Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,097 members, 7,980,882 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 07:47 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5354366 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (8779) (8780) (8781) (8782) (8783) (8784) (8785) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:04am On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: We moveeeee!!! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:04am On Nov 12, 2020 |
Treypolor: Dudeeeeeeee!!! Wetin you do wey dem nack you ban? 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:05am On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK: They will be forced to take orijin bitters The advert go mad We go demolish one of Wasiu's fan house to erect the billboard 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:06am On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK: Na hype oooo Na Anti spam bot jare....4 go soon knack,I go dey free 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:07am On Nov 12, 2020 |
A rare picture of Wasiu fan taking either Star Radler or Legend 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:09am On Nov 12, 2020 |
Vee: getting disqualified will make the huslte hard outside the house Neo: she came with nothing and left with nothing Big Brands: Erica we want to partner with you Elites God no go shame us Haters how market 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:10am On Nov 12, 2020 |
Elites ehn ..which one be thank you The young man was just stating the obvious fact 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 11:12am On Nov 12, 2020 |
Treypolor: The good manners in us jumps out once it comes to Erica. We dey represent dieeee. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by kendrick9(m): 11:19am On Nov 12, 2020 |
Legend and Star Radler. Wow that's huge... Stargirl Erica 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:22am On Nov 12, 2020 |
kendrick9:My brother it's huge oooo 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:23am On Nov 12, 2020 |
We still maintain No leave,No transfer 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 11:25am On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:Am crying oo....if u see my shoulder pad ehen,I don't Stan shit abeg 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:30am On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK: I stan pa 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:31am On Nov 12, 2020 |
elegantslayer: We don't stan nonsense 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:34am On Nov 12, 2020 |
They dragged and ridiculed Erica and Elites for not bagging any deal But the Yorubas will say "apekoto jeun,ko ni je'baje" Tears may last for the night,but joy cometh in the morning Elites rejoice...God pass dem If the hate persist,dem go dieeeee 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:35am On Nov 12, 2020 |
God works in a miraculous way... He works in ways which no man can phantom He left them to run their mouth and stapled it with double blessings for Erica 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 11:41am On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK:Drag d werey like generator rope...a won oloribu,see him judging his fellow humans as if he's God..Such a wasted sperm... 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:42am On Nov 12, 2020 |
It's alright to stop and stare...she's the star 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:43am On Nov 12, 2020 |
elegantslayer: You dey para ooo 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 11:44am On Nov 12, 2020 |
Treypolor:I ready for anyone wey wan misyarn today.... dem go collect 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:50am On Nov 12, 2020 |
God pass all of una You are yet to see anything 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:51am On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:Giddem 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:51am On Nov 12, 2020 |
Meet Erica 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 11:57am On Nov 12, 2020 |
Na the work wey we dey do be that 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:06pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:kwa kwa kwa kwa giddem! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:07pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:Na our work o! Dem say we dey jobless but dem no know say Erica na our work! 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:09pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:God don punish all of them! 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:10pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:Giddem!! 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:11pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:My darling, I never knew you were an INDABOSKY liquid metal! Giddem!!! 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:12pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:Dem go catch fire and die! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Juleh01: 12:13pm On Nov 12, 2020 |
This blogger fit see heaven like this? Choiii. E mean business oo 5 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:13pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:We no stan rubbish! See bragging rights everywhere! God of Erica, I thank you o!
|
(1) (2) (3) ... (8779) (8780) (8781) (8782) (8783) (8784) (8785) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |