Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,869 members, 7,980,034 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 12:30 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5350123 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1173) (1174) (1175) (1176) (1177) (1178) (1179) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:13pm On Jul 30, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 8:13pm On Jul 30, 2020 |
Munzy14: Choi una no go kee person... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sunnycliff(m): 8:13pm On Jul 30, 2020 |
vizkiz: That kain nyash de quick send person back to village or him parents house wey him park comot from 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 8:13pm On Jul 30, 2020 |
Bright wants to stop cooking after marriage? 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:13pm On Jul 30, 2020 |
Bright: I’m cooking for myself alone. When I get married, I’ll stop cooking. Hian...Na this kin guy go dey think say women belong to the kitchen 9 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Acidosis(m): 8:14pm On Jul 30, 2020 |
vanvick247: Now I understand why we have too many fake and misleading updates here |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Geezeem: 8:14pm On Jul 30, 2020 |
Biggy you are a preacher of war! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:14pm On Jul 30, 2020 |
Blackhawk01: I want to see Wathoni shed tears of hunger |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Psychedelia(m): 8:15pm On Jul 30, 2020 |
Pleaaaaase my pipo. Na beg I dey beg. Please, help my man Tochi ooooo! Vote my man Tochi! Tochi has been BY FAR the most ENTERTAINING HOUSEMATE this season. Abeg na. Anything wey I do before before, bikonu forgive. Just vote Tochi oooooo! ToNation!!! Let's come through for our handsome beardgang ambassador! Too bad the rest of us outside Naija cannot vote. But pleeeease, let's keep making it happen! 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 8:15pm On Jul 30, 2020 |
aduntemi: Lack of it will kill them, this is the time for them to cook and share together. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:15pm On Jul 30, 2020 |
Sunnycliff: Highest whey I go spend na uber and pizza Money. No be all those Tinder hoes 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hazardfan1: 8:15pm On Jul 30, 2020 |
CaSttLe: I thought I was the only one who noticed Nengi moving around him. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Prettypinkyy: 8:16pm On Jul 30, 2020 |
He killed it hater Go to Twitter and see how they are hyping my boy He is good abeg I know say e shock u bah U didn’t expect it buhahaha Ozo ozo ozo my guy XXMML33: 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by humility101: 8:16pm On Jul 30, 2020 |
Make apostle Bright chop plantain and all d chopables cos his days are numbered |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 8:16pm On Jul 30, 2020 |
Geezeem: The man himself! Indaboski!! Bahoose!!! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by georjay(m): 8:17pm On Jul 30, 2020 |
Psychedelia: Come again
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Geezeem: 8:17pm On Jul 30, 2020 |
kiddy sha ..... free Lilo biko |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:17pm On Jul 30, 2020 |
humility101: Bright dey drop steady memes For Twitter. Eric will leave before he does 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:17pm On Jul 30, 2020 |
Wathoni stop begging for food nah |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 8:17pm On Jul 30, 2020 |
E be like say aside getting connection into BB house, person go still need buy camera time too from Kayode 6 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CaSttLe(m): 8:18pm On Jul 30, 2020 |
Pls i missed d performance what happened? A recap pls. Someone said biggy needs anger mgt class lmao |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 8:18pm On Jul 30, 2020 |
Froshloaded: Na wire wire and Eric I wan see. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:18pm On Jul 30, 2020 |
Prince don dey give Lucy motivational speech She wan carry depression on top failed task. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nmezor(f): 8:18pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is so sad |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Ozo go win HoH next week and break this demonic chain. I believe him government die. 6 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Blackhawk01: I want to see Eric and Lilo cry after one of them gets evicted 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Akata Lucy is crying Kwakwakwakwa! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Baba4kinatu(m): 8:19pm On Jul 30, 2020 |
Psychedelia: I for vote your man but the lie wey you lie say he has by far been the most entertaining,... Threw me off balance |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 8:20pm On Jul 30, 2020 |
Lucy and prince. Eyyyahhh, Prince is so so sweet! Lucyyyyyyyy!!! Goan para for everybody Lobatan. I like Prince 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:20pm On Jul 30, 2020 |
Prince talking to HOH about the failed wager. She is feeling down. Eyah...be like say things quick dey get to Lucy. She go like dey nag. Mtchewwww Prince: I’ve said this over, it doesn’t always have to be about you. Thanks prince, you are my first Fav for this 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:20pm On Jul 30, 2020 |
Lucy please shut up, you are going home next week 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 8:21pm On Jul 30, 2020 |
IkpuNnegiEwu44: Lol 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1173) (1174) (1175) (1176) (1177) (1178) (1179) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |