Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,753 members, 7,979,574 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 11:57 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2511552 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2804) (2805) (2806) (2807) (2808) (2809) (2810) ... (4901) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 8:08pm On Aug 22, 2020 |
These boys sef So because I no dey, una don turn our beloved thread to Ashawo beer parlour
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:08pm On Aug 22, 2020 |
FakeMillionaire:Don't Mention Bro just touching lives and putting smiles on faces |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 8:09pm On Aug 22, 2020 |
FakeMillionaire:You no well Iswear |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:09pm On Aug 22, 2020 |
oluwadabira111:I am praying for u bro. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 8:12pm On Aug 22, 2020 |
FakeMillionaire:Meccabi abeg na I don price this nice bungalow for my village wey dey umoyoima na I wan turn from tenant to landlord na |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:12pm On Aug 22, 2020 |
jimmyoIasun:Lol oboy them erase that guy from NL server nawa oo |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Shezkid: 8:13pm On Aug 22, 2020 |
Tomorrow games
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 8:14pm On Aug 22, 2020 |
E be things legia dey play 1-1 even when there opponent don collect red card and I don mark that one green already oya legia and Meccabi no do me like this na |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:14pm On Aug 22, 2020 |
oluwadabira111:its a green already bro no fear |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 8:16pm On Aug 22, 2020 |
Melaye:Time don dey go bro |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:17pm On Aug 22, 2020 |
khingTony:Fvck off! |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jimmyoIasun: 8:21pm On Aug 22, 2020 |
Melaye:be like this meme wey de him posts bin de irritate mynd they too delete that guy posts... Even the one wey no concern that week ban.. Months back own
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 8:23pm On Aug 22, 2020 |
FakeMillionaire:go and write the new story in family life first I hate chest beating man with action don't make noise |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:25pm On Aug 22, 2020 |
jimmyoIasun:I knw say na ur alt...i ignored ur cult ass. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Napolito: 8:25pm On Aug 22, 2020 |
I followed nini footstep today and d god of over2.5 favoured me. B921TSEEZCAWAW-3733336 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by jimmyoIasun: 8:26pm On Aug 22, 2020 |
FakeMillionaire:no be me be that o... You see how many posts de idiot get? I get that time? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 8:26pm On Aug 22, 2020 |
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:28pm On Aug 22, 2020 |
jimmyoIasun:That guy no b troll...him dey learn work. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:29pm On Aug 22, 2020 |
khingTony:Iranu |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:30pm On Aug 22, 2020 |
Napolito:oya share funds |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 8:31pm On Aug 22, 2020 |
Napolito:Oya come and share palliative in Melaye voice |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:31pm On Aug 22, 2020 |
Napolito:congrats bro drop roger for boys na |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:33pm On Aug 22, 2020 |
Melaye: |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:33pm On Aug 22, 2020 |
oluwadabira111:yes bro make he roger us |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Napolito: 8:45pm On Aug 22, 2020 |
FakeMillionaire: Unna check d coupon so?? Melaye: oluwadabira111: Unna check d coupon so?? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 8:46pm On Aug 22, 2020 |
oluwadabira111:legia don score ooh |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by FakeMillionaire: 8:46pm On Aug 22, 2020 |
Napolito:no b everybody get time to check coupon |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 8:47pm On Aug 22, 2020 |
Napolito:Na 200 naira guy chop |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Melaye(f): 8:47pm On Aug 22, 2020 |
Napolito:yes na the last game dey 2-1 already its a won ticket bro congrats |
(1) (2) (3) ... (2804) (2805) (2806) (2807) (2808) (2809) (2810) ... (4901)
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 10
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |