Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,967 members, 7,980,478 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 03:44 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5352147 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1058) (1059) (1060) (1061) (1062) (1063) (1064) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:30pm On Jul 29, 2020 |
Broobembem:the girl is just too anoying 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:31pm On Jul 29, 2020 |
Kiddi dey follow Kaisha gist, Nengi stand for him corner like bodyguard, dey force am to play. Interrupting the conversation Make una dey see as real gold digger dey hustle for Billionaire money, no be Erica wey go dey waka up and down, dey ignore money. 12 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 3:31pm On Jul 29, 2020 |
NENGIsmells: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 3:32pm On Jul 29, 2020 |
homesteady:If you watched it closely, black team cheated throughout the game, especially Neo. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:32pm On Jul 29, 2020 |
nengi is dragging kid out from talking to aisha o. wtf 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:33pm On Jul 29, 2020 |
homesteady:na peaceful people dey black tam na wetin make Lucy and Ka3na dey grey team. If say dem dey black team, everywhere for scatter |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lilEmir3(m): 3:33pm On Jul 29, 2020 |
homesteady:Praise lucy and ka3na dey grey team oo 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:33pm On Jul 29, 2020 |
InSanety:when kid ignore am she drag am out by force |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 3:34pm On Jul 29, 2020 |
InSanety: Why do you keep coming to my mentions though. Safari implied that I was a failed LovePeddler and I let it slide. I shared my opinions too about her to Lively without quoting her. She caught her sub in peace. 1-1. This is one is just pained on top Erica matter She'll cry unending tears be that 13 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:34pm On Jul 29, 2020 |
imagin rubbish 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by freshboi88: 3:36pm On Jul 29, 2020 |
Big brother, we r done with these contestants. Bring another set of contestants please because we have already seen the winner of this one....Laycon 11 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:36pm On Jul 29, 2020 |
praize na pure homo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:36pm On Jul 29, 2020 |
Amya: Now Eeghe dey share her own opinions about you, make e no too bother you. Life na turn by turn. 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 3:38pm On Jul 29, 2020 |
InSanety: buhahahahaha.. no mind them.. I like how Erica keeps it classy, she needed not go nud.e to get his attention.. na him go still use him legs come find her. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:38pm On Jul 29, 2020 |
dora na lesbi, she is more interested in ozo sisters and mom 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 3:39pm On Jul 29, 2020 |
InSanety: Abi |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 3:39pm On Jul 29, 2020 |
I don't want to believe Nengi is moving to Kidd..... That would be the end of her game. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:39pm On Jul 29, 2020 |
this dora na wicked akporoko, must she talk? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 3:39pm On Jul 29, 2020 |
All housemates have been told to clean all the windows in the house. (Probably to keep them engaged with something instead of just playing board games). I hope those that don't will get punished. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by zicoraads: 3:40pm On Jul 29, 2020 |
Amya:Eggzatly. May that ship sink in the Pacific. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:41pm On Jul 29, 2020 |
Nengi no get friend. I don tell una before. Nengi sabi only Nengi. Nengi dey hustle for Nengi She use her first friend, Wathoni, to test waters with Kiddi. When Watho kiss Kiddi for Truth or Dare, she throw Watho under bus, when Watho show Kiddi pant, she use her laugh again. Now, she dey follow Kiddi, wey declare interest in her other 'friend' Nengi na calculating, manipulating hustler. I happy say na this road she dey follow, because e go hook her for throat. 23 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by zicoraads: 3:41pm On Jul 29, 2020 |
MJBOLT:...that is why we stan. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Peppermintflav: 3:41pm On Jul 29, 2020 |
This window cleaning looks like a trap from biggie |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tegax(m): 3:41pm On Jul 29, 2020 |
I just love the way and manner Erica is so unborthered 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 3:42pm On Jul 29, 2020 |
eleshin: we're here for it bro..I mean all of it.. Kidd has always been her ultimate prize.. she tried to use wathoni, to get close e no work.. now she's going all out by herself.. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by irenosen22(f): 3:42pm On Jul 29, 2020 |
20 mins to DS |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 3:44pm On Jul 29, 2020 |
eleshin: Don't tell me you believe the things that are being written 100%? 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 3:44pm On Jul 29, 2020 |
InSanety: 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Liposure: 3:45pm On Jul 29, 2020 |
Kiddwaya and katrina fling loading |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 3:45pm On Jul 29, 2020 |
homesteady:That line like how husbands use to do... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lilEmir3(m): 3:45pm On Jul 29, 2020 |
praise form is bad!! see stomach!!! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 3:48pm On Jul 29, 2020 |
These housemates are bursting out albums when biggie says they should go and clean windows... When the punishments will start now, let them not complain.. |
(1) (2) (3) ... (1058) (1059) (1060) (1061) (1062) (1063) (1064) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 6 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |