Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,403 members, 7,961,245 topics. Date: Saturday, 28 September 2024 at 07:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5320327 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (967) (968) (969) (970) (971) (972) (973) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:09pm On Jul 28, 2020 |
Pictures na Wetin sup |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Broobembem: 2:10pm On Jul 28, 2020 |
Even Lucy dey reason cry |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 2:10pm On Jul 28, 2020 |
Ka3na and Kaisha crying... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 2:10pm On Jul 28, 2020 |
Broobembem: She looks like she is crying, but I don't think she is crying. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CallMeAthena(f): 2:10pm On Jul 28, 2020 |
My God!Lucy is fucking ugly!!! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:12pm On Jul 28, 2020 |
CallMeAthena:Mad oo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 2:13pm On Jul 28, 2020 |
Sashaberry: Oya come and carry my phone and send the message. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:13pm On Jul 28, 2020 |
Which kind music is biggie playing sef |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mcbliss2: 2:13pm On Jul 28, 2020 |
thatigboman: Ok. Ya opinion . Like he is the only Youruba in the huz. Una self. Smh |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:14pm On Jul 28, 2020 |
E get wetin Prince no sabi do? 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:14pm On Jul 28, 2020 |
Kaisha close ur mouth |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:15pm On Jul 28, 2020 |
See as dem shoot their yansh up Better position |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:15pm On Jul 28, 2020 |
Erica still dey wear Laycon ring |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:15pm On Jul 28, 2020 |
Tolanibaj x looking sexxyy 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rossycee(f): 2:18pm On Jul 28, 2020 |
Froshloaded:It's for the yoga session |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DownChelsea(f): 2:18pm On Jul 28, 2020 |
InSanety:chyke babe |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Shynaboy1: 2:18pm On Jul 28, 2020 |
See as Ozo my nigga dey shake ;DSee as Ozo my nigga dey shake 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:18pm On Jul 28, 2020 |
See tolanibaj back mehnnn |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:19pm On Jul 28, 2020 |
Ka3na dey cry |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:19pm On Jul 28, 2020 |
Rossycee: Oh! Okay 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 2:20pm On Jul 28, 2020 |
CallMeAthena: Funny enough, I think a lot of babes can do wonders with her face but she does not seem to know how to make herself attractive. First that mop of blonde hair even when cornrowed does not do anything for her. Neither do the coloured contacts or the overbearing lashes. Perhaps dark coloured contacts and more subtle lashes will fit her better. Its just a pity that she seems not to be fitting in and perhaps this is what is causing all her bile to come to the fore... Life is a vicious circle... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sashaberry: 2:20pm On Jul 28, 2020 |
homesteady:you will still sell that phone and use the money to vote for Laycon |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:21pm On Jul 28, 2020 |
Ka3na dey cry |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:21pm On Jul 28, 2020 |
Like water is coming out fr |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 2:21pm On Jul 28, 2020 |
60 sms votes for laycon now I go give am reach 5000 iCONs got This 7 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:21pm On Jul 28, 2020 |
Ka3ma dey cry She dey reason the strong thing wey she do that oyibo, dey find her inner self. Hopefully, she no go dey shout Boss Lady, after her soul searching |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:21pm On Jul 28, 2020 |
Tolanibaj you have officially entered my knacking list |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 2:22pm On Jul 28, 2020 |
Lucy too dey cry Is this yoga shii, spiritually induced Laycon dey laugh them 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by spinna: 2:22pm On Jul 28, 2020 |
Eyah Katrina is crying as they do the yoga so is lucy..i often say those who hurt others are hurting the most ...omo na waterworks o..Dora too 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sashaberry: 2:23pm On Jul 28, 2020 |
Samueltemi337:we got this 1 Like |
(1) (2) (3) ... (967) (968) (969) (970) (971) (972) (973) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |