Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:13pm On Nov 22, 2020 |
Tolu131: when did THEREALPROPHET quote you?
E be like you smoke weed before creating this list
Why the hate ![undecided](https://www.nairaland.com/faces/undecided.png) |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:15pm On Nov 22, 2020 |
Lorayne:
Jerry, Jerry.... I no play the games wey I suppose play o
did it come through? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by sty1es: 3:15pm On Nov 22, 2020 |
Lorayne:
Try fund my bet account make we see whether the problem na from your acct Wetin be your bet id? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu131: 3:15pm On Nov 22, 2020 |
TheRealProphet: Why the hate ![undecided](https://www.nairaland.com/faces/undecided.png) hate kill you there When last you came online |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:16pm On Nov 22, 2020 |
Ebenezer2021:
Them dey home and just 1x ordinary 1x they just spoilt my ticket that over 7 games with bigger odds have delivered. two draws entered for me today and this bastards come spoil am ![embarassed](https://www.nairaland.com/faces/embarassed.png) It's wrong to carry big n small odds for the same ticket, if u wan mad mad well, if u wan craze craze well, no mad and craze at the same time 2 Likes 1 Share |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:17pm On Nov 22, 2020 |
Tolu131: hate kill you there
When last you came online Stop being jealous of me. Kings don't rant. Peace ![undecided](https://www.nairaland.com/faces/undecided.png) |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 3:19pm On Nov 22, 2020 |
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 3:19pm On Nov 22, 2020 |
sty1es:
Wetin be your bet id? Account ID:3120919 Username:badspirit Bet9ja |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by COZA(m): 3:21pm On Nov 22, 2020 |
massalati: Guys abeg make una no vex i don keep una for suspense, na one babe way come visit me and no be small pvssy una guy knack dis afternoon..
Guys the mention is over fifty and i can't tranfer more than 5k via bet9ja so i took my time to arrange this list. If your name is among the list please quote me with ur bnk details..anybody way e no reach make e no uex or if i omit ur name i just gather d list randomly...
BLAF DISTURB PAULGABRIELZ BANTAMX STEPHENMOKA4 JERRYTHAFINISHER SIX9NE RICHMANRICHARD COZA ONOTHEO WALLEXBABA THEREALPROPHET DONTOBYM BLAQUEMYC MESPUSINGLEZ DAHGIFTED OCHUKO1 BADSPIRIT LUCREMOY SUKHOTHAI BOOLE3 NAUGHTYBYNATURE KOTF KELBLAG LORAGNE
1K only and any five lucky qout from people way their name no dey the list shalom. sorry for the suspense. Thank you boss, Bet9ja: 7861741 kresty50 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:27pm On Nov 22, 2020 |
Lorayne:
All came
iffa hear say ...
we go dey alright las las |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by sty1es: 3:29pm On Nov 22, 2020 |
Lorayne:
Account ID:3120919 Username:badspirit Bet9ja Check |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 3:31pm On Nov 22, 2020 |
This game fit enter? BLBFDC |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 3:32pm On Nov 22, 2020 |
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira222(m): 3:35pm On Nov 22, 2020 |
massalati: yes ur name go dey among the 5 lucky people 4 remaining make i dey among the remaining 5 bro sportybet 09031861206 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 3:35pm On Nov 22, 2020 |
massalati: Guys abeg make una no vex i don keep una for suspense, na one babe way come visit me and no be small pvssy una guy knack dis afternoon..
Guys the mention is over fifty and i can't tranfer more than 5k via bet9ja so i took my time to arrange this list. If your name is among the list please quote me with ur bnk details..anybody way e no reach make e no uex or if i omit ur name i just gather d list randomly...
BLAF DISTURB PAULGABRIELZ BANTAMX STEPHENMOKA4 JERRYTHAFINISHER SIX9NE RICHMANRICHARD COZA ONOTHEO WALLEXBABA THEREALPROPHET DONTOBYM BLAQUEMYC MESPUSINGLEZ DAHGIFTED OCHUKO1 BADSPIRIT LUCREMOY SUKHOTHAI BOOLE3 NAUGHTYBYNATURE KOTF KELBLAG LORAGNE
1K only and any five lucky qout from people way their name no dey the list shalom. sorry for the suspense. 949995 richmanrichard.bet9ja .thanks.y not give stephmoka d cash to share since his name is here.my bank go take that money b4 i even see alert. Abeg bet id wud b best. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 3:35pm On Nov 22, 2020 |
jerrythafinisher:
iffa hear say ...
we go dey alright las las You bleeped me up Sha..... |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by DonTobyM(m): 3:36pm On Nov 22, 2020 |
massalati: Guys abeg make una no vex i don keep una for suspense, na one babe way come visit me and no be small pvssy una guy knack dis afternoon. 0154113431 (GTBank) More greens, massalati. Amen. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by oluwadabira222(m): 3:36pm On Nov 22, 2020 |
massalati: yes ur name go dey among the 5 lucky people 4 remaining |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by tunde55(m): 3:36pm On Nov 22, 2020 |
Bet9ja 9715585 massalati: Guys abeg make una no vex i don keep una for suspense, na one babe way come visit me and no be small pvssy una guy knack dis afternoon..
Guys the mention is over fifty and i can't tranfer more than 5k via bet9ja so i took my time to arrange this list. If your name is among the list please quote me with ur bnk details..anybody way e no reach make e no uex or if i omit ur name i just gather d list randomly...
BLAF DISTURB PAULGABRIELZ BANTAMX STEPHENMOKA4 JERRYTHAFINISHER SIX9NE RICHMANRICHARD COZA ONOTHEO WALLEXBABA THEREALPROPHET DONTOBYM BLAQUEMYC MESPUSINGLEZ DAHGIFTED OCHUKO1 BADSPIRIT LUCREMOY SUKHOTHAI BOOLE3 NAUGHTYBYNATURE KOTF KELBLAG LORAGNE
1K only and any five lucky qout from people way their name no dey the list shalom. sorry for the suspense. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kharol1234: 3:38pm On Nov 22, 2020 |
massalati: yes ur name go dey among the 5 lucky people 4 remaining Kharol2 953554 bet9ja thanks |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by richmanrichard: 3:41pm On Nov 22, 2020 |
Lorayne:
You bleeped me up Sha..... baba i made d list oh. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 3:44pm On Nov 22, 2020 |
Thus guy de catch premium cruise i swear... Since 10am o..
Be like NewDelhi bit3 am for dr3am |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:45pm On Nov 22, 2020 |
massalati: Guys abeg make una no vex i don keep una for suspense, na one babe way come visit me and no be small pvssy una guy knack dis afternoon..
Guys the mention is over fifty and i can't tranfer more than 5k via bet9ja so i took my time to arrange this list. If your name is among the list please quote me with ur bnk details..anybody way e no reach make e no uex or if i omit ur name i just gather d list randomly...
BLAF DISTURB PAULGABRIELZ BANTAMX STEPHENMOKA4 JERRYTHAFINISHER SIX9NE RICHMANRICHARD COZA ONOTHEO WALLEXBABA THEREALPROPHET DONTOBYM BLAQUEMYC MESPUSINGLEZ DAHGIFTED OCHUKO1 BADSPIRIT LUCREMOY SUKHOTHAI BOOLE3 NAUGHTYBYNATURE KOTF KELBLAG LORAGNE
1K only and any five lucky qout from people way their name no dey the list shalom. sorry for the suspense. ........ |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Bifrost: 3:46pm On Nov 22, 2020 |
Bifrost: Booking code: DAB6C Betking: 6 odds.
Slovakia - SVK - Superliga 20822 | Slovan Bratislava - Vion Zlate Moravce
1X2 1 1.24 Czech - CZE - 1.Liga 20725 | Sparta Prague - Dynamo Ceske Budejovice
1X2 1 1.50 Romania - ROM - Liga 1 20014 | CFR Cluj - AFC Uta Arad
1X2 1 1.45 Netherlands - NED - Eredivisie 10303 | AZ Alkmaar - Emmen
1X2 1 1.30 Belgium - BEL - First Division A 16570 | Genk - Royal Mouscron
1X2 1 1.45 16589 | Beerschot VA - Anderlecht
1st Half - Over/Under Over (0.5) 1.22
89.34% certainty. ![cool](https://www.nairaland.com/faces/cool.png)
Going well |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 3:48pm On Nov 22, 2020 |
Disturb: Thus guy de catch premium cruise i swear... Since 10am o..
Be like NewDelhi bit3 am for dr3am E fit be that Billy guy sef |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:49pm On Nov 22, 2020 |
massalati: DONE even crumbies dey do giveaway Post ticket |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Fifthwave(f): 3:50pm On Nov 22, 2020 |
massalati: Guys abeg make una no vex i don keep una for suspense, na one babe way come visit me and no be small pvssy una guy knack dis afternoon..
Guys the mention is over fifty and i can't tranfer more than 5k via bet9ja so i took my time to arrange this list. If your name is among the list please quote me with ur bnk details..anybody way e no reach make e no uex or if i omit ur name i just gather d list randomly...
BLAF DISTURB PAULGABRIELZ BANTAMX STEPHENMOKA4 JERRYTHAFINISHER SIX9NE RICHMANRICHARD COZA ONOTHEO WALLEXBABA THEREALPROPHET DONTOBYM BLAQUEMYC MESPUSINGLEZ DAHGIFTED OCHUKO1 BADSPIRIT LUCREMOY SUKHOTHAI BOOLE3 NAUGHTYBYNATURE KOTF KELBLAG LORAGNE FIFTHWAVE
1K only and any five lucky qout from people way their name no dey the list shalom. sorry for the suspense. I'm among the 5 dear ![cheesy](https://www.nairaland.com/faces/cheesy.png) |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chybuzky(m): 3:50pm On Nov 22, 2020 |
Bifrost:
Going well
Na today I no wan play game you dey post dis your 81% sure game |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:52pm On Nov 22, 2020 |
Which kind Inter milan b this ![undecided](https://www.nairaland.com/faces/undecided.png) 1 Like 1 Share |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 3:53pm On Nov 22, 2020 |
massalati: Guys abeg make una no vex i don keep una for suspense, na one babe way come visit me and no be small pvssy una guy knack dis afternoon..
Guys the mention is over fifty and i can't tranfer more than 5k via bet9ja so i took my time to arrange this list. If your name is among the list please quote me with ur bnk details..anybody way e no reach make e no uex or if i omit ur name i just gather d list randomly...
BLAF DISTURB PAULGABRIELZ BANTAMX STEPHENMOKA4 JERRYTHAFINISHER SIX9NE RICHMANRICHARD COZA ONOTHEO WALLEXBABA THEREALPROPHET DONTOBYM BLAQUEMYC MESPUSINGLEZ DAHGIFTED OCHUKO1 BADSPIRIT LUCREMOY SUKHOTHAI BOOLE3 NAUGHTYBYNATURE KOTF KELBLAG LORAGNE
1K only and any five lucky qout from people way their name no dey the list shalom. sorry for the suspense. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by sylve11: 3:55pm On Nov 22, 2020 |
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chybuzky(m): 3:55pm On Nov 22, 2020 |
Lorayne:
E fit be that Billy guy sef
![grin](https://www.nairaland.com/faces/grin.png) |