Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,951 members, 7,949,261 topics. Date: Sunday, 15 September 2024 at 12:48 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Married Calabar Neighbour (18+) (8356 Views)
My Married Ex Girlfriend Disturbs Me For Money For The Upkeep Of Her Newborn / My Married Ex Pestering Me For Sex / I'm Still Communicating With My Married EX (2) (3) (4)
My Married Calabar Neighbour (18+) by Dreyton36: 11:42pm On Dec 04, 2020 |
Wahala nor they finish laye I pack enter this new neighbourhood and everywhere they peaceful and there's good power supply As a bachelor you know say you gats find info of where many joints they Places like ghetto (weed) Barber shop Betting shop Viewing centre And beer parlour and so on Just one peaceful evening as I dey come from ghetto base on say I don go tidy one or two arizona (weed) Eye don dirty normally , I con dey hear woman voice wey they make phone call Woman : u sef no dey tire for Toto oya where we go meet tomorrow tell me make I know now o, my husband wahala sef too much Yekpa the thing shock me , wetin I hear so ? Anyway I go house they reason am but I no see the woman face wey they make the call na only her voice I hear cuz na one tiny road like that In the morning I go cut my hair , some guys for the shop con dey talk about one Calabar woman wey like preeq (penis) pass food For my mind nice one very loving topic , so I open ear down like antenna Guy 1: you no go believe say even at 6th round she no dey tire despite all the mixture wey I take and she even they smoke s.k join Damn , when I hear s.k (weed) automatically I don like the woman already , I like women wey dey weed I con ask one of the guys Me: bros which woman be that ? Guy: u no go know her , na one Calabar woman o , she dey Bleep anybody Me: how much she dey collect Guy: collect ke, na free o , and she fine die Me: give me her number if u get am Guy : why not I go give you I collect the number and plan on calling her in the evening Some of my guys visit me for my new place , two of them no they use Toto pls at all , them prefer Toto than oil company job , and na because of them I collect the number , me no they nack married woman even if I shayo (drink) I tell my guys the woman parol say she like fvck Steve: na lie which kind she like fvck , if I fvck her once she go know say na better gbola jam her Austin: no mind am he they hype the woman , she fit go 3 round? Me: I hear say she even dey go 6 round and she no dey tire My guys con make bet say them go run the woman parol one by one and Steve will go first Steve call d woman number asap Steve: hello Calabar: yes who dey talk Steve: my me na Steve and i collect your number from ur shop where u dey sell drinks "I don already get the info say she dey sell drinks" Calabar: okay but I no remember Sha but no problem, anything? Steve: no prob I just wan see make we run mind Calabar: but I no know u ooo , u wan use me do ritual? Steve: no na , make we just reason I dey live for ur area sef Calabar : oh really , ok by 6pm I go give you location Steve: ok na I go dey wait ENDS CALL Steve and Calabar meet for one hotel , she dey spark like dollar She they wear very short gown Steve: thanks for coming Calabar: ur face no look familiar Steve: I just newly enter this area , na when I come ur shop I collect ur number , how come u don forget Calabar: many people they come drink for my shop I no fit remember everybody nor vex Steve : it's fine , you fine anyhow , your beauty just they enter my body like say make I just put ring for your finger Calabar : lol thanks , but I don marry already na , how many ring u wan put again lol Steve: E nor mean , u no say u be queen and me go like make me and you right well well Calabar: I know where you dey drive to so calm down She raise her gown go up small , flash Steve her Toto Calabar: you see am ? E thick no rush My guy shock Steve: wow so quick ? Calabar : I no dey like many talk after all we are all adults na And from the way you slim I know say u go gather load well well Steve (still in shock) no be lie o Give me few minutes make I piss Steve calls my phone Steve: guy wetin my eye see now ehn mouth no fit talk am , I don finally jam person wey pass me o Imagine say that woman flash me kitten (pvssy) and I never even toast her o Me: guy no dull do ur thing Steve: u for give me full details na and true true the kpomo thick Me: laughs To be continued .......... Ur comments will determine if I should continue or not 2 Likes |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by daddycee91(m): 12:02am On Dec 05, 2020 |
Hmmm |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by hAlexandro(m): 2:41am On Dec 05, 2020 |
;Domo continue oooo tag me |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Victorene: 3:25am On Dec 05, 2020 |
Before you rush to JERK OUT because of this story WATCH THIS. https://www.youtube.com/watch?v=hqN7NZrL1aY |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Telegram234(m): 5:56am On Dec 05, 2020 |
una dey chop married man food. hmmm. karma is real..... |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by josh123(m): 7:17am On Dec 05, 2020 |
Dreyton36:boss continue I dey enjoy ur story 1 Like |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by josh123(m): 7:18am On Dec 05, 2020 |
Dreyton36:boss continue I dey enjoy ur story |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by UnBanEbenezer(f): 7:38am On Dec 05, 2020 |
Dreyton36
oga where you dey na?
Come finish this thing abeg |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Skmoda360(m): 7:46am On Dec 05, 2020 |
UnBanEbenezer:I know say you go read am |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by codedphyness(m): 8:23am On Dec 05, 2020 |
oga no dull me I dey enjoy dis your paro oo |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by CityHall: 8:33am On Dec 05, 2020 |
Cheif, no cook yohr food halfdone nah....we dey wait o |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by oluwa5418: 8:36am On Dec 05, 2020 |
una dey chop married man food. hmmm. karma is real..... |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by alphaNomega: 12:23pm On Dec 05, 2020 |
oluwa5418:it's a fake story |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Orire01(m): 2:48pm On Dec 05, 2020 |
Nollywood! Omniscient point of view! I still sell affordable laptops with free delivery and pay on delivery. Details on my signature. |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Perfectsouth(m): 4:15pm On Dec 05, 2020 |
Dreyton36:afternoon oga dreyton.. I messaged you as you said I should on Friday, even quoted you... |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by PAWG(m): 6:05pm On Dec 05, 2020 |
OP end the story right there, allow our imaginations to do the rest. |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by modsAREuselesss: 9:24pm On Dec 05, 2020 |
i no believe ths story. if the story na real, op i go pay you 10k to give me her link. i go travel come anywhere u dey |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by 444crop: 9:43pm On Dec 05, 2020 |
I can't wait for the movie to finish.... Nkem owoh continue |
Re: My Married Calabar Neighbour (18+) by Alfryd: 12:38am On Dec 07, 2020 |
next episode pls |
(1) (Reply)
I Called Her And A Guy Was Moaning At The Background. / Help! This Dark, Tall Igbo Boy Wants To Make Me Lose My Home Training / Egbami O! See The Kind Of Photo This Secondary School Girls From Delta Posted On
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 81 |