Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,202,073 members, 7,980,816 topics. Date: Monday, 21 October 2024 at 06:04 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5354110 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (8780) (8781) (8782) (8783) (8784) (8785) (8786) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:14pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:And he will continue to punish dem for writing Erica off.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:16pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:We pin! We full ground! we berekete! Look at them,look at us 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:19pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:chai,our neighbours will not like this o... 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:19pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:My dear everywhere dey hot...see hype for my star girl....From twitter to Instagram to diff blogs sef,dem go continue to wallow in their shame...Kukus hair sign her,d stupid girls for this thread wey dey wear iron sponge for head dey talk trash,one hair from kukus hair go pay their house rent and change go remain sef...Erica no fit sign nonsense...person wey her face dey so many big brands already... 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:22pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:kwa kwa kwa kwa The gutter bonnie and clyde are now professional ass lickers to those who are beneath Erica! chai! This life eh,nobody knows tomorrow! Neo and his gutter UK rat are now slaves to laycon and nengi! 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:23pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:kwa kwa kwa kwa you are wicked,that's why I love you! Giddem! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:24pm On Nov 12, 2020 |
1.2 million for 10 people...their fav didnt even get up to these amount to be endorsed 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:24pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:My dear,I dey suspect these bulbians o...e be like say dem report your comments due to jealousy 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:26pm On Nov 12, 2020 |
Person sign deshapables and payport dem dey hail her..Brands wey no fit afford my star girl... 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:26pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:kwa kwa kwa kwa Origin sef dey regret why dem sign wasiu and in houseboy... 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:30pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:kwa kwa kwa kwa kwa If your brand no hype you like stargirl,wetin you gain? kwa kwa kwa kwa My dear,I go mix star radler with legend this night...Christmas too far. Who knows,Ciroc go sign stargirl by then... 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:32pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: Make dem cry blood 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:34pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer: Sponge?? Omo×10000 Nne you bahd oooo 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:34pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:Yes o! She did not use her to teeth open 7 bottles of Guiness stout like a ghetto rat and drank like a hoodlum but Nigerian Breweries honoured her with 2 major endorsement deals! Mad o! Abi dem no see the winner or top 5 to give at least 1? kwa kwa kwa kwa 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SammyFX: 12:34pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer: Your mumu is on another level so chefchi is a low person try and reason hype your fave and avoid drags okk 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:35pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:They are already moving mad Dem go dieeeee |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by dgudlyf: 12:35pm On Nov 12, 2020 |
So she no get house?....
Na squat she dey do... Star girl indeed 12 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:36pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:Omo this dragging enter ooo Abeg where we fit see geepee tank...tears go plenty today Abi we should just carry dem to river make them wail wella 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:37pm On Nov 12, 2020 |
SammyFX:Ode in d wilderness,u better stay off my mentions before thunder fires u 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:38pm On Nov 12, 2020 |
SammyFX: You hype your fave also na..since morning you've just been correcting upandan 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:40pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:Leave d werey,i have lime and ice to drink his tears.. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:40pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:Dem dey hate us Dem go dieeeeeeeeee 1 Like
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:42pm On Nov 12, 2020 |
kwa kwa kwa kwa
Haters take a break,Erica is not your mate!
Let it rest!
Elo is just an influencer and Radler never posted or welcomed him on board.
Go to their page on IG and see if there's any traces of Elo...there's none!
The only queen they are going to unveil is Erica.
know this and know peace!
Idiots! 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:43pm On Nov 12, 2020 |
Treypolor:E se eeeeeeeeeeee 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:44pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:yes o! They condemned her for rejecting their low budget pasuma and falling in love with a guy they wish their fave had...see how God decided to shame them! 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 12:45pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:dem forget say i no wan do no be by force 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:51pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:kwa kwa kwa kwa You dey para this afternoon o! lmao! The love and publicity she's getting is mind blowing! See hype everywhere! Their so called origin deal and movie premiere couldn't even trend for a minute but see Erica,the babe has been trending since last night and she's been topping the trends table since morning.As if that wasn't enough, she's trending in south Africa and other Aftŕican countries! My dear,dont mind those haters.None of them can afford the cheapest kuku hair even if they auction themselves and their family members on Ebay! Erica is blessed and there's nothing they can do about it! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Damikjay(m): 12:53pm On Nov 12, 2020 |
dgudlyf:Unveiling with a house is not possible. Highest they can give her is a car.And the car will have their logo on it. 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:53pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: Don't forget,she's trending worldwide as well 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 12:53pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:Mad o!!! Dem sign baby G finish,come do giveaway for her fans...120k each for 10 Elites! Choi! Imagine how much paid her..! 4 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:55pm On Nov 12, 2020 |
Kidd and Erica were spotted by fans Omo,this one no be miscreants oook Big big Alhajas 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Treypolor: 12:55pm On Nov 12, 2020 |
Do you remember this painting? 2 Likes
|
(1) (2) (3) ... (8780) (8781) (8782) (8783) (8784) (8785) (8786) ... (10925) (Reply)
Viewing this topic: 7 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |