Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,055 members, 7,970,259 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 03:34 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh (1446 Views)
What May Happen At FG ASUU Meeting of Wednesday 4th of November, 2020! / Update On ASUU Meeting With Federal Government (pics) / Outcome Of Today's ASUU Meeting With FG (2) (3) (4)
FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by slyayok: 9:46pm On Oct 26, 2020 |
Please, is there anyone who is privy to updates from today's meeting between FG and ASUU? |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by Vyiecyie: 9:47pm On Oct 26, 2020 |
They are still there, locked behind doors. |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by Nobody: 9:49pm On Oct 26, 2020 |
Nawa oooo.... see as people dey keep vigil on top ASUU/FG matter..... God no go shame us. |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by slyayok: 9:50pm On Oct 26, 2020 |
Doradorwa: |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by Drlateef94: 9:52pm On Oct 26, 2020 |
Tired |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by joxxy01(m): 9:53pm On Oct 26, 2020 |
always locking them selves, hope say no be kpansh dem dey kpansh.. coz our government are up to anything in this country.. I won't be suprised 1 Like |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by operAhdam: 9:58pm On Oct 26, 2020 |
Those murdafvrkers..that's how they have been having several hrs meetings since without conclusion. |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by jetguy(m): 9:59pm On Oct 26, 2020 |
those old men still dey inside with their bottle water oo..
Las las you will hear ASUU meeting with FG ended in deadlock 1 Like |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by sinkhole: 1:21am On Oct 27, 2020 |
jetguy:Dem no gree hold any meeting o, dem dey dey afraid say dem small boys fit con break dem necks for Abuja Dem say dey fit try sidon talk for Wednesday sha |
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by jetguy(m): 1:46am On Oct 27, 2020 |
[quote author=sinkhole post=95377434]Dem no gree hold any meeting o, dem dey dey afraid say dem small boys fit con break dem necks for Abuja Dem say dey fit try sidon talk for Wednesday sha [/quo Lol... their necks no even dey value self, those yeye people |
(1) (Reply)
ASUU Strike May Continue For Years. / No More Visa Appointments At The German Consulate General Nigeria | Way Forward / Remember Your Primary School
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |