Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,876 members, 7,994,025 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 04:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Relocating To Lome Togo (36395 Views)
Coronavirus: 23 Nigerian Returnees Arrive Seme Border From Lome / Togo’s Lome Port Overtakes Apapa Wharf As West Africa’s Leading Container Port / Lome,Togo by night (night view ) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Relocating To Lome Togo by Chineduogbu18: 1:39am On Sep 16, 2020 |
I want to relocate to Lome Togo but I don't have anyone, can someone tell me how life is in Togo? I plan on doing business there any guidance please? 18 Likes 4 Shares |
Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 2:02am On Sep 16, 2020 |
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey find go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija. Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout. 511 Likes 38 Shares |
Re: Relocating To Lome Togo by MetroBaba1(m): 6:54am On Sep 16, 2020 |
loneprof: This reply totori me 278 Likes 15 Shares
|
Re: Relocating To Lome Togo by Obakashdee(m): 7:49am On Sep 16, 2020 |
loneprof: Hahaha this reply ehn 91 Likes 6 Shares |
Re: Relocating To Lome Togo by Obakashdee(m): 7:53am On Sep 16, 2020 |
Chineduogbu18: Na only fugitives Dey relocate this kind relocation, you don carry person money baa? Cause I no know wetin go carry you go togo 154 Likes 8 Shares |
Re: Relocating To Lome Togo by TheChameleon: 8:31am On Sep 16, 2020 |
Hmmmm... with the OP's name. No go look for free accommodation inside prison for Togo ooo. 47 Likes 2 Shares |
Re: Relocating To Lome Togo by PlsBanMe: 9:11am On Sep 16, 2020 |
OP Do you speak French? 32 Likes |
Re: Relocating To Lome Togo by Ikillbrokehoes(m): 9:17am On Sep 16, 2020 |
loneprof:Lol... at least Cape Verde or Seychelles better, not those shitty shit holes country. 45 Likes 3 Shares |
Re: Relocating To Lome Togo by RealEzee(m): 10:00am On Sep 16, 2020 |
Ikillbrokehoes:cape Verde on ma mind mehnnn, I don visit there Taya via YouTube , God dey see me ooo, next year make i do vacay for there oo e no too hard for you daddy for heaven 86 Likes 7 Shares |
Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 11:02am On Sep 16, 2020 |
RealEzee: Bad guy... If a like that, I don go almost the countries for this world 10 Likes 1 Share |
Re: Relocating To Lome Togo by classicfrank4u(m): 12:02pm On Sep 16, 2020 |
To go do watin? Country way borno state better pass 13 Likes |
Re: Relocating To Lome Togo by DuBLINGreenb(m): 12:02pm On Sep 16, 2020 |
Enjoy, every way na way. Send us pishure when you get there Make we sef know how the place be true true forget all this winchy men talk. Forget all these fear tactics ask all these discouragers now non of dem done go there see as e be oh Na to discourage person dem sabi 23 Likes 1 Share |
Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 12:02pm On Sep 16, 2020 |
So for all country, even in africa, togo is your next point of call 10 Likes |
Re: Relocating To Lome Togo by lonelydora: 12:02pm On Sep 16, 2020 |
My advice to you is: Hold your blockus very well if you want to make in life. Francophone country are known to be an enjoyment place. Their women don't see sex as a big deal. They give it our freely like they are buying 'pure water' for you. 3 Likes |
Re: Relocating To Lome Togo by Kingpele(m): 12:02pm On Sep 16, 2020 |
Bye bye hahahaha that is how my kid brother traveled to Ghana to play football, he came back with stories, the day he came back to nigeria, he couldn't allow me to sleep in the night... He kept me awake till 2:00 Am with his tales.. Thank God he later traveled to Europe.. Though we later lost him.. But I can't forget his complaints while in Ghana... 84 Likes 1 Share |
Re: Relocating To Lome Togo by brosom(m): 12:03pm On Sep 16, 2020 |
Ok, when u get there let us know. God's speed!! |
Re: Relocating To Lome Togo by Elslim: 12:03pm On Sep 16, 2020 |
Lol |
Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 12:03pm On Sep 16, 2020 |
What kind of business, hope it thrives there |
Re: Relocating To Lome Togo by gidado14(m): 12:03pm On Sep 16, 2020 |
loneprof:you say? 4 Likes
|
Re: Relocating To Lome Togo by gidado14(m): 12:04pm On Sep 16, 2020 |
Chineduogbu18: 13 Likes
|
Re: Relocating To Lome Togo by seanjy4konji: 12:04pm On Sep 16, 2020 |
Wetin wan deh Togo pass French speaking Toto,ogogoro and what not 3 Likes |
Re: Relocating To Lome Togo by Kingpele(m): 12:04pm On Sep 16, 2020 |
[quote author=loneprof post=93970092]Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey fing go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija. Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout. Hahaha don't disturb him let him go there first, |
Re: Relocating To Lome Togo by jimmyolasun: 12:04pm On Sep 16, 2020 |
chinedu don start again 69 Likes 3 Shares
|
Re: Relocating To Lome Togo by SeunAdeniyi1(m): 12:04pm On Sep 16, 2020 |
Chineduogbu18:What crime have you commited? You sound like someone trying to FLEE! 16 Likes 1 Share |
Re: Relocating To Lome Togo by sylve11: 12:05pm On Sep 16, 2020 |
That country dry, but who go better go better. Good luck to you if you'll do legit hustle... 5 Likes |
Re: Relocating To Lome Togo by Hushxxter(m): 12:05pm On Sep 16, 2020 |
There women carry yansh sha 7 Likes |
Re: Relocating To Lome Togo by realstars: 12:05pm On Sep 16, 2020 |
You Want To Go And RIP There? 3 Likes
|
Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 12:05pm On Sep 16, 2020 |
Contact Adebayo |
Re: Relocating To Lome Togo by kenzysmith: 12:05pm On Sep 16, 2020 |
I know wetin dey carry u go there na their women oga Toto na Toto no go kill urself some kind people sef 12 Likes
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
More Photos Of South African Returnees After Evacuation By Air Peace / Ikeja After Rainfall (Video) / Some Interesting Borders Around The World! (photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |