Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,420 members, 7,881,542 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 11:20 PM

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (4299) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2405885 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (4296) (4297) (4298) (4299) (4300) (4301) (4302) ... (4901) (Go Down)

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:04am On Nov 25, 2020
bigcee:

As in ehn, e shock me. And dem go dey complain say our politicians dey wicked.....Bigcee for this thread....Ona dey craze I swear.
you wey dey drop village tips disappear to con drop another village tips ...

HakimZiyech dey dey online 24/7 for this thread. e knows everyone cool
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Samueltemi337(m): 11:04am On Nov 25, 2020
Wait disturb nor make the list grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 11:04am On Nov 25, 2020
Tolu131:
not accepted

I don't know some of these people
tolu even you know say i de top 5 active people
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bitchhoney(m): 11:04am On Nov 25, 2020
You owe yourself a purpose; to succeed. Love your neighbour, work and pray, try to be be part of the solution.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by solalal36(m): 11:04am On Nov 25, 2020
moojy come and see them o... to get crumbs now, na.by connection
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by erniok(m): 11:04am On Nov 25, 2020
Disembark:

Lol

No b u tell am to compile list

He did it first to mentioned

Buh small wayo da d list
If 1st to mention is the criteria, then this is fake list.
Tolu said active members even absentees.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Disturb: 11:04am On Nov 25, 2020
Samueltemi337:
Wait disturb nor make the list grin
can you imagine

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by sweetveek(m): 11:05am On Nov 25, 2020
HakimZiyech:
Tolu131
Lhimeet
Chiefheywhy
Coza
Paulgabrielz
Wallexbaba
Ifygram
Khingtony
Negroachiever
Vecto
Lorayne
Hakimziyech
Naijacuzin
Kelblaq
Jerrythafinisher
Dierich5
Blaquemyc
Lucremoy
Villagebus
Stephenmoka4
Disembark
Samueltemi337
Smartveek
Loydwilliam
Six9ne
cool
how can someone that registered this month be on this list?which kind criteria u use?

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:05am On Nov 25, 2020
Tolu131:
Spolo no dey the list grin
oga na first to mention and na mostly og's!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by cisdee(m): 11:05am On Nov 25, 2020
Tolu131:
Disembark and villagebus

I thought say na alternative

The kind You should have used fastest finger
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by khingTony(m): 11:05am On Nov 25, 2020
make we make am 1500 to 33 persons

tolu131 hakimziyech
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 11:05am On Nov 25, 2020
bigcee:

As in ehn, e shock me. And dem go dey complain say our politicians dey wicked.....Bigcee for this thread....Ona dey craze I swear.
Lwkmd.... Na first-to-congratulate-active-members format hin use na
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:05am On Nov 25, 2020
Tolu131:
not accepted

I don't know some of these people
make this thing no turn civil war ... make una follow the Normal tradition for here

first to congratulate him

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:05am On Nov 25, 2020
khingTony:
make we make am 1500 to 33 persons

tolu131
hakimziyech
50 persons dey okay
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Corbin: 11:06am On Nov 25, 2020
Wow shocked
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Samadhii(m): 11:06am On Nov 25, 2020
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chrisdking1(m): 11:06am On Nov 25, 2020
Normal tradition na tell us to quote, then select fastest 25.

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Johnchrix(m): 11:06am On Nov 25, 2020
mperornero:
50 persons dey okay

Make e be that 50
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:06am On Nov 25, 2020
Samueltemi337:
Wait disturb nor make the list grin
disturb na disembark!

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Samueltemi337(m): 11:07am On Nov 25, 2020
HakimZiyech:
disturb na disembark!
wow
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bantamx: 11:07am On Nov 25, 2020
Tolu131:
Disembark and villagebus
I thought say na alternative
dnt mind dem
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by cisdee(m): 11:07am On Nov 25, 2020
jerrythafinisher:

make this thing no turn civil war ... make una follow the Normal tradition for here

first to congratulate him

Sincerely.

1.5k make e go round.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Tolu131: 11:08am On Nov 25, 2020
Bigcee Alexistaiwo spolo piggyvestashawo

Will be including in the list

Piggyvestashawo if you get alternative wey dey the list abeg tell me now

4 people will be out from the list

2 Likes

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Lorayne(m): 11:08am On Nov 25, 2020
khingTony:
make we make am 1500 to 33 persons

tolu131
hakimziyech
But, guy wait.... You don quit betting na... Why you dey hustle for crumbs with us?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by SPOLO(m): 11:08am On Nov 25, 2020
Tolu131:
Spolo no dey the list grin
cry
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by paulgabrielz: 11:08am On Nov 25, 2020
solalal36:
moojy come and see them o... to get crumbs now, na.by connection
you congratulated moojy after 30 mins. Do you know how many mention his post got under 5 min? Gee do the maths
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Emmyreal4(m): 11:09am On Nov 25, 2020
Tolu131:
Bigcee Alexistaiwo spolo piggyvestashawo

Will be including in the list

Piggyvestashawo if you get alternative wey dey the list abeg tell me now

4 people will be out from the list
what of me embarassed
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Kelblaq(m): 11:09am On Nov 25, 2020
Paramedics should be on stand by!!
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by chybuzky(m): 11:09am On Nov 25, 2020
Tolu131:
Bigcee Alexistaiwo spolo piggyvestashawo
Will be including in the list

Piggyvestashawo if you get alternative wey dey the list abeg tell me now

4 people will be out from the list

Boss u better stuff nah make e reach some people
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 11:09am On Nov 25, 2020
Tolu131:
Bigcee Alexistaiwo spolo piggyvestashawo
Will be including in the list

Piggyvestashawo if you get alternative wey dey the list abeg tell me now

4 people will be out from the list
they weren't online ffs!

I be active member here o

I be millionaire, I dey give crumbs
Give Alexistaiwo

1 Like

(1) (2) (3) ... (4296) (4297) (4298) (4299) (4300) (4301) (4302) ... (4901)

Football(+ Other Sports) Betting Season 9 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / What To Do To Make Money Online?

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.