Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,728 members, 7,979,459 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 09:18 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5348938 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1174) (1175) (1176) (1177) (1178) (1179) (1180) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vanvick247(m): 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Acidosis: How we go do na??.. As our neighbour come dey stingy with him TV volume ... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Prince let that Old cry baby be! Free her. Ogun kill her papa (in lasisi voice). Shey Na only you dey Bbnaija ni? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Make Prince leave this babe, wetin? Anybody wey wan die with depression, make dem die. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Lucy shut up and go home next week!!! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
See food Bread,Fried Plaintain, Fried Eggs, Ice cream and Indomie Hunger go finish this ones wella 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 8:21pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is fixated on house cleaning. It is a disorder. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Acidosis(m): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
This Lucy lady is insane o.. chai 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Prince. Husband and material 1000 yards |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tolulope2021(m): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Pleas did they loose their wager ni? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 8:22pm On Jul 30, 2020 |
I feel like slapping this yeye Lucy out of that house. Ur mouth is smelling indeed |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sunnycliff(m): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Lucy has great emotional instability. Prince is even a nice guy trying to bring her out from her sulken state. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Amya(f): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is psychotic. You can't tell me nothing. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dominique(f): 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Madam e don do |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:22pm On Jul 30, 2020 |
Amya: loml How are you nah Prince leave this woman Her g spot needs something 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by danie09(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
I really pity prince .no man born out of woman should ever endure this in his life time |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Prince leave Lucy oh... Let her be sad in peace... She will always twist your words.. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vic2Ree(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is weeping. LMFAO Prince leave her alone joor |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aduntemi: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Acidosis: Lol! But she isn't lying about the things they infused into the "circus" show |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gmajor(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Why Lucy dey para ? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Biggie talk say na because house dirty, dem lose wager? Wetin this mumu dey rant about? She no even dey wear mic, but she loud like this. Na next Sunday all this rubbish go end. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KlausMike(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Lucy is so disgusting!! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by danie09(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Please big brother evict Lucy plz we can't continue to endure this torture 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by bentenny(m): 8:23pm On Jul 30, 2020 |
This woman sha Prince you dey try ohhh
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 8:23pm On Jul 30, 2020 |
Amya: Being a husband material isn’t you listening to a woman nag about nothing just because she wants attention. If that is what makes anyone a husband material, I don’t wanna be one! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ToyinDipo(m): 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Prince should leave her for a while, you don't pacify emotional people at the height of their grievances 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by tolulope2021(m): 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Have they done their task? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Psychedelia(m): 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Baba4kinatu: Abeg naa. You no understand de concept of marketing again? Drop some votes for Tochi oooooo! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Princeeeeee, leave her. Let her "calm down" on her own. Na their lack of cleanliness dey vex Lucy most. Lucyyyyyy, no cry again oooo. Oya, suck breasttt 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by GalPissetzky: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
vanvick247:lol |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Lucy na mumu oo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JhayJoe: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
Things fall apart.... 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aduntemi: 8:24pm On Jul 30, 2020 |
This lady dey go overboard This guy should leave her or she's going to say more things that are out of order 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1174) (1175) (1176) (1177) (1178) (1179) (1180) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |