Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,169,789 members, 7,875,963 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 05:34 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5135627 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1154) (1155) (1156) (1157) (1158) (1159) (1160) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tonnyray: 5:06pm On Jul 30, 2020 |
WetSmoke:The folds on top makes it obvious it's just exhibitionism on her part. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:06pm On Jul 30, 2020 |
Akorkor: Bear in mind, she been dey London for 11 months last year, so, 11 months of the 1 year + dem fit no dey together. E don dey resemble BrightO relationship The story no dey add up, but make we dey look am. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Maureenah(f): 5:07pm On Jul 30, 2020 |
She is cooking nd doesnt want the top to get stained WetSmoke: 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WetSmoke: 5:07pm On Jul 30, 2020 |
see sweet gist wey person d miss since o. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Onozboy(m): 5:07pm On Jul 30, 2020 |
Akorkor: Open the app click here After clicking
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:08pm On Jul 30, 2020 |
Ka3na say her oyibo husband na the best man she go meet for her entire life. Lucy say e go shock her. She come dey tell am say all her men na older men. She dey used to dating older white men, so the 64-year old no be her first oyibo. Oshe! Mama! 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WhorErica: 5:08pm On Jul 30, 2020 |
Tatiana4u: Yen yen yen!... E pain am! You better go cry for WhorErica that is feeling used after Kidd scored her cheap... 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tonnyray: 5:08pm On Jul 30, 2020 |
Akorkor:You're a babe. You should see through the entire facade more easily |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:08pm On Jul 30, 2020 |
WetSmoke: As in, correct gist. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CallMeAthena(f): 5:08pm On Jul 30, 2020 |
WetSmoke:It seems she purposely did that cos she was feeling uncomfortable in the kitchen.The shirt looks tight on her boobs. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WetSmoke: 5:08pm On Jul 30, 2020 |
The white men plenty sef 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 5:08pm On Jul 30, 2020 |
Ashawos just full this house. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Acidosis(m): 5:08pm On Jul 30, 2020 |
Katrina 27? Lucy 30? 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aigmax(m): 5:09pm On Jul 30, 2020 |
BluntTheApostle: Always resist the urge to shalaye ....but they won't listen
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:09pm On Jul 30, 2020 |
I like this Ka3na and Lucy relationship. Even if Lucy no hold money, Ka3na fit set her up outside house 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Budline1(m): 5:10pm On Jul 30, 2020 |
A girl that only loves to date old men is a runs girl, period. Ka3na loves to date old white men and still love to have fun with other men. Olosho generation. 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by weedfada(m): 5:10pm On Jul 30, 2020 |
Acidosis: Broda e shock me o!!! 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by earthsync(f): 5:10pm On Jul 30, 2020 |
doziefrank07: Same with neo? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 5:12pm On Jul 30, 2020 |
As Ka3na dey give this oyinbo boyfriend gist, I can’t help remembering all the different types of drama fire that we’ve had to help douse in my company.... She say young oyinbo people get drama... : I think the Naija girls that date them are more dramatic.. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WhorErica: 5:12pm On Jul 30, 2020 |
Tatiana4u: Ouch! I struck a nerve... So you know people react differently to different situations, then why you dey beef Nengi na? You Don forget sey na because she be orphan naim make she dey act like this? Afterall Tasha said something like that... 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 5:13pm On Jul 30, 2020 |
MamBi: She twisted the story, use your head baby |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by spacks(m): 5:14pm On Jul 30, 2020 |
Osheey 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akorkor(f): 5:14pm On Jul 30, 2020 |
Kayode should please change the screen. I am not enjoying the conversation between ka3na and Lucy. I don’t know what they are trying to preach with these conversations #Women should try and work for their money and stop relying on Mens money. Ka3na got her money from the white man and now she’s saying rubbish 5 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Iwaniewa: 5:15pm On Jul 30, 2020 |
carammel:Yes 2009set,silver 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Akorkor(f): 5:16pm On Jul 30, 2020 |
Onozboy: Same thing I did but told me it can’t open from my itune. I just download it using my Android |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:16pm On Jul 30, 2020 |
Ka3na say she no send marriage or man, she wan build empire, she don get her kids, so, she no need man Lucy ask how far cuddling? She say she no need cuddling when she get her children, and if she wan the stuff, she know as she go fit get am if na that one Lucy say she want man wey she go call her own, wey go come house come meet her and she go get right to ask why e late, if e late. Not just who she go dey collect from Ka3na say, "Whatever, enjoy your emotional depression" Mama D mama! 14 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WetSmoke: 5:17pm On Jul 30, 2020 |
Which kind pathetic gist be this? Buy sperm ke? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 5:18pm On Jul 30, 2020 |
Venita: Trust me, I decoded very very well. I lived and worked in Ph for more than 20 years... Old white men, young white men, black side toy boys etc etc.. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 5:18pm On Jul 30, 2020 |
InSanety: Two of them dey mental 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 5:18pm On Jul 30, 2020 |
Kaisha fine today o She do make-up, she don dey resemble her Instagram pictures 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 5:19pm On Jul 30, 2020 |
E don tey since when ka3na start this her work . 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WhorErica: 5:19pm On Jul 30, 2020 |
Mannylex: I love her... 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (1154) (1155) (1156) (1157) (1158) (1159) (1160) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 8 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |