Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,196,253 members, 7,960,865 topics. Date: Saturday, 28 September 2024 at 11:21 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2495923 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3713) (3714) (3715) (3716) (3717) (3718) (3719) ... (4901) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 7:54pm On Oct 22, 2020 |
Na only Napoli spoil a good day. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by BopZaddy: 7:54pm On Oct 22, 2020 |
Today games go well... Roma win, Sociedad win, rangers, leverkusen, Arsenal... Good |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 7:57pm On Oct 22, 2020 |
Team wey beat ATALANTA 4-1 can't score 1 goal at home Napoli is just useless, 1 DNB dey still bin am 4 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 7:58pm On Oct 22, 2020 |
See how man pikin dey lament |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by manbello(m): 7:58pm On Oct 22, 2020 |
Ab0bi:You done chop dis evening? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 7:58pm On Oct 22, 2020 |
Ab0bi:yea |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 7:59pm On Oct 22, 2020 |
bantamx:viby wan 4-0 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 8:01pm On Oct 22, 2020 |
Xanslyte:dy follow alabi stratagies u nr dy hear ...na business napoil con do tonite |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:01pm On Oct 22, 2020 |
Ekemezie909:wetin be today's date? 2 Likes
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:01pm On Oct 22, 2020 |
Tolu121:Chai chai chai. See Wetin Dem do king.
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 8:03pm On Oct 22, 2020 |
una think say all those many bookies na fool self? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:04pm On Oct 22, 2020 |
israelp:I no play today my guy. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 8:05pm On Oct 22, 2020 |
Xanslyte:i feel like crying |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:06pm On Oct 22, 2020 |
techmaster092:Which game u play? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:07pm On Oct 22, 2020 |
Tolu121:No you are a king, don't cry, lemme help you do it. Chai. Eww
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 8:08pm On Oct 22, 2020 |
Today, i quit |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:08pm On Oct 22, 2020 |
manbello:My dog food go belleful u for 50 yrs. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:10pm On Oct 22, 2020 |
Omo to even buy common card and water for my side na war. If you comot na gunshots go pursue you back and that clone for that post still dey threaten youths. God help us all. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chybuzky(m): 8:11pm On Oct 22, 2020 |
Napoli na trash |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:15pm On Oct 22, 2020 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:18pm On Oct 22, 2020 |
Ab0bi:No add more pepper. E don do. Leave the king. 1 Like
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:20pm On Oct 22, 2020 |
Xanslyte:King of red tomatoes. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by alabimustcry: 8:21pm On Oct 22, 2020 |
thunder fire all punters wey come to lament the day i stop betting i get rest of mind |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu121: 8:21pm On Oct 22, 2020 |
Xanslyte:e be like say YOU DON DEY LIE |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 8:23pm On Oct 22, 2020 |
Xanslyte:ok |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:24pm On Oct 22, 2020 |
Ab0bi:None.... Done |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by israelp(m): 8:25pm On Oct 22, 2020 |
Ab0bi: |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:27pm On Oct 22, 2020 |
techmaster092:Thanks...you're valid. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:27pm On Oct 22, 2020 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:30pm On Oct 22, 2020 |
Tolu121:Yup I dey under my bedsheet as usual. Alaye comot for here go face your murdered ticket. I'm not gonna prove shit to any fvcker. Person die not far from my house for shootout with popo,a lady got hit by a stray bullet while trying to enter her house. You believing or not no go help this country or my life 'king'. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by manbello(m): 8:30pm On Oct 22, 2020 |
Ab0bi:See dis one dat haven't pay his rent claiming to have a dog.... You wey never feed ur miserable life finish wan feed a dog Only God knows how dat dog de suffer for this Animal hand, this stoopid retarded cultists fit de rape the dog sef 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 8:30pm On Oct 22, 2020 |
alabimustcry:....and you started making N2200 for 29 days N75.9 per day Some people no suppose get phone. 1 Like |
(1) (2) (3) ... (3713) (3714) (3715) (3716) (3717) (3718) (3719) ... (4901)
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 10
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |