Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,384 members, 7,978,233 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 10:48 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5346971 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1758) (1759) (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ChristoBam: 12:12pm On Aug 03, 2020 |
Baba4kinatu: No dey lie on top Mercy head abeg. All those ones were trolls last season. Mercy didn't do shit. Tacha wey dey do like olosho before BBN didn't do shit. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyansh: 12:12pm On Aug 03, 2020 |
NegroAcheiver: The life of strife and sorrows!.. 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 12:12pm On Aug 03, 2020 |
EricaNyansh:cry! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blackhawk01: 12:13pm On Aug 03, 2020 |
nazablossom: You know I need it... Thanks sis. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Saltandwater: 12:13pm On Aug 03, 2020 |
okeyglm: How? What's so wrong and mumucious in the conversation? 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hintona(f): 12:13pm On Aug 03, 2020 |
topboss: What of Mercy? 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aduntemi: 12:13pm On Aug 03, 2020 |
homesteady: God forbid! Nooooooo! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:13pm On Aug 03, 2020 |
This Laycon no just get sense 2 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Saltandwater: 12:14pm On Aug 03, 2020 |
EricaNyansh: Na you go tire! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyansh: 12:14pm On Aug 03, 2020 |
My tease Queen! The ultimate light skin with dignity! I Stan jareh! You have given me nothing but joy so far..I love you Queen! 4 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 12:14pm On Aug 03, 2020 |
DrakeBlend: 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:15pm On Aug 03, 2020 |
Psychedelia:Inside life...Anyway prettier ladies deh outside... |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aduntemi: 12:15pm On Aug 03, 2020 |
danie09: I don't think so o |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by oshe11: 12:15pm On Aug 03, 2020 |
MamBi: I get this point, but whats your take on the FINAL eviction power given to the HMs? |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 12:15pm On Aug 03, 2020 |
EricaNyansh:But omo you dey para ooh which one be ericanyash again? Chai "queen" Erica don suffer for ya hand.. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyansh: 12:15pm On Aug 03, 2020 |
Tatiana4u: I'm not the one on the defensive...bwahahaha!. 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hintona(f): 12:15pm On Aug 03, 2020 |
ChristoBam: You can open your mouth and say confidently that MERCY DID NOT Bleep IN BBN HOUSE 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 12:16pm On Aug 03, 2020 |
Blackhawk01:You're welcome sweetie 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by FirstSon01: 12:16pm On Aug 03, 2020 |
E be like say Ebuka know say dem go gbensh na make e tell them make dem comot BBN for their list. Laycon go Dae alright Las Las na just time e need. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyansh: 12:16pm On Aug 03, 2020 |
NegroAcheiver: I mean her nyansh nyansh na. The one wey Kiddi Bobo poh poh for midnight... 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by geeotabor(m): 12:16pm On Aug 03, 2020 |
Please livestream to watch phone. Abeg |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:16pm On Aug 03, 2020 |
nazablossom:Na akwukwo na.. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fucknengi: 12:16pm On Aug 03, 2020 |
Laycon is trying so hard to look cool. But it isn't working mehn! Damn.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vianna(f): 12:17pm On Aug 03, 2020 |
Laycon: I always avoid confrontation, I no Sabi fight, you no see how I be 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyansh: 12:17pm On Aug 03, 2020 |
Hintona: Abeg provide evidence of Mercy fvcking in the house... Mercy didn't fvck no Baga! 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aduntemi: 12:17pm On Aug 03, 2020 |
Vianna: No be lie |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ChristoBam: 12:18pm On Aug 03, 2020 |
The funniest thing is Erica fans slut shamed Nengi like craze o. Wey her fans no even get anything to talk. Now the tables are turned you suddenly realize Erica is human lmao. Them literally expose her yansh, come give am better bleeping later. The same people that were boasting all week say Kidd no fit see her Bleep dey talk say no be big deal. I legit believed Erica na decent girl wey no fit gree for kidd sha. I was even saying Kidd will go for Wathoni when he discovers Erica no go gree for am.. Never knew it'll even be this easy. Kidd dey even hide his face, na Erica face show as she dey moan like goat lmao 26 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by topboss: 12:19pm On Aug 03, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by doziefrank07(m): 12:19pm On Aug 03, 2020 |
EricaNyansh:You go soon tire.. your matter go die like vegetable wey go market come back 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by homesteady(m): 12:19pm On Aug 03, 2020 |
Blackhawk01: I just hope he keeps to his words, so that we will see more drama |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 12:19pm On Aug 03, 2020 |
AngryIgboDon:Na so...Internet big boys....In real life alhaji go use una babe deh do break time... 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by FirstSon01: 12:19pm On Aug 03, 2020 |
See how Laycon Dae look Kidd.
E be like say e see them. 1 Like |
(1) (2) (3) ... (1758) (1759) (1760) (1761) (1762) (1763) (1764) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |