Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,986 members, 7,876,733 topics. Date: Monday, 01 July 2024 at 04:23 AM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (3323) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5139310 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3320) (3321) (3322) (3323) (3324) (3325) (3326) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Budline1(m): 11:56pm On Aug 15, 2020
KA3NAcumSERVANT:
i tire for these uk depotees o

No be only you tire for dem bra grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by vizkiz: 11:56pm On Aug 15, 2020
Burna finish that wonderful song with the SA vibes.

E dey give me goosebumps

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KA3NAcumSERVANT: 11:56pm On Aug 15, 2020
Amya:


My craziness no reach that side abeg abeg abeg
u need to try with a small size preek. u wll get hardcore orgasms
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:56pm On Aug 15, 2020
Ginaz:
The dj is good . Like really good.

Prince be giving vibes . grin
After the first hour though , he was wack for the first .

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:56pm On Aug 15, 2020
codedguy1:
The drink don dey affect Kidwaya. Him don dey go harass Erica and that one cannot resist him.
Harrass??...where?? shocked
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ToyinDipo(m): 11:56pm On Aug 15, 2020
GBOKASINCHA:
privilege kor nobody send ur ikorodu cultist him just Dey hustle yansh like the ikorodu pick pocket that he is grin
If I sound you angry grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by majamajic(m): 11:56pm On Aug 15, 2020
davodyguy:
The chap saying the DJ is only playing Yorùbá songs, can repeat that useless comment, that the DJ has balanced it.

Yeye people.

Everything is about tribalism

If Seun Osewa is a tribalist, he would not allow other tribes on Nairaland, but he's not

Your not allowing other tribes on NL got me rolling on the floor , u know nothing about business
U are tribalistic person , cos the way u talk if u are seun , u will do it !
U trying to correct someone by making a big blunder !

4 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by toseen7: 11:56pm On Aug 15, 2020
semid4lyfe:
Kidd dey chop mouth for that Burna boy song like say him sabi am grin

I don dey notice him and Brighto since...

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Prettypinkyy: 11:56pm On Aug 15, 2020
Chukwu gozie this Dj back to back for me

This Dj is lit kiss

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 11:57pm On Aug 15, 2020
abeg let the real drama begin ohh..
Sunday school dey early morning
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 11:57pm On Aug 15, 2020
GBOKASINCHA:
privilege kor nobody send ur ikorodu cultist him just Dey hustle yansh like the ikorodu pick pocket that he is grin
Aiswear....dem no even play his song today
Chai....what a terrible week for him

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 11:57pm On Aug 15, 2020
And this validation ọmọ ìyá tisha

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MamBi: 11:57pm On Aug 15, 2020
MizzD:
Nengi go grind every (m) except Ozo cry cry

She has explained it to biggie now... grin grin grin

Na those wey she no feel anything for Na I’m she dey touch...

If she make mistake allow touching touching with Ozo, she fit carry belle for that boy before she leaves the house... grin grin grin

8 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:57pm On Aug 15, 2020
fergieboy:
I no feel today party joor

Last week party still lingers

Yeah . The DJ was just killing the beat at the beggining ..
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by aroundnaija: 11:57pm On Aug 15, 2020
Vee be looking Peng ONLY on saturday night parties sad she behaves like those classy babe that hardly dance in the club sad


I guess I'm the only one feeling Mummy Lucy these past 2 saturday parties kiss

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 11:57pm On Aug 15, 2020
Ekaka1:

Harrass??...where?? shocked
I tire for this mumu people
As if say dem dey harass their mama
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Budline1(m): 11:58pm On Aug 15, 2020
100naira:
Laycon no too rock tonight grin



Understandable though cheesy

Na him agbada do the work wella tonight. So hilarious grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Eeghe(f): 11:58pm On Aug 15, 2020
Broobembem:

Na uppercut them go chop, and we'll use the door.

We got beat Biggie join sef. grin

Sadly, I don’t know how to fight at all
Or I would throw bombs everywhere
Meanwhile, thank you! kiss

2 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 11:58pm On Aug 15, 2020
Lazyyouth4u:
Vee love Fuji music o undecided
omo that girl grow up for Peckham omo no difference between Peckham and mushin ooo forget say e Dey London .... na tolanibaj own I no understand as she claim she grow up for Brooklyn but nothing differentiate that girl and alaye for street

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:58pm On Aug 15, 2020
vizkiz:
Burna finish that wonderful song with the SA vibes.

E dey give me goosebumps


Aswear . Any time I hear the song like this . Na dance oh . cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stephleena(f): 11:59pm On Aug 15, 2020
ToyinDipo:
I heard moaning on the dance floor, anyway that's her lot.
nawa ohh

seems like she's "dengelous" in the other room
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by paul100(m): 11:59pm On Aug 15, 2020
I wish kaisha was like this since day 1.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Budline1(m): 11:59pm On Aug 15, 2020
aroundnaija:
Vee be looking Peng ONLY on saturday night parties sad she behaves like those classy babe that hardly dance in the club sad


I guess I'm the only one feeling Mummy Lucy these past 2 saturday parties kiss

I feel Mummy Lucy and Kaisha o. They really got out of their shell lately. Impressive. grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 11:59pm On Aug 15, 2020
MamBi:


She has explained it to biggie now... grin grin grin

Na those wey she no feel anything for Na I’m she dey touch...

If she make mistake allow touching touching with Ozo, she fit carry belle for that boy before she leaves the house... grin grin grin

LMAO..

Poor Ozo..

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ekaka1(m): 11:59pm On Aug 15, 2020
MamBi:


She has explained it to biggie now... grin grin grin

Na those wey she no feel anything for Na I’m she dey touch...

If she make mistake allow touching touching with Ozo, she fit carry belle for that boy before she leaves the house... grin grin grin
If I follow that argument...what it means in her head is that, those other guys are castratos grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 11:59pm On Aug 15, 2020
ERICAsHawk:


I never see am with cup! Let me continue praying... After the party, bed straight!!!! angry angry
I pray so ooo

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Omega48: 11:59pm On Aug 15, 2020
akthedream2019:
Dont be a jealous saddist....Have fun
Buhari I am sorry
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by jayjaycee0: 11:59pm On Aug 15, 2020
Nilknarf:

Aiswear....dem no even play his song today
Chai....what a terrible week for him

Do you want them to play a lullaby in a lively party. ...

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kendrick93(m): 11:59pm On Aug 15, 2020
Party Ratings
Prince -10/10
Praise- 10/10
Erica-10/10
Laycon -9/10
Tolani -9/10
Neo-8/10
Bright-8/10

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MizzD: 11:59pm On Aug 15, 2020
I feel like i attended this party cheesy

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 12:00am On Aug 16, 2020
Laycon be like pesin wey dey on drug ..

The agbada Biggie give am no come help matter. grin grin cheesy cheesy

3 Likes

(1) (2) (3) ... (3320) (3321) (3322) (3323) (3324) (3325) (3326) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 39 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.