Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,919 members, 7,893,502 topics. Date: Thursday, 18 July 2024 at 11:33 AM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (1061) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5184739 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1058) (1059) (1060) (1061) (1062) (1063) (1064) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:30pm On Jul 29, 2020
Broobembem:
It's hurts Nengi to see a guy chatting peacefully with a lady in the house.


She'll always find a way to be there.

Imagine Tryna distract Kiddi and Keisha
the girl is just too anoying

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:31pm On Jul 29, 2020
Kiddi dey follow Kaisha gist, Nengi stand for him corner like bodyguard, dey force am to play. Interrupting the conversation


Make una dey see as real gold digger dey hustle for Billionaire money, no be Erica wey go dey waka up and down, dey ignore money.

12 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 3:31pm On Jul 29, 2020
NENGIsmells:
nengi leave kid na. take your smelling mouth somewhere else
grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 3:32pm On Jul 29, 2020
homesteady:


Gbam!! I blame the black team sef, they should have not agreed. Let them scatter everywhere.
If you watched it closely, black team cheated throughout the game, especially Neo.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:32pm On Jul 29, 2020
nengi is dragging kid out from talking to aisha o. wtf

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:33pm On Jul 29, 2020
homesteady:


Gbam!! I blame the black team sef, they should have not agreed. Let them scatter everywhere.
na peaceful people dey black tam na wetin make

Lucy and Ka3na dey grey team. If say dem dey black team, everywhere for scatter
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lilEmir3(m): 3:33pm On Jul 29, 2020
homesteady:


Gbam!! I blame the black team sef, they should have not agreed. Let them scatter everywhere.
Praise lucy and ka3na dey grey team oo

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:33pm On Jul 29, 2020
InSanety:
Kiddi dey follow Kaisha gist, Nengi stand for him corner like bodyguard, dey force am to play. Intereupting the conversation


Make una dey see as real gold digger dey hustle for Billionaire money, no be Erica wey go dey waka up and down, dey ignore money.
when kid ignore am she drag am out by force
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 3:34pm On Jul 29, 2020
InSanety:


No dey wail for us.


When Lively and co been attack safari, on top wetin happen last year, na you open your mouth dey call person double-faced.

Now wey dem dey accuse you of your own, you dey wail. If you no fit handle am, you sef take voluntary exit, no be say you dey even drop updates.

Everybody go chop for this thread grin

Why do you keep coming to my mentions though.

Safari implied that I was a failed LovePeddler and I let it slide. I shared my opinions too about her to Lively without quoting her. She caught her sub in peace. 1-1.

This is one is just pained on top Erica matter
She'll cry unending tears be that

13 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:34pm On Jul 29, 2020
imagin rubbish

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by freshboi88: 3:36pm On Jul 29, 2020
Big brother, we r done with these contestants. Bring another set of contestants please because we have already seen the winner of this one....Laycon

11 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:36pm On Jul 29, 2020
praize na pure homo
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:36pm On Jul 29, 2020
Amya:


Why do you keep coming to my mentions though.

Safari implied that I was a failed LovePeddler and I let it slide. I shared my opinions too about her to Lively without quoting her. She caught her sub in peace. 1-1.

This is one is just pained on top Erica matter
She'll cry unending tears be that


Now Eeghe dey share her own opinions about you, make e no too bother you.

Life na turn by turn.

8 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 3:38pm On Jul 29, 2020
InSanety:
Kiddi dey follow Kaisha gist, Nengi stand for him corner like bodyguard, dey force am to play. Intereupting the conversation


Make una dey see as real gold digger dey hustle for Billionaire money, no be Erica wey go dey waka up and down, dey ignore money.

buhahahahaha.. no mind them..

I like how Erica keeps it classy, she needed not go nud.e to get his attention.. na him go still use him legs come find her.

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:38pm On Jul 29, 2020
dora na lesbi, she is more interested in ozo sisters and mom

1 Like 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 3:39pm On Jul 29, 2020
InSanety:
na peaceful people dey black tam na wetin make

Lucy and Ka3na dey grey team. If say dem dey black team, everywhere for scatter

Abi grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 3:39pm On Jul 29, 2020
I don't want to believe Nengi is moving to Kidd..... That would be the end of her game.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by NENGIsmells: 3:39pm On Jul 29, 2020
this dora na wicked akporoko, must she talk?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 3:39pm On Jul 29, 2020
All housemates have been told to clean all the windows in the house. (Probably to keep them engaged with something instead of just playing board games).


I hope those that don't will get punished.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by zicoraads: 3:40pm On Jul 29, 2020
Amya:
Ozone shippers in perpetual stress. grin grin grin

I like them individually so I'm not bothered.

But that Kiddrica shipping? Never! That agenda must not agend!
Eggzatly.

May that ship sink in the Pacific. angry
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 3:41pm On Jul 29, 2020
Nengi no get friend.

I don tell una before.

Nengi sabi only Nengi.


Nengi dey hustle for Nengi

She use her first friend, Wathoni, to test waters with Kiddi. When Watho kiss Kiddi for Truth or Dare, she throw Watho under bus, when Watho show Kiddi pant, she use her laugh again.

Now, she dey follow Kiddi, wey declare interest in her other 'friend'


Nengi na calculating, manipulating hustler. I happy say na this road she dey follow, because e go hook her for throat.

23 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by zicoraads: 3:41pm On Jul 29, 2020
MJBOLT:
it's official,waya na brolosho,from wathoni to erica to nengi the vegetable
...that is why we stan. cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Peppermintflav: 3:41pm On Jul 29, 2020
This window cleaning looks like a trap from biggie
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tegax(m): 3:41pm On Jul 29, 2020
I just love the way and manner Erica is so unborthered

7 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 3:42pm On Jul 29, 2020
eleshin:
I don't want to believe Nengi is moving to Kidd..... That would be the end of her game.

we're here for it bro..I mean all of it..

Kidd has always been her ultimate prize..

she tried to use wathoni, to get close e no work..

now she's going all out by herself..

4 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by irenosen22(f): 3:42pm On Jul 29, 2020
20 mins to DS
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 3:44pm On Jul 29, 2020
eleshin:
I don't want to believe Nengi is moving to Kidd..... That would be the end of her game.

Don't tell me you believe the things that are being written 100%? grin grin

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 3:44pm On Jul 29, 2020
InSanety:
Nengi no get friend.

I don tell una before.

Nengi sabi only Nengi.


Nengi dey hustle for Nengi

She use her first friend, Wathoni, to test waters with Kiddi. When Watho kiss Kiddi for Truth or Dare, she throw Watho under bus, when Watho show Kiddi pant, she use her laugh again.

Now, she dey follow Kiddi, wey declare interest in her other 'friend'


Nengi na calculating, manipulating hustler. I happy say na this road she dey follow, because e go hook her for throat.

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Liposure: 3:45pm On Jul 29, 2020
Kiddwaya and katrina fling loading
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 3:45pm On Jul 29, 2020
homesteady:


Him and Vee are now even doing more PDA than Lilo and Eric sef.
He just met her in the kitchen and he kissed her cheek as he was leaving, like how husbands use to do.
That line like how husbands use to do... cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lilEmir3(m): 3:45pm On Jul 29, 2020
praise form is bad!! see stomach!!!

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 3:48pm On Jul 29, 2020
These housemates are bursting out albums when biggie says they should go and clean windows... wink

When the punishments will start now, let them not complain..

(1) (2) (3) ... (1058) (1059) (1060) (1061) (1062) (1063) (1064) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.