Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,755 members, 7,979,579 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 12:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5349273 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1130) (1131) (1132) (1133) (1134) (1135) (1136) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:19pm On Jul 30, 2020 |
NwaAro: She told Ozo and Prince she has boyfriend, because she wan discharge them in a way wey, ma dem go think say dem dey leave her. She come tell Kiddi (the real person wey she wan hook), say the guy na ex. The Babe na manipulative liar. She wan make Kiddi know say she dey available, but to Prince and Ozo, she no dey available, but dem fit hang around. Nengi lies don plenty for that house. Last week, she tell Prince say she no dey use her sleep play, na wetin make she no dey club. When Last Nengi sleep early? Na she dey always close door for house, because she wan prowl, hook men, when the women don sleep. The girl way no pure and the game go backfire on her 26 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by earthsync(f): 12:19pm On Jul 30, 2020 |
Abeg make person tell me why tricky tee like to tie bandana for head 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 12:20pm On Jul 30, 2020 |
InSanety: Its gonna get worse in the coming weeks 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:20pm On Jul 30, 2020 |
Peppermintflav:It practically alternates between R18 and R13...
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by bennyblings(m): 12:21pm On Jul 30, 2020 |
Lol kidd go still kiss another girl after Saturday party. Baba wire wire.... 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:21pm On Jul 30, 2020 |
Confirmed.. This mgbeke silicon is the HoeloSho of this Season 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:22pm On Jul 30, 2020 |
What does Nengi likes really . This girl sha can't leave without attention. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tsquaure(f): 12:22pm On Jul 30, 2020 |
aroundnaija: Nengi Nengi . Ozo dodged a bullet. 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akorkor(f): 12:22pm On Jul 30, 2020 |
I feel like Nengi eye is on Kiddwaya since the day she heard about him flying with $8k. That’s why she’s changing her mouth about the boyfriend ish. She’s not really into OZO neither prince. 17 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 12:22pm On Jul 30, 2020 |
She's just rubbing kidd anyhow 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 12:23pm On Jul 30, 2020 |
Lol Nengi is so comfy with the body contact, I mean bitch got her head f_cked up over the hallucination that she makes men weak. Oh well, not playas like Kiddwaya... Maybe men like ozo but that one is slowly snapping out of it. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Maduawuchukwu(m): 12:23pm On Jul 30, 2020 |
Who can please paste a screenshot of their votes? I want to check something |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 12:23pm On Jul 30, 2020 |
the thing don tire me sef Amillionn: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by caprini1: 12:23pm On Jul 30, 2020 |
earthsync:He has Opioro Mango head. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gmajor(m): 12:24pm On Jul 30, 2020 |
Kyra1:I gave him like a hundred votes. I don't want to see him leave the house yet 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:24pm On Jul 30, 2020 |
Venita: I hate dishonest people. Nothing dey vex me pass people wey no dey get constant truth. She go come enter Diary Room dey talk about Esther, no be only Esther, na Potiphar wife she be 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by bennyblings(m): 12:25pm On Jul 30, 2020 |
earthsync: Hairline cuts faster than an erosion prone soil. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gmajor(m): 12:25pm On Jul 30, 2020 |
Amillionn: I shock when biggie chase Tolani comot diary room because of her dressing. Biggie is now a puritan 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akorkor(f): 12:26pm On Jul 30, 2020 |
I wonder why the camera man is showing us people playing tennis while some people are discussing sexuality 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 12:26pm On Jul 30, 2020 |
same reason eric likes to walk around topless. earthsync: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hatima: 12:26pm On Jul 30, 2020 |
Can tricky tee stop this talk on Nengis looks..it's now annoying. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 12:27pm On Jul 30, 2020 |
InSanety: Dishonest na understatement.... She should sign up for mentorship under Amber Rose. Could help her hoe ambitions in the long run. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rossycee(f): 12:27pm On Jul 30, 2020 |
homesteady:Please what did he do? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:28pm On Jul 30, 2020 |
Maduawuchukwu:Where are our NL deloitte officials... Your attention is needed
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:29pm On Jul 30, 2020 |
Hatima:When you've been friend zoned by someone you like and it has eaten deep into your skull.That's the state he's in He knows he doesn't stand a chance with her,settled for the friend zone..And the only way to at least air out his feelings is indirect complements of her person. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:29pm On Jul 30, 2020 |
Hatima: Na wetin dey give her morale. Foolish men like Tricky and Tochi Yesterday, Tochi dey hype her, tell her say, the way wey Ka3na dey behave, e dey expect that same behavior from her, not from Ka3na. These local fowls wey never near girls wey yellow reach Nengi before, go dey hype her, because dem dey look her like unicorn. Some Of their type dey this thread 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 12:30pm On Jul 30, 2020 |
From the talks now its like kidd never auditioned 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 12:30pm On Jul 30, 2020 |
Omo this Kidd connection strong o, imagine the guy dey surprise as Neo and Kaisha dey tell him about their previous BBN auditions and screenings. Man is like (in his head) how do you people go through all these stress 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 12:30pm On Jul 30, 2020 |
InSanety: Yeah, light-skinned syndrome is real lol 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:31pm On Jul 30, 2020 |
Neo don start again, e dey use confidence tell Kaisha and Kiddi say July don pass, and we dey August. Na so he and him friends buy IPhone 12 before. The guy suppose be politician, e sabi deceive people. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stevebond007(m): 12:31pm On Jul 30, 2020 |
InSanety: Lol! I don't think their is a chess board in house. The only prob is she is trying to be manipulative, trying to be in the relationship triangle apex with Ozo,Prince,Kiddi. I think it takes a level of mind assertion to wanna try pull that. By the way in chess a pawn can checkmate you. So don't be deceived she is dumb or a bimbo. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amillionn: 12:31pm On Jul 30, 2020 |
(1) (2) (3) ... (1130) (1131) (1132) (1133) (1134) (1135) (1136) ... (10925) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |