Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,762 members, 7,979,617 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 12:44 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5349359 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (4619) (4620) (4621) (4622) (4623) (4624) (4625) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 2:12am On Aug 26, 2020 |
User09:On dis street,words from HMs mouth is really important I don't care how she said whatsoever she said,I was watching as well. What matters is dat those words came out from her mouth Hence they will be very handy, for usage as at wen due. As for she keeping Ozo on Lock down,wey u talk. Then I must say,u still nvr knw Ozo. Man is not bothered at all!!!!!! 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:12am On Aug 26, 2020 |
Fayar: Is that cry I sense in your voice?... Anyway, I dey go sleep. When Kidd flog that Pvssy finish, wake me up.. 6 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Zoroaster: 2:13am On Aug 26, 2020 |
InSanety:Wow see attention to details. She even got the sand particles on the beach. See colour gradiation... She's really good. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:14am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash: U wan use shame go sleep Gbegiri no naaaaaa 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 2:15am On Aug 26, 2020 |
SammyFX:Ofcos I need to pick every important things frm there convoy b4 haters hijack it and twist the narrative |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 2:16am On Aug 26, 2020 |
Fayar: Abeg mk two of una stop this dragging na ahn jus 10pages fr jus the two of una nawa oo 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:17am On Aug 26, 2020 |
Fayar: I dey go sleep now for real... Make i leave you. You don shalaye too much this midnight...... 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 2:18am On Aug 26, 2020 |
Dotez:The thing b say the girl lik. Ozo I no jus wan drag all those ones tht keep saying she likes kid.. Emotionally she no Wan show m she sef de look ozo as sharp guy wey ft even port another level so the way they play the game they sweet me Sha more drama till day 71 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:18am On Aug 26, 2020 |
SammyFX: Na my sleep dey Pepper am.. Just because I sey I dey go sleep the guy dey para... Oya make i go sleep now.... 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 2:18am On Aug 26, 2020 |
Dotez: ND are they n the bed or couch |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:18am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash: Shame go sleep Erica go continue to dey presssssssss ur neck 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 2:19am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash:Fr game una de drag things lik smal pikin.. Hahaha abeg mk una end this shit jare |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:19am On Aug 26, 2020 |
Fayar: I dey go sleep!... 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:20am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash: My guy use style shame go sleep 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:21am On Aug 26, 2020 |
SammyFX: Wetin I dey drag with that scallywag.. Oh well goodnight!... 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:21am On Aug 26, 2020 |
3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 2:22am On Aug 26, 2020 |
User09:Wait, are u for us or against Us,this is a twisted narrative, u make it looks as if it was Ozo dat brought the Kidd stuff up. Ehhhh Jezz!!!! We nvr dawn nvr reach we already having twisted narrative. She was d one dat ask if Ozo was Jealous o And dis was his response He said "if I find myself in a situation where I'll be emotionally stressed, I cut th person off " 11 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:22am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash: My guy you're in horrible pains You can't sleep ...na me talk am Erica GIDDEM!!! 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:26am On Aug 26, 2020 |
Fayar: I know you want me to go and sleep so that you can sleep as well. My presence here is giving you sleepless nights.. If I wan do you iskenchi now, I go stay here till 7am. I know sey you go follow me stay dey yarn nansins.... But make I pity my houseboy. Make i no Kee person pikin...... 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dotez: 2:27am On Aug 26, 2020 |
SammyFX:I don't care about all dis. My own be say Ozo should not be dragged for other peoples action. Shikena. Yawns........ozz Night night 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Bomboiy: 2:27am On Aug 26, 2020 |
Lol make the two of una continue, anybody wey first sleep na coward. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:28am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash: So all that time you took ...na to shalaye. My boy...dey answer me lickety-split ...Erica has alot of Pepper to deliver Take this one 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:28am On Aug 26, 2020 |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:29am On Aug 26, 2020 |
Bomboiy: I dey tell you |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:31am On Aug 26, 2020 |
Boy be snappy 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:32am On Aug 26, 2020 |
Fayar: Why you change the picture...Use that one wey she old and her Belle big and nyansh strong.... Shame don dey catch you?... 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ersonleads(m): 2:33am On Aug 26, 2020 |
Amya:I won't be suprised if Erica senior kidd waya sef.she looks like a retired olosho.How can she say 26yrs,with that face? make she get conscience small. 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:34am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash: Oya hold am back |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:35am On Aug 26, 2020 |
6 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:36am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash: My boy ..look at Erica grabbing your neck 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 2:37am On Aug 26, 2020 |
ersonleads: She's obviously not 26. .. She should be Lucy's age mate. I mean Lucy's real age o... 12 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 2:37am On Aug 26, 2020 |
EricaNyash: Answer me...no dey shook mouth for women gossip 1 Like |
(1) (2) (3) ... (4619) (4620) (4621) (4622) (4623) (4624) (4625) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 8 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1 |