Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,181,855 members, 7,915,457 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 01:32 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5226515 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1210) (1211) (1212) (1213) (1214) (1215) (1216) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 2:29am On Jul 31, 2020 |
Ozo kukuma dey sleep. Him no send all these mumu threatened housemates dem. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Borussia1: 2:29am On Jul 31, 2020 |
Fucknengi:Lol. But Nengi sha don use Ozor cruise like 3-5 times And still getting attention from other guys. Erica show Ozor small attention cos Kidd no reason her Ozor fans dey ship again. Premium tears await if Erica sef go back to her Billions 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:30am On Jul 31, 2020 |
After all this gist, Erica go go meet Laycon dey tell am about mental connection, "if I was blind, I won't be attracted to Kiddi" 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Borussia1: 2:31am On Jul 31, 2020 |
iKnee:Ozor and Prince are the only fowl interested in her and so far Dem no get level. If Kidd settle down reason her mama do don open yansh like lilo. Ozor no sharp |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Venita(f): 2:32am On Jul 31, 2020 |
Erica needs to understand Kidd is also still growing emotionally... And she can stop with talking about him to almost everyone now. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 2:32am On Jul 31, 2020 |
Borussia1:that's when you prove Ozo's interest in Erica. Meanwhile... Nengi... Ozo and I are just friends (OZO FAILS TO STAY UP LATE WITH NENGI IN THE GARDEN) Nengi.. Ozo is giving me attitude. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 2:34am On Jul 31, 2020 |
Ozo is not keen on relationships as he is focused on the game. He randomly talks to Erica... and all of a sudden, Laycon and Kidd want to die. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 2:35am On Jul 31, 2020 |
Fucknengi:You dey mind am.E be like say Ozo sef dey threaten am. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by lymelyte(m): 2:36am On Jul 31, 2020 |
GalPissetzky:praise won't go. He is active. Ka3na, Eric,tochi should go. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Borussia1: 2:36am On Jul 31, 2020 |
Fucknengi:Na their wahala be that. Na here will still dey, Ozor will still go back to Nengi Then you go see proper>>>>> 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:37am On Jul 31, 2020 |
Erica and Kiddwaya don't need each other. They need prayers and therapists. 12 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 2:38am On Jul 31, 2020 |
Borussia1:Nengi will go back to Ozo for him to educate her on the present reality. And Ozo will still treat her as what she is. A platonic nominal housemate. I guess she'll still be pained by it. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 2:40am On Jul 31, 2020 |
InSanety: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zoroaster: 2:40am On Jul 31, 2020 |
geezprince:Na 4 una wey dey share votes If she tops laycon.. She wins the money 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 2:41am On Jul 31, 2020 |
Make Laycon just borrow himself brain If possible, distance yourself from Erica. God no go shame us. Na still my guy no matter what 10 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by spinna: 2:43am On Jul 31, 2020 |
The erikidd ship is sailing oo kidd: theres plenty enjoyment to chop 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Borussia1: 2:43am On Jul 31, 2020 |
Fucknengi:So y are u guys pained when Nengi said na friendship she want? And why are you shipping him with Erica Tolani, Ka3na, Vee, Lilo and several female housemates hardly talk to Ozor. Why be say na Nengi own dey pepper una pass. Na by force to ship? Even if she likes him, it's only as a friend, not her fault that Ozor is finding it hard to come to terms with. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 2:44am On Jul 31, 2020 |
Borussia1:you forgot to add that we shipped him with the girl in indomie advert. Joker! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 2:44am On Jul 31, 2020 |
No be this same Erica bin dey talk say no be Kidd make am sad today? Na better lie be that jare 13 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 2:44am On Jul 31, 2020 |
homesteady: One get daddy and abandonment issues The other one get mummy and daddy issues. Erica say she grow up without her popsy and her mama no like am Kiddi say him parents no give am love and attention. Wetin these two people dey use each other do? Potentially unhealthy relationship. No wonder dem go dey do flirting competition the whole day, swear say dem no like each other again, only to end up gisting for hours by this time. Prayers and therapists, na wetin dem need. Not love and relationship. 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 2:46am On Jul 31, 2020 |
Nengi is living in a false reality. To Ozo, currently they are friends (as friends should be), but To Nengi they are enemeies because Ozo doesn't play-act false romance with her, like Tochi, Kidd and Prince and Trikytee. Mahd ooh! 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Borussia1: 2:47am On Jul 31, 2020 |
Lhimeet:Bro no shake, Erica no fit top Laycon. Na laycon fans dey even dash am vote before. All those people you see on Twitter and here no be Erica fans, na other housemate fans combine troll Laycon as per him standing. I'm even happy as laycon fans are now subjective in sharing votes with Erica. We don see road clearly and are now facing only laycon squarely. 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by geezprince(m): 2:47am On Jul 31, 2020 |
Zoroaster:honestly, I bin no mind as I like dem two. Na the drags wey I see this night just fear me. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by BigwayAfrica: 2:47am On Jul 31, 2020 |
topboss: Very correct! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Lhimeet(m): 2:48am On Jul 31, 2020 |
Kidd dey stammer a bit Na the phoney make am no dey obvious 9 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Borussia1: 2:48am On Jul 31, 2020 |
Fucknengi:Y'all even tried to ship him with Doraboobs. But baba still no see road dey claim friendship. Ozor just too dull wtf 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 2:50am On Jul 31, 2020 |
Borussia1: Ozo be giving Nengi steady psychosis lately.. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 2:51am On Jul 31, 2020 |
Prince is discussing with Nengi outside, he forgot that he is boiling water 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 2:52am On Jul 31, 2020 |
homesteady: Mumu-ness version 10.1 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by BigwayAfrica: 2:53am On Jul 31, 2020 |
Fucknengi: I'm not watching at the moment. Someone should kindly post a live TV pic of LAYCON before going to bed... Please! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 2:53am On Jul 31, 2020 |
Erica is right sha, in Nigeria, it is the executive producer that funds the movie. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Borussia1: 2:53am On Jul 31, 2020 |
InSanety:Lol only if Nengi can give Ozor half the attention Kidd is getting from Erica, we for no dey have this talk. The tin dey pain. Now that Kidd and Erica don dey together back, maybe Kaisha go give Ozor attention tomorrow so you guys can start shipping again. 3 Likes |
(1) (2) (3) ... (1210) (1211) (1212) (1213) (1214) (1215) (1216) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |