Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,189,190 members, 7,936,685 topics. Date: Saturday, 31 August 2024 at 07:51 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5278031 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1196) (1197) (1198) (1199) (1200) (1201) (1202) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 12:10am On Jul 31, 2020 |
Laycon my guy Erica too much for you abeg no kill ur self esteem or disgrace urself just mind the game only 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:10am On Jul 31, 2020 |
Luckygurl: Laycon just want to hurt himself. He cannot get Erica. Even Kidd billions is having a hard time. 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Psychedelia(m): 12:10am On Jul 31, 2020 |
ArchAnge1: Baba was busy dropping nuggets of wisdom sotey all the babes don friendzone am finish. Now e don red. Baba wan escape. No Sir. This particular friendzone wey Erica put you get fence and barbed wires, plus CCTV. No escape 27 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:10am On Jul 31, 2020 |
ArchAnge1:let's not lie sha. She's not a "kidd", she knows already. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:10am On Jul 31, 2020 |
Laycon fans that have been saying Laycon just wants friendship, how market? 17 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Onyi99(f): 12:11am On Jul 31, 2020 |
So laycon like Erica Now his so called fans will not talk o(that guy no dey fear sha) If it my Ozo,all the mosquito's on nairaland will start talking nonsense 11 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:11am On Jul 31, 2020 |
spinna:is he? Just saw it, she kept her ass there, she can move if she wants |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:12am On Jul 31, 2020 |
Laycon fans how market 16 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:13am On Jul 31, 2020 |
Kidd wan use style drag erica from ozo side, just watch 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:13am On Jul 31, 2020 |
Things are really happening in this house |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by iKnee: 12:13am On Jul 31, 2020 |
Praise clearing the field for himself He really needs to bust nut If we wan kiss or make out with our crush those days, naso we go dey give plenty rules so that you go enter our net 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:14am On Jul 31, 2020 |
Onyi99: Did u watch Erica giving Ozo massage? The only problem is that Erica knows Nengi likes him otherwise, she will add him to the entanglement. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:14am On Jul 31, 2020 |
Ozo dey use him foot dey play with Erica, Kiddwaya don go spoil the play |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 12:15am On Jul 31, 2020 |
See as Praise mouth dey sharp with this game that is not happening till Saturday... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dominique(f): 12:15am On Jul 31, 2020 |
Is that Lilo clinging to Prince or are my eyes paining me? One game with plenty rules and regulations, Praise wetin sef, you too talk 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:15am On Jul 31, 2020 |
InSanety:guy is restless about ozo, I wonder why |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Rahkman: 12:15am On Jul 31, 2020 |
Where’s nengi Omo don tey oo |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:16am On Jul 31, 2020 |
ArchAnge1: No mind the guy When e dey cockblock Ozo with Nengi, e dey sweet am, now wey Ozo dey play with Erica, he wan dey chook head. Make dem go call Nengi for am. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by GalPissetzky: 12:16am On Jul 31, 2020 |
lilo stay with one na. bitch issa slut |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:16am On Jul 31, 2020 |
InSanety: Wat i saw earlier in the day that Ozo has located Erica. The problem those two have is Kidd and Nengi. Nengi and Kidd appear to be working hard to keep dem apart. It worked wen they have not discovered each other but i think they crossed that line today. see the clip https://www.instagram.com/p/CDRGRjEAYQu/ |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:16am On Jul 31, 2020 |
This set of housemates are the most unserious ever! Look at people that lost their wager just few hours ago. Smh!! 9 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:17am On Jul 31, 2020 |
Rahkman:nengi is there, hiding inside duvet |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:17am On Jul 31, 2020 |
Lawwwd this wathoni girl is really beautiful.I can't get my eyes off her. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by bentenny(m): 12:17am On Jul 31, 2020 |
Deeviiid: 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ALEXAPLAYME: 12:17am On Jul 31, 2020 |
see as Lilo fold like snail for prince body, mumu girl |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:17am On Jul 31, 2020 |
MamBi:he wants to kiss laycon Him no wan hear story 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:17am On Jul 31, 2020 |
Rahkman:Ozo is no longer in the picture. Nengi is now contentless. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:17am On Jul 31, 2020 |
dominique: Na Lilo o, your eye clear No mind them, plenty rules, like say dem go give us hot hot. If person no collect strike tomorrow on top that Truth or Dare, I go go drag Praise by him dada, comot from that house 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WhorErica: 12:18am On Jul 31, 2020 |
topboss: I think it would be wiser for WhorErica to pitch her tent with ozo, for emotional reasons. Kidd power pass her.... 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:18am On Jul 31, 2020 |
Kidd na security man Cause I'm not understanding Who employed him 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by GalPissetzky: 12:18am On Jul 31, 2020 |
las las dora na olosho for pekas |
(1) (2) (3) ... (1196) (1197) (1198) (1199) (1200) (1201) (1202) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |