Stats: 3,229,988 members, 8,083,623 topics. Date: Friday, 21 February 2025 at 05:52 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5581922 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1197) (1198) (1199) (1200) (1201) (1202) (1203) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 12:19am On Jul 31, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Acidosis(m): 12:19am On Jul 31, 2020 |
Game of lonely classless low-lives. Funny how the game planners are the least 4 housemates. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:19am On Jul 31, 2020 |
Ozo leg still dey erica yansh oooo 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WetSmoke: 12:20am On Jul 31, 2020 |
Wrapped with Tochi Rahkman: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:20am On Jul 31, 2020 |
MamBi: The booless dey find kiss, dem gets use TorD take get am. People like TrickyTee fit no still see anything Meeting without Oracle, na yeye meeting *modified* Oracle dey room 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:20am On Jul 31, 2020 |
See Ozo dey smile like mumu, as Erica dey rub him foot ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WetSmoke: 12:20am On Jul 31, 2020 |
game of the booless ![]() |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:20am On Jul 31, 2020 |
Ozo and Erica is the new ship now ozorica must sail.... power couple ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 12:20am On Jul 31, 2020 |
Even if him like Erica... We dey behind am, we full, we kpim.... Laycon as bright as the sun is, it shines on both beautiful and ugly.. If you want Erica, shoot your shot, we would have your back ![]() 10 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:20am On Jul 31, 2020 |
I hope this game will turn out good. Cos praise oversabi too much 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by GalPissetzky: 12:21am On Jul 31, 2020 |
praize don dey codedly enter ozo wtf. this guy takes shitt too serous |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:21am On Jul 31, 2020 |
Acidosis: Jesu! ![]() ![]() Na game for the unwanted housemates |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Luckygurl(f): 12:21am On Jul 31, 2020 |
topboss: Kidd only just wants to smash and go that's why it seems as if he's having a hard time. 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:21am On Jul 31, 2020 |
This Nengi nah olosho, mama is chilling with Tochi now!! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by GalPissetzky: 12:21am On Jul 31, 2020 |
Froshloaded:the guy is messing up this shitt. i no know who made him head of house. i hope he gets evicted soon |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:21am On Jul 31, 2020 |
Kidd done drag erica ![]() What did I tell you |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dezenazil: 12:22am On Jul 31, 2020 |
oshe11:u too love kids sha |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:22am On Jul 31, 2020 |
GalPissetzky: lol |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by GalPissetzky: 12:22am On Jul 31, 2020 |
Froshloaded:na kpekas olosho na 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:22am On Jul 31, 2020 |
GalPissetzky:was coded but ozo no send |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by WhorErica: 12:22am On Jul 31, 2020 |
Froshloaded: She's a chess player. She's playing chess with Dem housemates.... 5 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:22am On Jul 31, 2020 |
Froshloaded:eehyah for Prince. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:23am On Jul 31, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Luckygurl(f): 12:23am On Jul 31, 2020 |
Where's Eric without his Lilo? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:23am On Jul 31, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:23am On Jul 31, 2020 |
Luckygurl: Na playa, money brings too many women, that is y. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stuffs4me(m): 12:24am On Jul 31, 2020 |
Why is Dorathy laughing like a hyena Her laugh no make sense atall Very irritating 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 12:24am On Jul 31, 2020 |
I knew it. Praise is subbing how Ozo got upset when Prince and Nengi were doing the doggy ![]() ![]() All this bad belle truth or dare ![]() 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:24am On Jul 31, 2020 |
I cant wait to see Tolanibaj in action tomorrow 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ArchAnge1: 12:24am On Jul 31, 2020 |
Kidd go to your room na |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 12:24am On Jul 31, 2020 |
Damn, Erica is too fine ehen... She deserves a good man 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 12:25am On Jul 31, 2020 |
Luckygurl: Same place Vee dey without Neo. Dem dey represent their spouse for the meeting. 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1197) (1198) (1199) (1200) (1201) (1202) (1203) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |