2:03am On Jul 28, 2020 |
Rahkman: Is Lilo upset with Eric. Why is he sleeping all alone, Shame Shame Shame |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:03am On Jul 28, 2020 |
Eric sleeping on a bed alone for the first time in what feel like weeks Wetin do this ship? 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ChristoBam: 2:03am On Jul 28, 2020 |
Amya: No be people like you carry all our votes give Mercy last season. Y'all switched from Ike to Mercy last moments of the game. 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:22am On Jul 28, 2020 |
Nengi: "There are some things I can't do when they ask me, like all this, show someone your pant...." Chai! A friend She no fit show pant, but she fit set bumbum for Prince, fake decency. 11 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Baba4kinatu(m): 2:27am On Jul 28, 2020 |
Nengi likes boys and lowkey waiting for everyone to sleep so she could get a smooch from ozor |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:30am On Jul 28, 2020 |
Kiddwaya "I like Nengi, I like girls that are direct, and she's direct, so, I like that." At least this one dey maintain some stand. He like Wathoni because she dey direct. E no know say no be so Naija babes dey, Naija babes go give you signal until trafficator spoil. E like direct girls, like Nengi 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:31am On Jul 28, 2020 |
Baba4kinatu: Or Kiddi, anyone wey click. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 2:32am On Jul 28, 2020 |
Mad night i must say, one of the best in bbn history |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 2:34am On Jul 28, 2020 |
Nengi: There are some people you can sleep with but can’t kiss them Trickytee to Kiddwaya: But you and Erica’s kiss was... Nengi: Kidd likes Erica so of course Trickytee: Yeah the kiss was very intimate Kiddwaya: I like..many people Kiddwaya to Nengi: How do you know I don’t like you too? Nengi: Wha? Kiddwaya repeats himself Nengi: If you like me? Kiddwaya: Yeah Nengi: Well I don’t know Kiddwaya: I like you as well Nengi: Thank you *being polite* Kiddwaya: No don’t thank me, I don’t want your thanks *laughing* 11 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:44am On Jul 28, 2020 |
I think the UK definition of "I like you" is different from the Nigerian definition of "I like you" In UK, Like is Like, Like is, "I enjoy your company" In Nigeria, Like is "I want to date you, and possibly marry you" Na wetin make when Kiddie talk "I like you", people go dey exaggerate the thing, like say e confess love to anybody. Meanwhile, for the guy mind, na just normal like. Na the same issue Ike been get last year; he dey talk things like say na America e still dey, without knowing that for Naija, the thing fit get bigger meaning than wetin e intend. 17 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 2:47am On Jul 28, 2020 |
InSanety:Kiddwaya knows what context they mean when they bring up Erica. He knows what he’s doing 9 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 2:51am On Jul 28, 2020 |
mehn, Ebuka has so much material on sunday 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:58am On Jul 28, 2020 |
galaxyball: There is really no other way to say it. Do you like Erica? Yes Wetin una think? No be like e like the babe? E no get context, you can like ten people in ten different ways. Some viewers like up to 6 housemates, but na only one dem go vote for if e reach to collect money. Kidd can like the whole house, but dem ask the guy, "Who you wan date for house?" E don show us. Na the koko be that You fit like Ozo, Erica, Dora, Laycon, Prince, Neo, but if dem ask you, "Who will you vote, to win the money?" You fit choose Laycon. E mean say you no like the others? Na so una do Ike last year, when Mercy go rock Tuoyo for party finish, come follow the guy lie down for bed, una swear say outside house, she and am no go get talk. Yet, one year later, see where dem dey. 11 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:18am On Jul 28, 2020 |
Bretheren, I bring to you, an uncommon occurrence I want change mouth Yesterday, I talk say Ozo no dey go BBN guys meeting, but e be like the guy dey go, e no just dey concentrate for the entire meeting In another show of Bro Code-ing, Ozo take style sign Kidd to move go another chair, when aunty Nengi just dey trowey leg left and right, for the guy front, and Kidd decode, come shift. https://twitter.com/Jiwor_/status/1287932194451869697 I no go lie you, as far as the Ultimate Bro Sign Language dey, the guys for this year, get PHD for am. I dey very impressed with their decoding level. I like as dem dey so attuned to each other, wey dem go dey communicate, and most viewers no go notice, talk less the girls. These guys na correct G's in their own right. 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 3:29am On Jul 28, 2020 |
InSanety:When they brought Erica up they were clearly alluding to her being the one he is the most serious about. Kiddwaya then deflected in a way that blurred the lines with his usual banter I don't recall Mercy or Ike giving such mixed signals Anyway it's still early days and they aren't official Na real cruise master 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 3:29am On Jul 28, 2020 |
NENGIsmells:She did Liposuction 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 4:20am On Jul 28, 2020 |
galaxyball: He should deflect. The fact that they bring up his likeness for Erica so much, means, it is an actual issue and if it is going to put a target on her back, he should deflect. When they kept prodding Ozo with Nengi, he was also deflecting, just so he wouldn't hurt Dora or Nengi's feelings. Na wetin make una call that one player too that time. Una just want tag person "player" this season. As Ozo own no work out, Kiddi na the next person to be tagged 'player'. E no get one day, wey Erica don claim the guy with her full chest, so, no lele. Anyway, na all of us go dey watch. Some go dey enjoy the ship, some go dey look forward to 'true colors'. All na for entertainment PS: By this time last season, Ike been dey spend time with Ella, and some other babes, Mercy been dey hug Gedoni, dey twerk for Tuoyo. For context. Merike ship never sail at this time. 10 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 4:31am On Jul 28, 2020 |
NENGIsmells:She's cute Tolanibaj 7 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 4:47am On Jul 28, 2020 |
galaxyball:Hahaha kiddwaya correct guy 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Bukkus(m): 4:51am On Jul 28, 2020 |
Hehehe... Fowler really damaged this agency. Smh. Anyway, underground recruitments are still going on. Nami also has people he is fixing. The governor's cousin recently got as well. The place is no longer how it used to be. Most people now rely solely on basic salaries. Allowances are no longer forthcoming. Please let me ask you are you working there, that you insisting of their Allowances moreover so long they pay their staffs salary is okay and I am sure there other parkage FIRS staffs do enjoy which other agencies and ministries don't so is high time we focus on working hard and enjoy the fruits of our labour than looking for where to loots the nation's treasury as is being said CHANGE SHOULD BEGINNING WITH YOU |
(1) (2) (3) ... (931) (932) (933) (934) (935) (936) (937) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 51 |