Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,032 members, 7,997,605 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 01:41 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5385632 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6853) (6854) (6855) (6856) (6857) (6858) (6859) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:43pm On Sep 12, 2020 |
Loving Neo and Prince dance steps.... 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Khenga1: 10:43pm On Sep 12, 2020 |
mariahAngel: Channing Tatum x Ozo ke. Zero resemblance 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 10:43pm On Sep 12, 2020 |
YoungDaNaval:My guy wetin happen na |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:43pm On Sep 12, 2020 |
gameboy727:Yop, Hip hop 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 10:43pm On Sep 12, 2020 |
Queen of CUMTENT, queen of CUMTENT. But na still you dey announce here say she dey go live. Na still this same you dey tell us wetin una discuss. Abeg wetin concern us..we are enjoying our party here. Una dey disturb us. Go to your GFM page and find CUMTENT now. See as my boy dey rock better yansh for here. Their simp could never! Of lay lay lay of Laycon!!! 28 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by davodyguy: 10:43pm On Sep 12, 2020 |
Medunah:Live chat, wey no last rich 30mins. 6 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Brubembem: 10:43pm On Sep 12, 2020 |
But this party is boring nh It's not even arguable 3 babes left, none of them sabi dance. 3 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Estellie: 10:44pm On Sep 12, 2020 |
empress101:cry us a river |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:44pm On Sep 12, 2020 |
Housemates killing ijo ya 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fairdamsel: 10:44pm On Sep 12, 2020 |
Awwwwwwwww.... HMs giving me joy 7 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Peppermintflav: 10:44pm On Sep 12, 2020 |
eleshin:His winning day song 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:44pm On Sep 12, 2020 |
DJ exclusive doing good this night, liking the coordinated dance from the HMs.... 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Ujay01: 10:44pm On Sep 12, 2020 |
Estellie: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fayar: 10:45pm On Sep 12, 2020 |
snoopy1: But if you check very well ..u go see say I dey reply person Na so this thing touch Una.. Leemmaaaoooo 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by HimName: 10:45pm On Sep 12, 2020 |
DJ's nor dey gree get fulfilled day if Laycon song nova grace their Playlist 8 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:45pm On Sep 12, 2020 |
Kidd belle don dey big o . Why the hell is he wearing that tight top wey dey show him beer belly. See as he just be like those teletubby characters 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Alphagan(m): 10:45pm On Sep 12, 2020 |
Ozo went to beg Kiddywaya not to corner Nengi. Ozo is now a beggar. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Fairdamsel: 10:45pm On Sep 12, 2020 |
Chibabe005: Mehnnn... Nengi rocking and looking like a whole meal in one 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blinkingbae: 10:45pm On Sep 12, 2020 |
Froshloaded:I told you 7 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mariahAngel(f): 10:45pm On Sep 12, 2020 |
Khenga1: They do look alike. I just saw the Dear John trailer and it clicked 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by gameboy727(m): 10:45pm On Sep 12, 2020 |
This Kayode na idiot. Allow us see as Laycon dey rock that nyash na. Very dope party by the way. They are all having fun. 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kings59: 10:45pm On Sep 12, 2020 |
Brubembem: Mr man, Ban me Ban me oooo Evil person. God will judge you and those useless mods |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by urbanaira(f): 10:46pm On Sep 12, 2020 |
Damn So sad Hazardfan1: |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Threebear(m): 10:46pm On Sep 12, 2020 |
CRUISETOPIAVP:That's the only thing he's good for , grinding partner during parties but no one is proud enough to want to be seen publicly with him Ozo may not be grinding nyash but at least Nengi doesn't go into the Diary room to nominate him . One person is a useless dancing partner ,the other person is a friend she cares about . 10 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Chibabe005(f): 10:46pm On Sep 12, 2020 |
Dj exclusive is not your mate!!! these housemates are energy! 5 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Froshloaded: 10:46pm On Sep 12, 2020 |
1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by QueenCookie: 10:46pm On Sep 12, 2020 |
This party is lit as fvck mehn! 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Brubembem: 10:46pm On Sep 12, 2020 |
Erica no try abeg. The way she distracted bbn fans from this party sha. 5 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:46pm On Sep 12, 2020 |
Laycon songs wey i delete 3hrs after i download am.....smh 1 Like 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by mycar: 10:46pm On Sep 12, 2020 |
CRUISETOPIAVP:No even boost with that kind childish display of him, Men take them ladies home. No be who buy pepper soup for club, na who carry go home. He can't even notice that men seem to be avoiding her for now. |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by toseen7: 10:46pm On Sep 12, 2020 |
Our queen is not here and the party is very boring... Baby G for life 5 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fitzmayowa: 10:46pm On Sep 12, 2020 |
Kidd is cracking me up with his hilarious dance moves.... 3 Likes |
(1) (2) (3) ... (6853) (6854) (6855) (6856) (6857) (6858) (6859) ... (10925) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |