Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,181,881 members, 7,915,536 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 06:04 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5226857 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2949) (2950) (2951) (2952) (2953) (2954) (2955) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 9:22pm On Aug 12, 2020 |
InSanety: Na so! When you talk, them go tag hypocrite make you for no talk, but we go dey talk dey go. Una reverse psychology no go work. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Epistemology(f): 9:22pm On Aug 12, 2020 |
Jack500: I’ll prefer to say I can fvck instead |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 9:23pm On Aug 12, 2020 |
Epistemology: You're welcome. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Epistemology(f): 9:24pm On Aug 12, 2020 |
mariahAngel: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 9:24pm On Aug 12, 2020 |
Munzy14: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ERICAsHawk: 9:24pm On Aug 12, 2020 |
InSanety: Na her personal message shock me oooo. I had to point out the fact that she's not living up to what she claims. Anyone with a broader mind will know there's nothing like a "loose" lady. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:25pm On Aug 12, 2020 |
mariahAngel: Sister Mariah, I no say make you no talk o. As you dey use the same hand wey you use type this thing, position prick wey you go put for the mouth wey you dey use talk, continue. I no hold you. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 9:25pm On Aug 12, 2020 |
Epistemology: I don't do females 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ERICAsHawk: 9:25pm On Aug 12, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:26pm On Aug 12, 2020 |
ERICAsHawk:LOL Na so dem dey lie for their CV too, no take am serious. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by livelymatilda: 9:26pm On Aug 12, 2020 |
Slynation:Na person wey dem dey rape and he open him rotten teeth,na him wan beat me? Interesting.... I repeat, I blame the people that bought phone for you. What a mistake.
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ERICAsHawk: 9:26pm On Aug 12, 2020 |
77up: Small trouble. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Epistemology(f): 9:27pm On Aug 12, 2020 |
Munzy14: Pheeew, rushed to reply again. Was trying to educate you since you seem to throw the word “who*re” around carelessly. Stop judging people with your personal moral compass. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 9:27pm On Aug 12, 2020 |
InSanety: You tink say I be like una? Awon onijekuje oshi! 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Epistemology(f): 9:29pm On Aug 12, 2020 |
mariahAngel: You can’t be so sure, you’ve not explored that before 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ERICAsHawk: 9:29pm On Aug 12, 2020 |
scondy: Yes ma'am Lekan rogo
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ambber(f): 9:29pm On Aug 12, 2020 |
ArchAnge1:I knew he threw that dance 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 9:31pm On Aug 12, 2020 |
ERICAsHawk: Why e no go shock you? When you no fit think beyond knack! Of all the thing wey that phrase for inspire in you, na the only thing wey your brain fit conjure be that 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Jadentica: 9:32pm On Aug 12, 2020 |
Threebear: Threebear, how far na? What Number is Nengi?.. 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kendrick93(m): 9:32pm On Aug 12, 2020 |
carammel:Kayode pushes narrative. If it doesn't fit on the agenda, it won't be shown 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Tatiana4u: 9:32pm On Aug 12, 2020 |
Jadentica:I'm obsessed with progress,not some stupid beech! 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Slynation(m): 9:33pm On Aug 12, 2020 |
Zzor:Na una sabi.... Funny enough they both knew they ain't there for find love, they just enjoying each others company.... So whatever happens after the house should be non of our business 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 9:33pm On Aug 12, 2020 |
Epistemology: Na now you come! You for don say you be okpo since, we for no get dis yarn. I no dey follow okpo yarn 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:34pm On Aug 12, 2020 |
carammel: Na Ultimate Light Skin Couple be Production Pets this year. Una go enjoy them. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Onyi99(f): 9:34pm On Aug 12, 2020 |
Baba4kinatu:Okay We have heard you Can you now rest and leave him like that for us na Please my fellow superions,let's learn to avoid people like this Let's keep voting 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Jadentica: 9:34pm On Aug 12, 2020 |
Tatiana4u: The stupid beech you can't stop talking about... See you jumping from one negative Comment of her to the other masturbating... Las Las you go dey alright... 5 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 9:35pm On Aug 12, 2020 |
Baba4kinatu:Hmm People sha |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 9:35pm On Aug 12, 2020 |
mariahAngel: Na the people wey dey judge pass, dey do pass. I sabi your type. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ERICAsHawk: 9:36pm On Aug 12, 2020 |
mariahAngel: Alaye, shut d fvck! You think my brain dey selective like yours? Did you indicate that your "broader perspective" dey limited to certain issues? You spoke in general terms and me relating it to the topic you've chosen to have public orgasm on is right on track. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Baba4kinatu(m): 9:36pm On Aug 12, 2020 |
Onyi99: Enjoy stanning.... rubbish [img]https://media1./images/73dda3a7a549f12b2c43412b1246e37b/tenor.gif?itemid=10994492[/img] |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Baba4kinatu(m): 9:38pm On Aug 12, 2020 |
Samueltemi337: Dont mind the boy, he wanted to act silly and thinks the monopoly of crossing the line and talking anyhow belongs to him only |
(1) (2) (3) ... (2949) (2950) (2951) (2952) (2953) (2954) (2955) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |