Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,529 members, 7,992,818 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 05:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2020 Live Updates Thread (5375320 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2022 Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (8790) (8791) (8792) (8793) (8794) (8795) (8796) ... (10925) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 7:34pm On Nov 12, 2020 |
jayjaycee0:icons come and laugh It's no more sympathy votes 18 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 7:36pm On Nov 12, 2020 |
Vanilatube: You still dey doubt Weda na sales girl?.. .. Even her fans don admit sey na sales girl work dia madam get.. 13 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 7:36pm On Nov 12, 2020 |
During the show them say Laycon dey get sympathy votes. Now after the show, they say he's getting sympathy endorsements..I laugh Una go wail tire. OPPO deal alone go swallow all the endorsements wey una don get or wey una go still get. Know your mates!!! 19 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:37pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade:as u dey shout sales girl upandown I say make I give u small peace of mind before convulsion catch u like ur ilks,they need someone to gist them about d unveiling of star girl,and am glad I spared a soul for them....drink a bottle of chilled star radler and legend so u go find peace 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 7:39pm On Nov 12, 2020 |
Vanilatube:Very soon they will say Laycon is getting sympathy streams 20 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 7:40pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer: Na who ask you all these shalaye. You gree sey na sales girl work una madam get or you no gree, choose one?. 14 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Vanilatube: 7:41pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:if them reason this one now, she go start to dey lie say na her younger sister dey press the fone 11 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:43pm On Nov 12, 2020 |
jayjaycee0:giddem jare...see tears everywhere...vinch face no fit sell anything naa..we dey feel their pains,I love how we keep pressing their tolotolo necks.. 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:44pm On Nov 12, 2020 |
Vanilatube:so d thing still dey pain ur clitoris till now..go drink chilled star radler 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 7:44pm On Nov 12, 2020 |
Yes, salesgirl. Awon irandiran yin ti wo werey! 2 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:45pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer:yes o! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:45pm On Nov 12, 2020 |
Blastblade:na u ask me na 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:46pm On Nov 12, 2020 |
jayjaycee0:kwa kwa kwa kwa Giddem! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:47pm On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK:yessss na dat ambassador I want make dem see...they can now keep kwayet 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:47pm On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK:Sales girl ambassador! E shock dem?
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:48pm On Nov 12, 2020 |
Kwa kwa kwa
bulbians are now begging the DJ to play their useless song!
lmao! |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 7:49pm On Nov 12, 2020 |
Dj kaywise go block their ears this night. Who is Laycon EP.!!! Una papa!!! 13 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teepha: 7:49pm On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK: You see your life the party was even originally for unveiling the new flavour they just launched they just decided to use the opportunity to unveil the sales girl...kwakwakwa they were now acting as if the party was originally thrown for the sales girl. Una go die laslas if laycon dey give una sleepless night. 20 Likes
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:50pm On Nov 12, 2020 |
Even in the dark,she's a star! See beauty! See tight security! Choi! 2 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 7:50pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink: Dem dey hate us Dem no fit congratulate us Dem go dieeeeeee 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:50pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:A won werey that cant hang their rags where their hands can reach 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 7:51pm On Nov 12, 2020 |
teepha: I didn't mention you, I only called out awon ti irandiran won ti ya werey and you came along. Must be nice, carry your ancestral madness out of my mentions. 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 7:52pm On Nov 12, 2020 |
guys I'm crying ooooooo Erica is a star.........see noise 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 7:52pm On Nov 12, 2020 |
teepha:Na true sef the party na to unveil their new flavour, I just dey notice am Them come dey do like say na for their kwin's sales girl unveiling Elozonam levels wey get fans and extra hype but the same sales girl bag 12 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:53pm On Nov 12, 2020 |
Sweetpink:I can't shout ooo...see my baby.. am crying already 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nilknarf: 7:53pm On Nov 12, 2020 |
wait ooo....so this fools are begging dj to play their music 1 Like |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 7:54pm On Nov 12, 2020 |
elegantslayer: Make dem no kip kwayet, shey you see the idiot that was giving me history of the ancestral madness in her lineage when I didn't even quote her... Na so dem go dey spin and wail. I dey here for them tonight. 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:54pm On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK:hahaha...see finishing 4 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by teepha: 7:54pm On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK: Shebi na una madam display her ancestral madness on live tv for 4hrs. I can see she has distributed the madness to you as well. So I can't blame you since it's a family thing. You better go and admit yourselves in yaba left before you run inside the market 13 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by elegantslayer(f): 7:55pm On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK:yes I saw d idiot...awon wailing wailers 3 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Sweetpink: 7:55pm On Nov 12, 2020 |
Nilknarf:They are so shameless! 2 Likes |
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by PrincessEstates: 7:56pm On Nov 12, 2020 |
KIDDRICAsHAWK: Chai! You just "killed them dead with this". I wonder what other theory they'll come up with now... When you're blessed, you're blessed. Erica baby, keep on rising jooor. Dem never see anything, this is just the opening act 3 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) ... (8790) (8791) (8792) (8793) (8794) (8795) (8796) ... (10925) (Reply)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |