Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,119 members, 7,977,229 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 10:52 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5345302 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (996) (997) (998) (999) (1000) (1001) (1002) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 9:21pm On Jul 28, 2020 |
pocohantas: His laughs kill me. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teamsynergy: 9:21pm On Jul 28, 2020 |
Dora and Ozo should just be together joor 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:22pm On Jul 28, 2020 |
Archangel. Your prayers and fasting don work. E be like your guy don comot hand from Nengi matter. E dey tell Dora say e don eject himself from the equation with Nengi and Prince. Dora tell am say, na the same equation she and Nengi been dey with am, and now, he wan comot himself from the equation with Prince Their discussions dey always sweet me. 10 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 9:22pm On Jul 28, 2020 |
dora and ozo have better chemistry than anybody in that house. 15 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Liposure: 9:22pm On Jul 28, 2020 |
InSanety:i think say them neva click yet |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mediocre(m): 9:22pm On Jul 28, 2020 |
pocohantas: You've given some people on this thread wa'nk material. Watch them cream their pants over this |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 9:22pm On Jul 28, 2020 |
Chai see clearing, Omo Brezzident sabi as e dey go o .. This Albino na real uzwor truly 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by zicoraads: 9:22pm On Jul 28, 2020 |
safarigirl:I like her too. A lot. I have not seen any bile directed at her by either Kidd or Erica or Kiddrica fans. Most of the talk is just about her Kidd has finally chosen Erica over her, not bile or hate. The people we should all be worried about are the Ikorodu Aristotle's fans. They cant see to get over the fact that she didnt see their god the same way they see him. They keep crying over it all over the place. Nairaland, Twitter, Facebook, Instagram, WhatsApp, Telegram, etc. She needs to be protected. 5 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 9:23pm On Jul 28, 2020 |
I'm giving testimony, ozo has gotten sense . Ozo focus on the money ooo 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Emaax43: 9:23pm On Jul 28, 2020 |
Please vote for Kiddwaya Please vote for Kiddwaya Please vote for Kiddwaya Please vote for Kiddwaya 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:23pm On Jul 28, 2020 |
which kind triangle be this, abi na trapezium? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 9:23pm On Jul 28, 2020 |
ItsCookie:if it's about hygiene, save the vote for Lucy 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EldaTimba(m): 9:24pm On Jul 28, 2020 |
MJBOLT:100% 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zyxzzzz: 9:24pm On Jul 28, 2020 |
Ozo sense Don finally dy return 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:24pm On Jul 28, 2020 |
zicoraads: E be like you na law-abiding citizen, na wetin make you no believe am. Thank you, I appreciate you sef |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Maduawuchukwu(m): 9:24pm On Jul 28, 2020 |
pocohantas: Have you watched him before commenting? No deh follow wetin people dey talk 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by bentenny(m): 9:25pm On Jul 28, 2020 |
Bookworm001:I dey tell U...the guy don finally receive sense! He has finally discovered the game Nengi is trying to play! Nice one Ozo! Dora its not by force for Ozo to be with Nengi! 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CaSttLe(m): 9:25pm On Jul 28, 2020 |
Yusuf001: He shouldn't touch my babies butt o My babies are Kiddwaya,Ozo,prince et al |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 9:25pm On Jul 28, 2020 |
ItsCookie: Na now she know say hygiene dey important? I think na lovey dovey dey important to am before na |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 9:25pm On Jul 28, 2020 |
Dora dear, whatever you do, do not play second fiddle. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ovoP(m): 9:25pm On Jul 28, 2020 |
ItsCookie:If it's hygiene, I'll rather vote lucy. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 9:25pm On Jul 28, 2020 |
Froshloaded: 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 9:25pm On Jul 28, 2020 |
Dora abeg leave ozo ooo. Make him focus 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Baba4kinatu(m): 9:25pm On Jul 28, 2020 |
Lhimeet: Give her 2 days, she will go back to lovey dovey again |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:25pm On Jul 28, 2020 |
I like as Dora dey always give Ozo hard facts as e dey go. She dey observe the guy well. Na Dora Ozo suppose dey follow, she sabi the guy too well 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by veekid(m): 9:26pm On Jul 28, 2020 |
Ozo is a dunce I swear, see as dora dey enter him |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 9:26pm On Jul 28, 2020 |
InSanety: I'm glad |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WetSmoke: 9:26pm On Jul 28, 2020 |
Dora oooo. Observer |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by spinna: 9:26pm On Jul 28, 2020 |
Dora likes ozo..she happy hes distant from Nengi..forming adviser be like say that sex position dare pain ozo neo umpired truth or dare is a table shaker Ozo: Me and you are close friends Dora (pointing at his face: They will close friend you 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 9:26pm On Jul 28, 2020 |
But guys do they fit??
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by galaxyball: 9:27pm On Jul 28, 2020 |
zicoraads:We explained what happened to you yesterday, to jog your memory here it is again galaxyball: It is interesting that you think Wathoni needs be protected, but Laycon should get over being rejected because it is a normal thing 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 9:27pm On Jul 28, 2020 |
lekan don spoil convo
|
(1) (2) (3) ... (996) (997) (998) (999) (1000) (1001) (1002) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |