Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,995 members, 7,876,765 topics. Date: Monday, 01 July 2024 at 06:20 AM

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (3815) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5139528 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3812) (3813) (3814) (3815) (3816) (3817) (3818) ... (10925) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stroller9795: 10:52pm On Aug 19, 2020
Ericagolddigger:


Ook!

Na you be that olosho wey Dem dey call Tatiana4u wey come dat day with smelly Toto?

Why I go pay for fvck wen I no fvck?

If na you nko , you go fit climb smelly kpekus?.. tongue
kwa kwa kwa ksa
but I hear say she collect all your money but she no allow you to climb am because....

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:52pm On Aug 19, 2020
Dotez:
OZO penned Nengi's poem and it was superfluous & erudite rendition of free flowing poetry.
Mildly esoteric yet compulsively flirtatious yet enchanting.
I Stan a Legendary poet,I stan Ozo

The last line... Maddddd oooooo! shocked shocked

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by solonazzy: 10:53pm On Aug 19, 2020
Chelseafan1:


Bro, with Ozo by her side and Kidd completely outta her reach in that house cos of Erica....that girl can't mess up again...Trust me.

She's capricorn, they are usually faithful partners, so far so good, she has truly respected her bf even though she's scared he might have moved on.

She has rejected Ozo and Prince, I really can't say if she would have rejected Kidd too.
even if she doesn't, she wouldn't have allowed him grab her like a sex doll every now and then...

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mizz2posh: 10:53pm On Aug 19, 2020
nazablossom:
Maybe it's the new hair. She looks finer with weaves/wigs

Yeah, could be the hair, cos since she made this hair she started looking like Lucy small small hehe
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:54pm On Aug 19, 2020
mizz2posh:


cheesy ok, the girl doesn't even look like Nengi in the first place, so whoever got the tape from pornhub needs to work harder, there has to be a girl that looks more like Nengi on there.

Na waste of energy, and na because this country is obsessed with the idea and act of sex.

Kpansh dey as natural as chow, I no go ver understadn why e dey freak some people, or why some people dey shame for am.

Make I go back Twitter go join for the drag wey some of us dey drag Nungua. Babe just write nonsense. Make una dey try screen who dey una team, because undercover agents go dey, wey wan gather followers, divert them to other contestants.

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Slynation(m): 10:54pm On Aug 19, 2020
Alexaonfleek:
I don't think this is true ooo. 3bear is whining us ooo
Pls massive votes for our baby girl
Whether true or not.... We keep pushing!!
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:55pm On Aug 19, 2020
Hope say some people hear Vee so.

Erica get malaria and Kidd dey take care of her.

Elites dey vote o, make we cast away that malaria from Baby G body cry cry

1 Like 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 10:56pm On Aug 19, 2020

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ericagolddigger: 10:56pm On Aug 19, 2020
stroller9795:

kwa kwa kwa ksa
but I hear say she collect money but she no allow you to climb am because....

Me give Tatiana4u money wen I no fvck am?.

Olorun maje... Abeg no be me.


I pushed the skunk out of my flat and slammed the door..... cheesy grin grin

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by toseen7: 10:56pm On Aug 19, 2020
InSanety:
Hope say some people hear Vee so.

Erica get malaria and Kidd dey take care of her.

Elites dey vote o, make we cast away that malaria from Baby G body cry cry

Where she get the malaria?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:56pm On Aug 19, 2020
Alexaonfleek:
I don't think this is true ooo.
3bear is whining us ooo

Pls massive votes for our baby girl

No legit result so far this week, anything wey you hear on these streets for now, na lies and guess work.

1 Like 1 Share

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 10:56pm On Aug 19, 2020
Slynation:

Whether true or not.... We keep pushing!!
gbam...
No stopping..

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 10:57pm On Aug 19, 2020
Munzy14:

I had to follow this gist back to where it started... cheesy
Follow follow grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by InSanety: 10:57pm On Aug 19, 2020
toseen7:


Where she get the malaria?

Na her haters send mosquito to bite her

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:57pm On Aug 19, 2020
nazablossom:
cry cry

Nassa don turn memes expert . cheesy cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 10:58pm On Aug 19, 2020
InSanety:
Hope say some people hear Vee so.

Erica get malaria and Kidd dey take care of her.

Elites dey vote o, make we cast away that malaria from Baby G body cry cry
Tomorrow I will cast the malaria away with votes
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ericagolddigger: 10:58pm On Aug 19, 2020
Chelseafan1:


U can troll Nengi, dem troll ur ashewo Erica, u dey foam for my mouth, u dey insane for real.

Don't mind that propaganda of negative news about Nengi.
He's in obvious pains... cheesy cheesy

He dey find who go join their p0rnstar enter p0rnhub... kikikikikikiikiki grin cheesy grin grin

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by nazablossom(f): 10:58pm On Aug 19, 2020
mizz2posh:


Yeah, could be the hair, cos since she did this haur she started looking like Lucy small small hehe
I know it's Lucy that chose that colour for her grin
She should loose the hair abeg
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chelseafan1: 10:58pm On Aug 19, 2020
Alexaonfleek:
I don't think this is true ooo.
3bear is whining us ooo

Pls massive votes for our baby girl

It is possible, her fans had a free week of not voting.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 10:59pm On Aug 19, 2020
They even know that he is top grin

10 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chelseafan1: 11:00pm On Aug 19, 2020
solonazzy:

even if she doesn't, she wouldn't have allowed him grab her like a sex doll every now and then...

That girl acts more emotionally mature than a 22 year old....Girls wey I sabi wey be 22, 21, na dem dey behave as Erica dey behave.

2 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Hallenjay: 11:00pm On Aug 19, 2020
InSanety:


No legit result so far this week, anything wey you hear on these streets for now, na lies and guess work.

i beg to disagree... Threebear do ds all d time, eruca leading now does not mwan it wont change or may not change.. We saw how kaisha under 24hours go bak to buttom 4 from 7th position.. I think he has a source which is close to mnet

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Slynation(m): 11:01pm On Aug 19, 2020
toseen7:


Where she get the malaria?
You don't need to know... Just continue with the recent agenda of pregnancy, we love it grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:01pm On Aug 19, 2020
nazablossom:
I know it's Lucy that chose that colour for her grin
She should loose the hair abeg

This life no balance true true, I actually like the hair on her. grin grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chelseafan1: 11:01pm On Aug 19, 2020
toseen7:


Where she get the malaria?

Lol
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 11:02pm On Aug 19, 2020
Source ko , sausage roll ni ..

No be only source , na sauce una go see . undecided

1 Like

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by toseen7: 11:02pm On Aug 19, 2020
Housemates are giving Vee their wishes...
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:02pm On Aug 19, 2020
Deeviiid:
Why isn't Brighto serious with this poem stuff. angry

He is not exposing his inner feelings.


I recalled u are the only one posting vote for him... cheesy


That guy is another human in all... grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Helloflife: 11:03pm On Aug 19, 2020
Kidd and Dora cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by toseen7: 11:03pm On Aug 19, 2020
Slynation:

You don't need to know... Just continue with the recent agenda of pregnancy, we love it grin

I didn't mention anything concerning pregnancy cheesy
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ericagolddigger: 11:04pm On Aug 19, 2020
InSanety:


I have not watched the video, I no fit use my data watch video say woman dey have sex, because I will be encouraging the distribution of such nonsense. I see person post am for Twitter this afternoon, I don even insult the girl finish. Whether na she or no be she, I no know and I no care, and nobody should actually care that much. I never criticise her for anything, and I no go fit criticize her for such a thing.

This evening, I come dey read say una dey accuse us, but even more, Nungua abi wetin be her name for Twitter, wey suppose dey support Nengi, begin dey talk say she no fit win because of the tape blah blah blah, na wetin make me come here dey laugh say she never ready.

We dey insult the Nungua babe for my group. Nobody dey attack Nengi, if you see Elite wey dey insult Nengi, no be the main ones, na some fringe people wey may or may not even be part of us.

Once again, no be Nengi I come here come laugh, na Nungua and any other so called fan wey wan port, because she allegedly has sex tape.




See this one...E Don dey change mouth...

5 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:04pm On Aug 19, 2020
mizz2posh:


cheesy You know I care about her.


You do, true true. cheesy undecided

(1) (2) (3) ... (3812) (3813) (3814) (3815) (3816) (3817) (3818) ... (10925) (Reply)

Viewing this topic: 18 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.