Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,169,786 members, 7,875,961 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 05:15 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2399557 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (3782) (3783) (3784) (3785) (3786) (3787) (3788) ... (4901) (Go Down)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gift01: 10:41pm On Oct 25, 2020 |
bigcee:
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:42pm On Oct 25, 2020 |
oluwadabira111:Your fagbo! |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bigcee(m): 10:42pm On Oct 25, 2020 |
Binance:You know it's a competition and cheating is not allowed. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 10:43pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech:hahahaha. You dey empower your children wey follow u carry blue plates dey beg upandan. Na thunder go strike all of una dead soon. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:43pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech:omo ase lo sun! |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:44pm On Oct 25, 2020 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:44pm On Oct 25, 2020 |
Smartgeek:at least your papa laugh....I dey bring joy to your sad life |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 10:44pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech better be on the lookout as juve don draw so. Some people go post winning tickets. So that u go fit beg wella. No worry, I go help u post ur id when u sleep. Bastarrd |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 10:45pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech:You cannot give what u don't have. You wey dem use begging raise u Wan give person joy. Na only ur children u fit give dat kind joy na |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:45pm On Oct 25, 2020 |
oluwadabira111:olote..go nd sleep. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:47pm On Oct 25, 2020 |
Smartgeek:lol bros e don do na off ya mike! |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 10:47pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech:Crumbie! You dey wait make people come post winning tickets so that you go congratulate them ba? No worry your luck fit shine tonight |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:48pm On Oct 25, 2020 |
Smartgeek:At least i go get pikin....what of u, u get hope to see gal bra? u knw hw to wear condom? u sabi kiss woman....I hear say ashawo reject u...dnt worry, e go better. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:48pm On Oct 25, 2020 |
No make hakimziyech commit..... Oh pity him mama na! 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gift01: 10:48pm On Oct 25, 2020 |
piggyvestashawo:everyone has his tipster and throughout this competition I've been using people's game and adding mine. You can check my previous picks. Just because this one came green and suddenly my mention is full. You choose to use tip sites while I choose to believe in games posted here. My last 5 winnings have been games posted here. Believe the people you have here |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 10:49pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech:Hahahaha... ọdẹ.. u think say everybody be impotent like u? U wey be say dem go beg u for devil hand na why begging take over your life. Lwkmd |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 10:49pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech:How old are you? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 10:49pm On Oct 25, 2020 |
Binance: Rules are to be obeyed.. best case scenario all the games he copied will be voided and he'll have just 3 odds left he won... worst case scenario... hmm let me not talk before you call me a hater.. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:50pm On Oct 25, 2020 |
oluwadabira111:e no go better for ur mama! |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 10:50pm On Oct 25, 2020 |
khingTony:That guy is still undergoing puberty. Na why woman bra be achievement for am. From the way he types. u go know. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 10:50pm On Oct 25, 2020 |
oluwadabira111: it will be good riddance |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bigcee(m): 10:50pm On Oct 25, 2020 |
gift01:
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 10:51pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech: you don Begin curse your innocent mother.. na wa o |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 10:51pm On Oct 25, 2020 |
Born2winnx de view this thread |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by IfyGram: 10:51pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech: wetin your mama do u? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:52pm On Oct 25, 2020 |
gift01:you dey copy your fellow pfp participant games and you dey justify am I sure say you copy well for school exam. It's called malpractice. 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 10:52pm On Oct 25, 2020 |
Smartgeek:Na u be devil right hand man? How u take get this information .....ok, na me nd u devil release that day, ur parents really looked wretched. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira111(m): 10:52pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech:chai touch a nerve pele ara lo ma so fun eh dindinrin aridin 50naira kiss cd will prevent a calamity like you..... |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Smartgeek(m): 10:53pm On Oct 25, 2020 |
HakimZiyech:hahahaha... Dem beg u from devil hand, begging took over your life. Me no dey beg, it's not rocket science bro. Being retar.ded is a bad thing Sha. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bigcee(m): 10:54pm On Oct 25, 2020 |
oluwadabira111:
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Axmondthuglife: 10:55pm On Oct 25, 2020 |
@worthybet na thunder go help me reason you Walai. You post village tips when you see say the games no click you run delete post. Idiot. 2 Likes |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by gift01: 10:56pm On Oct 25, 2020 |
Merrybet I sent a message since Friday, I need to edit the bank details linked to my current merrybet account to a new one. Pls respond |
(1) (2) (3) ... (3782) (3783) (3784) (3785) (3786) (3787) (3788) ... (4901)
Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |