Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,391 members, 7,888,261 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 11:23 PM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (1134) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5163722 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1131) (1132) (1133) (1134) (1135) (1136) (1137) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mattfeuter(m): 12:31pm On Jul 30, 2020
InSanety:



She told Ozo and Prince she has boyfriend, because she wan discharge them in a way wey, ma dem go think say dem dey leave her.


She come tell Kiddi (the real person wey she wan hook), say the guy na ex.


The Babe na manipulative liar. She wan make Kiddi know say she dey available, but to Prince and Ozo, she no dey available, but dem fit hang around.




Nengi lies don plenty for that house.

Last week, she tell Prince say she no dey use her sleep play, na wetin make she no dey club. When Last Nengi sleep early? Na she dey always close door for house, because she wan prowl, hook men, when the women don sleep.


The girl way no pure and the game go backfire on her

Facts grin

4 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 12:32pm On Jul 30, 2020
earthsync:
Abeg make person tell me why tricky tee like to tie bandana for head undecided
Because of this cheesy

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:32pm On Jul 30, 2020
burner44:
From the talks now its like kidd never auditioned


He say he been no go the normal auditions, because e no fit stress himself before, but say, as dem talk say the auditions na online this year, e jump on am.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 12:32pm On Jul 30, 2020
InSanety:
Neo don start again, e dey use confidence tell Kaisha and Kiddi say July don pass, and we dey August.


Na so he and him friends buy IPhone 12 before.

The guy suppose be politician, e sabi deceive people.
he said his birthday has passed
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 12:33pm On Jul 30, 2020
All houaemates are praising Laycon intelligence, and being nice

9 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:33pm On Jul 30, 2020
doziefrank07:

Because of this cheesy
Seems you've been waiting for this moment to cast the guy grin grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Maduawuchukwu(m): 12:33pm On Jul 30, 2020
DrakeBlend:

Where are our NL deloitte officials... Your attention is needed grin


I am getting confusing messages from people about the voting process. To vote successfully no be just to send "VOTE Kiddwaya" to 32052? People dey tell me say no be the right procedure. Say dem go first send you message and you go subscribe and some other things like that.

I doubt that one will get a response from Betwat everytime one votes

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 12:33pm On Jul 30, 2020
InSanety:


Na wetin dey give her morale.

Foolish men like Tricky and Tochi

Yesterday, Tochi dey hype her, tell her say, the way wey Ka3na dey behave, e dey expect that same behavior from her, not from Ka3na.

These local fowls wey never near girls wey yellow reach Nengi before, go dey hype her, because dem dey look her like unicorn. Some of their type dey this thread
Please can you be specific? grin grin... I want to check something

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MJBOLT: 12:34pm On Jul 30, 2020
that guy too talk abeg,na wetin undecided and somebody here was saying he can sit with philiposhers.

InSanety:
Neo don start again, e dey use confidence tell Kaisha and Kiddi say July don pass, and we dey August.


Na so he and him friends buy IPhone 12 before.

The guy suppose be politician, e sabi deceive people.

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 12:34pm On Jul 30, 2020
DrakeBlend:

Seems you've been waiting for this moment to cast the guy grin grin grin
I'm just doing the Lord's work my brother cool

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:35pm On Jul 30, 2020
everyone seeing praise and vee talking about laycon how cool and all he is and how he is very likeable

5 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 12:35pm On Jul 30, 2020
Praise whine nengi ask for her full name... She says its "aibarnechrisgjwayiiu" cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by styrese: 12:35pm On Jul 30, 2020
doziefrank07:

Because of this cheesy
Beenie man's long lost bro cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stevebond007(m): 12:35pm On Jul 30, 2020
Venita:


Maybe you should see her actually playing chess first. There's no excuse for the attention seeking, its clear.


She is overdoing it.
I agree.
But I don't like the word "dumb" or "unintelligent" as some people deduced.


Hi Venita.
How u doing

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by BigwayAfrica: 12:36pm On Jul 30, 2020
Anchor535:
what on earth is wrong with Laycon? Is he not a man like u? Must every man ve muscles? Laycon is very interesting & intelligent, besides he's playing d game well. Infact 4 ds single statement I stan Laycon. Wetin epphen sef!!! & one more tin, I'd allow him date my sister ova & ova again.


Tell them

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrakeBlend(m): 12:36pm On Jul 30, 2020
burner44:
All houaemates are praising Laycon intelligence, and being nice

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:37pm On Jul 30, 2020
stevebond007:


Lol!
I don't think their is a chess board in house. The only prob is she is trying to be manipulative, trying to be in the relationship triangle apex with Ozo,Prince,Kiddi.

I think it takes a level of mind assertion to wanna try pull that.
By the way in chess a pawn can checkmate you.
So don't be deceived she is dumb or a bimbo.

Biggie no gree give her chess board, so, we will never know.

The problem with her game plan is, camera dey everywhere and viewers dey see her. So, anything she dey try pull, the camera go reveal am. If she fit deceive housemates, she no fit deceive viewers and her game go scatter outside house

Person wey dey play chess suppose consider every factor and angle. If she dey play chess, she no sabi the game well.

Wetin Nengi get na faux intelligence, real chess players go clock her game, best her.

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 12:37pm On Jul 30, 2020
stevebond007:



She is overdoing it.
I agree.
But I don't like the word "dumb" or "unintelligent" as some people deduced.


Hi Venita.
How u doing

I dey o ma bruva, and you?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:38pm On Jul 30, 2020
Maduawuchukwu:



I am getting confusing messages from people about the voting process. To vote successfully no be just to send "VOTE Kiddwaya" to 32052? People dey tell me say no be the right procedure. Say dem go first send you message and you go subscribe and some other things like that.

I doubt that one will get a response from Betwat everytime one votes
wait. You never use the SIM vote before?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stevebond007(m): 12:39pm On Jul 30, 2020
When I see Lilo alone,
I think Wow! You not looking bad.


But when she starts acting amateur movie with Eric.
I wanna change channel

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hatima: 12:40pm On Jul 30, 2020
InSanety:


Na wetin dey give her morale.

Foolish men like Tricky and Tochi

Yesterday, Tochi dey hype her, tell her say, the way wey Ka3na dey behave, e dey expect that same behavior from her, not from Ka3na.

These local fowls wey never near girls wey yellow reach Nengi before, go dey hype her, because dem dey look her like unicorn. Some Of their type dey this thread
It's so annoying..these housemates are annoying..they act like they have never seen men and a light skin woman..if dem go jand kor..wetin dem go do..

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:40pm On Jul 30, 2020
Tolani just said some sweet words to Kaisha, she said she saw her energy yesterday during the game and she made up her mind that she can't be having beef with this babe...


During the game yesterday, when Kaisha won that round for them, Tolani was visibly the happiest for Kaisha.

8 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 12:40pm On Jul 30, 2020
stevebond007:
When I see Lilo alone,
I think Wow! You not looking bad.


But when she starts acting amateur movie with Eric.
I wanna change channel
Lilo's curves are killers

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MrEnigma007: 12:41pm On Jul 30, 2020
InSanety:



She told Ozo and Prince she has boyfriend, because she wan discharge them in a way wey, ma dem go think say dem dey leave her.


She come tell Kiddi (the real person wey she wan hook), say the guy na ex.


The Babe na manipulative liar. She wan make Kiddi know say she dey available, but to Prince and Ozo, she no dey available, but dem fit hang around.




Nengi lies don plenty for that house.

Last week, she tell Prince say she no dey use her sleep play, na wetin make she no dey club. When Last Nengi sleep early? Na she dey always close door for house, because she wan prowl, hook men, when the women don sleep.


The girl way no pure and the game go backfire on her

cool your hatred on nengi ... she jumps, you find a twist to help your narrative, she smiles another twist, she looks another twist....

vote Dora... I hope people haven't forgotten her

6 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:41pm On Jul 30, 2020
Hatima:
It's so annoying..these housemates are annoying..they act like they have never seen men and a light skin woman..if dem go jand kor..wetin dem go do..

No even reason am.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stevebond007(m): 12:42pm On Jul 30, 2020
Venita:


I dey o ma bruva, and you?


I dey o

I am already rating this season on the top 2 of BB naija
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Maduawuchukwu(m): 12:42pm On Jul 30, 2020
zicoraads:

I have no problem on this end. cheesy

But Nigerians mostly prefer the grass to grace story. Works almost all the time.

Just repackage it in a different format. grin

Sorry about not adding you yesterday, will do so now.

Baba add me to the the group nah
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:43pm On Jul 30, 2020
MrEnigma007:


cool your hatred on nengi ... she jumps, you find a twist to help your narrative, she smiles another twist, she looks another twist....

vote Dora... I hope people haven't forgotten her


Go tell the Erica hater that one.


I have not manufactured any lie against Nengi, I have called her manipulative, calculating, dishonest, and her actions don show am.


People never forget Dora, she dey okay. Nengi do her dirty too, so, no wahala

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by zulo: 12:44pm On Jul 30, 2020
lipsrsealed

E be like say kayode is jealous of how Erica is loved oh, he doesn’t like giving her screen time,it’s been 3hrs now waitin to see my girl but he keep showing others.


Abeg Test VOTE Erica to 32052

Thanks...

4 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hatima: 12:44pm On Jul 30, 2020
MMXX:
When you've been friend zoned by someone you like and it has eaten deep into your skull.That's the state he's in

He knows he doesn't stand a chance with her,settled for the friend zone..And the only way to at least air out his feelings is indirect complements of her person.
It's getting too much abeg.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Maduawuchukwu(m): 12:44pm On Jul 30, 2020
InSanety:
wait. You never use the SIM vote before?

I don dey use am since last year. Sometimes they respond, sometimes they dont. So I was surprised hearing people say that if you dont get a response your vote does not count
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by burner44(m): 12:45pm On Jul 30, 2020
Maduawuchukwu:


I don dey use am since last year. Sometimes they respond, sometimes they dont. So I was surprised hearing people say that if you dont get a response your vote does not count
true they respond some

(1) (2) (3) ... (1131) (1132) (1133) (1134) (1135) (1136) (1137) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.